Justplainpaul's Posts
Nairaland Forum › Justplainpaul's Profile › Justplainpaul's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 (of 20 pages)
That woman who stole meat from her neighbours pot of soup in sapele comes to mind. you can never satisfy the present day Nigerian woman no matter how much you earn. its high time i get serious with my Grenadian gf. |
lorretta u: Did you even think before you said that?I guess you think you`re one of those women who will support their husband no matter how much they earn. well time will tell. |
Mrs.Chima:So all the time you spend on NL, you don`t understand pidgin english. it simply means you don`t know how to learn. you`re a dullard. |
Mrs.Chima:This woman don use coke(drugs) sotey she dey mistake am for coke drink(coca cola). na him make she dey talk with her yarnsh. |
Mrs.Chima:How e take dey do you? |
God pls forgive this young gal and let her make heaven. she should not experience this trauma and still go to hell. |
Some guyz dey useless. na so puny scarce. me weh Abuja big girls dey beg me make i tear their yarnsh. How i go go rape. Any man weh rape no be man. |
Nah overfeeding dey worry this senator. person wey see life carry, wetin una expect. |
write2obi: Which language you they speak?u no understand because u no be real omo naija. |
Truckpusher:lol, people go do small projection in front of their room, dem go say na kitchen. |
Ijayzbrainz: I will comment on this later.off to the kitchen.Which kitchen u dey go. instead make u say u dey go your batcher. |
I`m presently dating one woman ATM machine. she gives me money without my prompting. she claims i am the only man in her life but i know she has magas who she zaps dry. in her little head, we have true love. me i no dey complain, i just dey chop dey clean mouth. |
That town umutu is the next town to my mom`s hometown. i usually do my holidays there but presently i rather go to Asaba. the cult activities there is no child`s play. almost every youth is a cultist over there. i stop going to that town when a guy was gunned down in my presence by the aiye boys(). i hang out with the guy but i never knew he was a bagger(vikings). that night i took my bag and took the next available bus to Asaba, from asaba the next morning to Abj. life no get part 2. |
Op, what do u stand to gain as a corper. is it the peanut they call allowee or the adventure as a corper. what matters in this country is money. collect your exemption letter and start husling. there is no time, but u still want to waste your time on Nysc. i myself don`t have any age restriction to serve but if i find a way not to serve after graduation with no qualms i will be very happy. |
Person marry monster, them say he marry wife. SMH |
kelvin gold: Any lady in da rum dat nid sex chattn?Guy u dey age o, abeg try use your brain. |
mondi_cheeks: Mr Cork I heard u now work as an aboki in Abuja...please adviseWhich work be aboki again? |
she no sharp atall. the average delta gal won`t be caught. |
I can`t count how many times i got a broken nose when i was in junior sec schl. i fought my seniors everyday. my high schl wears white uniform and almost everyday i`d had blood on them. who doesnt know G.S.S. Tudun wada in zone 4, Abuja. everyday was war. no seniority, na who get power pass. now tell me who won bully who? |
[quote author=nyere84][/quote]I don talk my mind and u no fit change am. if e too vex u, go use high tension wire do Tarzan stunt. |
Princessmel: No, he didn't have any condom, it was very spontaneous, it just happenedI guess you`re not Nigerian? |
Oh gal, if u dey wait for my opinion, na white hair you go get. |
Conji na bastard! |
babyosisi: Ngwanu the money he should have given her before the kidnapAnd who told you he's going to bail her. He might just leave her to rot in jail and get another wife, afterall women yakpa. |
babyosisi: Very stingy I sayI güess you`re one of those women who entirely depends on their husbands. this is 2013, most women contribute financially to their family now. Abi dem cut your hands and legs. |
Even though ghana people na mumu people, i support make them win for today. |
