JuanJO's Posts
Nairaland Forum › JuanJO's Profile › JuanJO's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 12 13 14 15 16 17 18 19 20 (of 25 pages)
Forget say she be teacher. You 70% of all this hausa teacher no even Sabi spell their own name. But they still get appointment here and there. Back to the matter. You are seeking for a divorce when you don't even know if your husband is alive. Probably kpekus don dey scratch this one. And you say she go collect enough flogging if she one knack for corner. NDI FUTURE IS FEMALE ![]() |
Lol |
Ggg |
In a sane country you can't be giving people estimated bills to pay. Their was a country called Nigeria. I remember when we dey small. Nepa officials will be moving house to house checking meters and after a period of time nepa bills will start coming. This days the only NEPA official na the one wey dey bring estimated bills, another set wey you go see na once we go come cut your wire if you no pay. If you still find them something. They will not cut your light for that month. Na so we take they get light that year. Until our bill reach 200k. Omo landlord enter country that year come vex give all tenant. ![]() |
My bank that year. I remember that their stagger when APC Reverend Father lay him yeye course on the bank. Omo I use run go collect all my money finish. That bank funny Sha. E get one branch wey I go. Na only one person dey the cashier block. She dey pay out. She they received and she still be the customer care service agent join ![]() |
Bbbwings:My brother as long as say we still dey same country. Make God help you regain your sanity. See wetin dis govt cause. We dey abuse each other. Make God help us |
MozB:We no suppose to dey happy for this kind of news. Our govt na mumu. But make we hail them sha |
Cerebellum:Brother everyone get sense. Dem think say we be mumu. Make we hail them sha |
Chinatown1759:My brother you know Dem think say we no no. But make we hail them abeg |
Bryan88:Brother man We know but based on wetin they happen. Make we hail them abeg |
Hgg |
Yes |
I think the new defense staffs are really working. One thing for sure is that this Govt and the military no wetin to do. But corruption no go allow them. You see Boko Haram na child's play if this people wanna put an end to it. My people make we just hail them small for this one. We no say e dey easy to do but make we just hail them Sha. |
Bhh |
Oyibo own tire me. Small depression like this Person go drink whiskey finish, Add Igbo untop off am. Next thing na to carry gun enter street they shoot people anyhow. We wey our head dey Carry Igbo Govt no wan legalize am. Rip to the dead |
ObiOfOnistha:Son of hate. Wetin concern Chioma, Ngozi and chimamanda here ![]() It's obvious that you are one of them who done run enter Benin Republic ![]() Fear Fear nation Na only this Igboho. Sonyika and Gani Adams, the rest na talkatives. Cho cho cho ![]() |
Hehehehe ![]() Clout chasers party. Wetin concern APC and this Grammy Award ![]() Abeg how this news wan take help release our girls wey bandits don knack tire for Kaduna. |
Mandela27:so good thing dey hungry you so? |
Mandela27:bros na by force |
Yoruba good morning ooo.You know from my experience when I go NYSC. Na only gossip una Sabi. Both una male and female are desame Una too gossip. Small secret on how to ambush and clear Fulani comot from una states. Na so Olaniyi abi Olapado go still carry am gossip go give wakili boys . Next thing wakali boys go ambush una for una own town .Another thing I noticed be say Average Yoruba man too dey fear fear. One gossip with my name that year. I change am for am, if you see as a full grown-up man dey beg me for backyard .Abeg in case Benin republic full. Make una try Cameron. Fear fear Nation ![]() |
David for the Nation. Papa ify I dey vex for you sha. After you don chop my sister food finish you live am follow another girl. As you talk say ibo girls Sabi cook, No be lie. For your kind of person we go still give you another Ibo girl. And this time around the ibo girl go Sabi Knack also. Make we see how you go tell japa again ![]() |
Na person wey chop food dey rent house. |
Gt |
Happy birthday sir. More years ahead. ![]() |
soulpeppersoup:make he invest in agriculture. I will work for him ![]() |
Akwamkpuruamu:How many staffs school fit employ?? |
Congratulations to MTN NIG. Ndi Ori Congratulations will never pass us this month amen ![]() |
Akwamkpuruamu:Na school we go chop Las Las. You self follow for our problem. |
Banter1:quote author=Faber post=99840710] Brother na Joke o. Someone said he should not try North Central ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 12 13 14 15 16 17 18 19 20 (of 25 pages)


