Kandiikane's Posts
Nairaland Forum › Kandiikane's Profile › Kandiikane's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 140 141 142 143 144 145 146 147 148 (of 555 pages)
Donalð Genes: Lwkmd!! Busy lookinq for who is qonna qet mind pick my Idowuo or elseOr else what? Wetin you fit do?! You nor see di people behind am? ![]() |
Idowuogbo: See dis 1 and shakara, I go jam u on d 15th and quint it! If dem born u well make u no fling sitin pon mi.... I'll stuff my panties in ya mouth.Lmao, dat your panty wey don get all sorts of crustations? Abeg, joor, I won't be surprised if bingo the dog's own crustation nor dey for that pata. |
Idowuogbo: Guy, u dey dull o! U want remove blokos for my matayas ni? dont u no a lil bit of dat and a lil bit of dis na it hin make kpeculating sweet? Dude, u better fight! 2 nights in zanga, u and me + igbo toh bad+ Moët= Paradise. Riot mehn...Ashawo tinz. Right in front of me. I swear I nor go cry. |
Idowuogbo: U given up already? C'mon get bck in line and claim dat buddie mama! Got some kinky shyte from Ann summers ya no?I gave up because you broke my heart. I never fight over cheats. I go just go find myself a nice blondy. Bytches aint shyt. You can go carry your ann summer go entice freewilly. *walks off* |
chucky234: Kandi na wetin come concern u for inside na.Nor be freecocoa come concern me for this matter. |
Idowuogbo: Fivesome tinz...Na wa for you oo. Anyways, me I don wash my hands. Na so everyone dey ginger your nyash behind my back and you still wan mek I fight for you? Oahray: she left you for a fellow womanLmaoo ![]() |
binger: your choice,but remember i did give u a chance.And I gave you the chance to define dykes for me. ![]() |
chucky234: Nne why have you left me in the cold na,I aleảdy chose you na.See this? The babe get blokos behind am and e siddon dey follow toto. |
binger: Nope,it's complicated.Well, I guess I just need to hop off to google. ![]() |
freecocoa: Neither but the war is between Kandi and I.Me ehn, I'm not going to say nada. When idowu comes she'll tell you who is the sugar in her tea. ![]() Binger, I rather you tell me the meaning here. ![]() |
some-girl:Don't read the bible, study it and you will get your answer. Many jews still do marry underaged girls. |
binger: Bia,no dykes allowed.What is dykes? Pardon my ignorance, I have never come across such a word? ![]() |
freecocoa: Don't even play with me like that o, Idowu is mine so back offYou dey craze or you still drunk from last night? If you like that your pretty face, please oo, know yourself. I disappear, come back and piple dey claim ownership to my property. ![]() |
Les: i tot u are a lady or u be lesDude, park well! |
prairie: having children isnt the ish here, keepin their body, the temple of God holy is the matterPlease, mother mary go preach that to the women in africa walking around top less in markets and streets, go preach that to grandmothers who spend their afternoons top less and cooling themselves from the heat, last but not least, go preach that to the cultures where walking around top less is the norm. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 140 141 142 143 144 145 146 147 148 (of 555 pages)



