Johnwizey's Posts
Nairaland Forum › Johnwizey's Profile › Johnwizey's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 58 59 60 61 62 63 64 65 66 (of 103 pages)
If I talk wetin dey my mind, if seun no hide am con ban me ontop, make God come down from heaven |
Ogakpatakpata dey gbagaun o |
Wat of those wey dey ask 'oga, u get anytin for ur boys'? |
Notin |
Eeyah |
We are on the same side on this. The video is rubbish, the song no sweet sef. When I downloaded the video and showed it to a friend he merely asked me to forward it to TI's part. I think they are loosing it and they should try and go back to the old Psquare we knew. They should try and be original and not try to sound like one foreign artist. |
Where the white woman ![]() |
Dey are truly 'waisting' their time |
Okay |
Lmao...... |
Weather na bugatti, masseratti or aston martin,all I knw is dat patoranking is not the owner. Were him wan see #60m, which day he start to dey blow? If truly he's the owner, then no be thru the song wey him dey sing. |
What of hmmm? |
OP is jealous of another man's glory. If its so easy, why don't you start one with your baba or your mama? |
I just finished brushing with close up and I can't see any whitish or blackish substance. Bros u nid to go for check-up |
Okay o...........tink am well |
This is the link to some of the stories I have read on nairaland and is been retold by some peeps on facebook as if they are the original author https://m.facebook.com/story.php?story_fbid=545515248882967&id=286498748117953&_rdr#545519995549159 https://m./168471286668761?view=permalink&id=325846694264552&refid=18&_ft_&__tn__=%2As |
Delete no dey dere? |
.
|
Jbluv55: And ur drinks sireVery fine, wonderful, great and superb Oga expect me by 5pm not with dat lady I came with o. *takeaway dey?* |
Jbluv55: Oya see ur food o OgaConfam!! Na real oga b dis |
Odilafta:Ahhh!!! Ok, make I manage dat one |
Odilafta: *rubs his back*Tank u jare *whispers* ah fit order more? |
Odilafta: *walks in with Johnwizey and sights Oga Jbluv55**clears throat* Oga u get eba? Gimme six Goat meat dey? Put eight No o, I no want draw soup na egusi I want o. U no go give me water make I wash my hand in dis tym of ebola? Gimme one big bottle of odeku and medium size alomo besyd am. *unhook my belt* |
Odilafta: *stops an Okada*Wait o I no see my sandal o. Shey slippers go do sha? |
Odilafta: Chai,notin dey house ostop okada make I quickly wear my prada |
Odilafta:Chat? I no fit chat dis early morin on empty stomach o. Make u order quick quick |
Odilafta's lounge Wats up here? Couldn't comment all dis while cos I was banned by the oga himself. |
Make una take am jeje on dis guy matter na |
Okay |
Beautiful women |
So ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 58 59 60 61 62 63 64 65 66 (of 103 pages)


.
