Jupitre's Posts
Nairaland Forum › Jupitre's Profile › Jupitre's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 (of 14 pages)
Oga solo...am going to send anthea to u to punish u...haha..do u want to kil me by stavin me wit ur updates...am angry o....nice one al d xame |
Nice story uv gat...grace..more...wisdom ...more... |
Bobolayefa:i wonder o..maybe he no get buyer |
Nice one..more grace |
Oga solo...thanks xo much even tho i also mixd much..more ink to ur pen..#how i wish there wud be subscribtion 4 NL |
Nice update bro solo..uv neva 4 once stopd to amaze me..i knw d sky z ur limit |
Oga Solo don gv me food o...thanks bro..more knowledge oooo..fud widout drnks...habaaa..where barman dey now?? |
Oga Solo..u no even fit cal me wen u knw say i dey 4lw una story wella..anyways am hea..hope say barman dey around?i nid sme drinks o nd kulikuli.. |
Come and update oooooo |
nice work...i wil make sure i 4lw 2 d end |
[color=#000099][/color] what a 9ce story angelsss...uv startd gvin me my daily meal..i go dey cme here everytym 4 ma meal o..no disapoint me o...FEMI.... |
This man lack wisdom. |
What a nice piece solomonbrown69.no vex say i no comment since al dz while...nicd story...May GOD bles u..sha cal me wen u start the third part...i knw say u no mis me bt me i mis u die |
Aunt repo...you are gud..may God in his throne bless u and gve u more wisdm to finish this story...good piece u have here |
Is flavour the only guy that has abs??at least we have other celebritis that do exercises nd yet hes the only one that usually showcase his body fitness..NAWA for him..i mite be waiting for another victim... |
donkross1:i no fil vex 4 u now..u be ma guy..btif u don c anoda tori weh make sense lyk dz...holla me o...NOW MY FOOD |
I DON LAND ...Even though donkross1 no call me,i don hear as d guy howl...next time u do dat,i go challenge u...vict vames u too o....anyways donkross1 con serve me fried rice with yoghurt...vict vames gud work uv gat here...DONKROSS1 answer me o..man dey H |
How does that affect the price of garri and palm oil in the market?? |
Very interesting piece...u are gud..bt make ur updates frequently...:-D |
Have noticed that all those people placed in positn of authority doesnt use dea position well...those that are supos to maintain peace and order,dey are the ones causing chaos....GOD hep us... |
Give mattkent a cookie and a plate of ukwobi...dnt gve hm pap o coz donkross wil kil hm...9ce tory |
Broda solo...yaff missd me abi....am back... |
Solo...solo..solo...this ur story ...combining it with myth z now confusing ...its not possible for artemis to fall in love...shes a maiden..even the giant that fell in luv with ha was cursed by apollo..thats why she has hunters..all of dm has sworn to fall in love....bt artemis being in prison z so posibu as far as hera haself was imprisond wen jason, piper and leo saved her...no offense meant o...i just spoke my mind.... |
Artemis ?apollo's sister...that explains the lightening which means zeus caged her |
can you translate "should I say it?" "Is something wrong with you?" and "are you telling me or Lanre?" 1:Sé kín so ó? 2:Nkan se e ni? 3:Se emi lo n so fun abi lanre |
Hmmmmmmm...e be lyk say man go dey hold rope,anywea e be or in dey go...if ur kongi wan put u 4 troubl,make u tie am to tree...END TIME KONGI |
Chai...safari gurl wan make me go write story o.i don decide say i go write story nd d stori title go be"safari girl,you are gud" |
nice one girl...more wisdom to you |
Ghost reader...turned visible...safari,all ur works that have read are so wonderful..more wisdom from God to you...keep it up... |
frank..please snd me the remaining chapters..10 to the end..please..on my knees |
Mattkent...i go call girls to come and arrest u oo ![]() |
07064586914 |
. I go pay for your food no worry.
...its not possible for artemis to fall in love...shes a maiden..even the giant that fell in luv with ha was cursed by apollo..thats why she has hunters..all of dm has sworn to fall in love....bt artemis being in prison z so posibu as far as hera haself was imprisond wen jason, piper and leo saved her...no offense meant o...i just spoke my mind....