Johnwizey's Posts
Nairaland Forum › Johnwizey's Profile › Johnwizey's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 63 64 65 66 67 68 69 70 71 (of 103 pages)
Is it Eze goes to market; Eze goes to school, Eze in the city or which Eze ![]() |
Whoever suggests that name 'airegin' must be high on cow dung. Airegin ko beta-gin ni |
blizard44: hehehe....Why do I have this feeling you are the sniper with that M-16 gun standing at Omisore's back |
No yab me o, na hunger cos am. The only #50 wey i get for hand, na wen i take am go buy rice-#20, beans #10, spaghetti-#10 and meat #10 na im i see am say e don tear. The beating wey i get no be for this world. Abeg who get #50 to borrow me, make i forward my bank account ![]() |
Na because she don hammer make her dey yarn rubbish now. If to say she still dey hustle, she no go say this kain tin. Why can't you just write one yourself Instead of waiting for people to bring to you![]() |
We are all familiar with the phrase 'brushing twice daily is healthy'. As for me, I can't remember the last time I brushed in the night though have done it on one or two occasion but certainly not this year. So when last did u brush your teeth in the night? |
Mtchewwww. See wetin ASUP strike cause |
Return wetin....abeg na wetin go happen go happen o. Hw much is the said money? |
WhyNa: I fit give you addressAh....no, tanx. I no nid am |
Osaze believes the player who grabbed him from the back at yesterday's match against France deserved a red card.
|
.
|
Like seriously, are these things for real ![]() |
Make she upload her first WAEC result before I talk |
dominique: She 'entered the school' in 1987 and finished in same '87. That was some speedy education. I noticed she conveniently left out the part that bore her school name.Maybe she went for joined them in the final class |
I know that is not the reason they were being excluded. Though I heard the rumour too but it doesn't make sense to me. |
PrinceAdepoju: are you really from Sabo in Abeokuta?I knw dat Precious gift school. Is it still existing? |
Like I care |
Seconded |
South-Africans are happy now and dat mumu Oliseh should take over |
If Nigeria no win today, make seun ban me |
FIFA are not been fair at all. Suarez should have been given up to 8months ban |
Ayoswit: i had a revelations 2nite where i saw Stephen keshi lying flat on d ground after a man inform of Stephen gerrard score fourth goal against SE. this means SE may fall 4 goal to France, tufiakwa!Maybe that one na friendly match cos England has been eliminated. |
I wanted to be a surgeon back then. But after Jamb jam me 3 times na im i tink am say 'o boy, dis tin no be your way o'. Here i am reading computer engineering. Maybe i can bcum a computer doctor someday sha |
Some idiots just wanna be relevant |
berem: I see "River Blindness" flying in the air!Ocean blindness go add join too |
Who has seen barcanista ![]() |
Pls how can i kidnap a child from one of those schools ![]() |
DJDOLA: So all dis bois wey I they talk 2 anyhow for here get money oooo....imagine 5milla+ and d guy say no be d money b problem..bros no vex ooo u go fit pay 150thousand naira make I arrange another fine car way dey commot snow for u? and for car radio that one na small thing I fit arrange turntable wit 32hinches speaker all join for uE surprise me o, na rich men full nl o and some useless gals go dey talk say na teens full here. Make the bros just hammer me 100k, i go arrange area boyz sharp sharp. Inspired abi na expired go fix your radio infact im go add plasma join. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 63 64 65 66 67 68 69 70 71 (of 103 pages)
