Justplainpaul's Posts
Nairaland Forum › Justplainpaul's Profile › Justplainpaul's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 20 pages)
I vote rozzay and vivly too. |
Lordabas:. When she grow finish, I go vote for her. |
So na pikins dem be the gals weh dey NL Anyway I vote Annypie. |
muaa:. For ur mind now, u get swag because u nak google, come tie mufler for head?? |
KizzyyRae:. You see life carry o, sotey u dey tatoo watever for ur hand. |
MrsChima:. Yea. Same same. |
Before in Nigeria, it was 'abboki shine my shoe' but presently it's 'kwame shine my shoe'. Gaynians are our slaves but nowadays they are becoming rebellious. |
Tonylyte: I aint dreaming. It may look like a dream to u, but it one fact that u cant deny.. Nna maka why? Why will you stoop so low and want to phuck a slave gal. Gaynians are our slaves. The foreign women u should be phucking are latino hotties not our slaves. You deserve better my bro. |
Alele! I don miss. If to say I dey around I for destroy them gaynians. |
legendsilver: With your face like that. Mr monkey maka why? How you go compare my clean face with ur nightmare of a face. To make matters worst u come go nak glass for face. When una even take that pic self? Na 1960? |
legendsilver: I might be next o!. And wetin go be una surname? Mr & mrs monkey ![]() |
jenoncam: aaw. With this ur english husband go hard. And that ur cap, you be chinese ? |
Kanwulia: I wish we could also see the DIEVORCE pictures too!. Nah u suppose to dey advertise igbo(weed), as in world wide. |
I don miss! Mrs chima was never good with words, always repeating words so I gave up. |
MrsChima: You need to update your ancient dictionary you vapid non reading nigga!. Wow! Mrs chima don't know shit. I even thought you were a little learned. Do u even have a high school diploma? Talk more of a degree? Mrs chima pls go back to school. It will do u a lot of good. |
MrsChima: Granddaughter? My daughter hasn' even reached her puberty!. Wow! You're under 30? With the rate you talk poo, I thought you were old and senile. I really thought you were a nonagenarian. |
MrsChima: gay!. Send your granddaughter to me and I'll Bleep her to coma and she will also get crippled by it. I can't get than with u because you too ugly and old for me. |
MrsChima: Awwwwww...you r mad nobody wants you.. Lame! |
I have been silent enough, make I take mrs chima open show. Has anyone seen the real pics of mrs chima on NL? |
'Who know me?' |
Guy do make u return the cars weh I borrow u. |
Which one be blue room again? Oyinbo with their nomenclature. First na white house, this one blue room, very soon we go hear red passage abi na green verandah. |
Unibenstudent: Em, maybe once or twice, ok, maybe never but u cute , i feel cute gals feel the temptation of been egoist, unless u r really a rare gem, i guess thats how ur moniker came about , rare gem. Bros how e take dey do you? |
Your topic supposed to be 'picture of young thief' |
Goodluck na okpa, he no fit president well. Make him do one good thing for him life adopt me, no he go adopt that fat bornfool. |
Enypie: On the bicycle.. For your mind now, you give me smart answer. |
You have to know when, where and how to tell a gal 'I love you' or you will get a wrong response. Lover boys are always guilty of this unlike the play boys. |
Guidette: Ikr! Still cant believe this made FP. Bunch of sanctimonious freaks.. Wetin u dey speak, because u take photo with one poor battered lebanese na him make u dey form prof. see your eye like okpolo own. |
Enypie: me i simply wait in the car while my bf do the buying.. You wait in the car or the pepe napep? |
Nowadays girls Just dey kolo for me left, right and centre. I just dey chop and clean mouth. He come make me remember one prophecy weh one mallam tell me when I dey teenager, dey pursue girls up and down but them dey do shakara. The mallam tell me say 'yaro no dey waste am for my(your) tame(time) dey fursue(pursue) all this nyariya(babes), when the tame come, I(you) go chop tire!'. Mallam Abubakar, your boy dey enjoy ur prophecy today. |
Adaeze003: I'm just now knowing that there is a difference between a slut and a prostituteA girl like u, i don't mind giving u 5Million naira cash. Go figure. |
Harbosede02: Op,u are daft#no offence,u knw y i said so?cos of d way u tink,wtf!!how dare u generalise!itz nt all naija babes dat ask their guy 4 tinz,every1 has a different way of thinking some gurls tink wen they are dating a guy d guy sud spend all he has on them,while some tink d orda way round!carry out ur research very well next tym b4 u cum hr and start spitting awt trash!if you use space, u go die ![]() ![]() ![]() ![]() |

Anyway I vote Annypie.
Anyways I'm nt Totally Nigerian
congrats 
