Judinho07's Posts
Nairaland Forum › Judinho07's Profile › Judinho07's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 10 pages)
"d belle no mean...as far say dey sabi their wrk..lol |
frankwriter:"hhmmm..i lyk dat...be waitịng..??!!! |
"many warey nah full dix kantri chaiịịị...bob abi kilo-gbe'yi....kwantiniue...if ur family is proud den who 9ja b to kwanplain..lol...me my upcoming madnass will b with efcc...because i no won b pablo escober..me go pass'm so efcc abi eccf get ready to investigate...viper.??!!! |
"hi frank hapi wknd..come and do wknd 4 us nah by updating new epịsode...waiting??!!! |
"biafra is d name proud to a biafran....we are d bext...worldwild..??!!! |
Johnnycastro18:"mad'ọoọh |
eteebanky1:"wot goe's around comes around...4 ur plastic mind..u b law abiding citizen abi...wooọo ee go shock u..abi no b dix 9ja again.. All i have tell u is becarful how u used ur words cause if still b any ọf ur family/relative u dey call ole be warned??!! |
frankwriter:"factoa??!! |
"having a tin wit a ghost in real life...meh'n i have not and i don't intend to...abeg'ooo ghost keee...aaaarh i no fit oọoh...lol??!!! |
frankwriter:"i'm in and ready bro??!! |
frankwriter:"confirm??!!! |
frankwriter:"u welcome man..so when are expecting new update |
"aaboby cum finish wetin u start nah..kilode |
"wot d fu§k dix g is good..mehn u just keep'on making my di¿k pop'up..lol weldone g...omo no keep us waiting'ooh |
"wot d fu£k...i love it when it get scaring...now u are giviñg me horror episode just 4 me to sit-down well..boom ur torey just end...but i give it to u nice write up...come back and update us...cause i fit vex lol..??!!! |
"omo dix one nah tukombo house nah....azin....take and stop reminding d whọle world dat we prọmise u guy's house and we never give una..if u dnt lyk it renovate it to ur taste..rubbish...atleast make dem take god say dey give dem land nt housd lol.??!!! |
"dix ur questịọn no need any explanation cause been a parent na stage way everybody go reach las-las...so when ee reach u...den u will understand...??!! |
"in time of scoring of goals..u no say cr7 na boss..u know na...haba !Darkseidxx: |
"let me brief u abọut present cr7...d guy dosn't have anything tọ prove to anybody..even u know wetin him fit do...cr7 dey dia to distract opponet...watch dia second goal..he started d move wit a flick to bruno..so guy chill cr7 nah b4 90mins complete him must delịver?!! Darkseidxx: |
"dix gụy just told u dix awesome'man record nd u still drag...oya oga do'm if easy..kilode?! Darkseidxx: |
"all dịx guy's saying trash here...ok let me ask una 4 una mind..una belive say north macadonia-abi macadonic..go fit see draw..talk-more of winning...oga abeg make una chịịlll...see u won go watch match dem come to snap pic and collect cr7 jersey...italy no get star player nah...nah mafias dem get but dix is football we sprey love here nt war..so make ụna dey calm'down"oooh?!!! |
"4rm my day 1 of entring soccer pitch till date i have naver been booked...but i alway's get a warning...? |
"if dix ur claim is true...nah be say d man na one ọf d bext...a whole career without a yellñw talk-more of red..ahhh ee no easy..? Whazar: |
"my hand no dey'ooh...? |
"d only man dat always make me laugh without saying a word.....one of d bext.,get well soon boss...?!!! |
"abeg make una let dix man rext...if nah only drug him dey do wit other country me no see anything there,oooh...because dey no put gun 4 d buyer's head say dey must take drug...una way dey google dix man matter..hw many of u guy's can beat ur chest and say i made my billions in clean way...i can remember way back when tinubu and co..where interviewd...only few where able to tell hw dey made their money..oga tinubu no fit explain hw eee'n take b billinire...abeg make una shift jñor...drug dealer koo drug niii...make una waịt'nah..may my own conneee click...nah dat tym una go see say pablo escobar.,dey...............?mumu ppl.,why una no dey worry pella..nope dat one na untouchable...mtttch |
"lyk hw much i fit see'm.?!! tolakush92: |
"u fit help me get motorola razr drịod..at dat ur place..??!!! tolakush92: |
"4 dix ur pic..i go with paul schọles..master of sms...u dn't need to move cause d pass have been measured already...but baller way no dey ur list i go lyk call back nah paa j..known as austin jay-jay okocha..make me luv soccer dox day's..?!!! |
"nice update brọ...but we need more plex try updating regular?!!! |
"mia dey fear...she no won share d bọbo wit another babe....but she dey use ego dey cọver'up...lol...more update bro?!!!!
|


!