Kandiikane's Posts
Nairaland Forum › Kandiikane's Profile › Kandiikane's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 138 139 140 141 142 143 144 145 146 (of 555 pages)
All dis dey mek me sick. ![]() |
Idowuogbo: Lmao! oG needs drip I swear! ![]() |
bennyraz: when naija police stop 4 checkpoint and dey ask u anything 4 d boyz? Wetin u go do?I go just put my top down nau. Nor be so? I will certainly not part with 1 kobo. ![]() |
bennyraz: he he he.. I troway salute o! No vex jare.. Me no undastand myself dis days.. Any packages 4 d boiz? ![]() All forgiven. Which kind package? |
bennyraz: tasha dey were she dey jare.. Me i dey were i day.. Notin spoilyou nor see your lord and highness?? |
2buff: Last I checked you had a blokoslol, After a while I decided it wasn't a good idea so I had to go and get back my real thing. They did their best. ![]() |
2buff:Naah! I said I wanted idowu for my valentine and she come dey threaten me with acid bathe. Imagine, I had to give up the only one I held dear to my heart and she ended up going for blokos. Imagine! |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 138 139 140 141 142 143 144 145 146 (of 555 pages)




