Kaynine59's Posts
Nairaland Forum › Kaynine59's Profile › Kaynine59's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 (of 23 pages)
Amefrica boss I hail oh. At least I recognize u from the Canadian thread. This one nobody gree answer man here abeg I need ur lil help thanks a bunch |
Na wa o... Guess am in the wrong thread |
I hail again oh... Sorry for intruding oh I know u guys are a family and I may not be part of u guys but kindly assist me thank U. Between is there anyone here in Wyoming? Thank u |
Hi guys..... I am new to this USA thread..... Was on the Canadian thread since last year. I got denied Visa to Canada so I wanna apply to both Canada and us this year. Oga Justwise I hail o na u be moderator here sef.... Bad mans Pls I want to apply to a school in the US. I know most will say go and read all the prev posts but kindly no vex for ur bro. It's part 1-6 d tin many na small info I just need pls. I just need an outline on what and what I need to know and do. School am applying to resumes in August. What do I need to know as pa Visa Application at d US embassy. Thanks guys wld appreciate any answers from the gurus and pre-gurus here. |
Tnuola u de vex oh lol... Ahn ahn calm down thy soul. Sorry for d delay am. Sure u r getting good tips on hw to refire... All d best in ur new app To all dose. Wey lick trv banana I say a big congrats, I seriously wanna be like u guys oh... Hoping on God dis year after last year's denial To dose wey trv lick. Dia banana it's all good... Calm the blood with Orijin and refire soon. God won't sleep on ur case this time Our people in Canada hw una dey oh make una give us gist na... Pchax tianadiva fabuloustee blink etc etc hope u guys r doing well. Am considering schooling in the USA as well guess I'd try that and dis Canada ish dis year... Chukwu Goziannnnn |
Warrikid sorry for ur delay bro... It is well dnt give up Mrnilobraun I asked for a refund from Niagara and de said I shd defer and leave d money else my admission is gone. So if u get ur money back u void ur admission ud have to apply again... Bless |
Mrnilobraun na wa o I just de log in see say dem delay u sef? Kai... Sorry bro. Repack and refire ehn it is well u no get shaking. Man up broda |
Congrats diamondsare4eva: |
I hail all... How una dey... Tnuola Hava... Any news yet? God de ur side sisi |
Kennycooly sorry for ur delay... We sef lick d same tin but brace urself cos dis year is ur year and ours as well Take a day or two off and plan ur next move.. God's blessings |
I have replied.. Sorry for d delay adebimpe1988: |
Do u have a supervisor already? If so go for the thesis. My opinion sha Omosholakunmi: |
This guy sha u keep surprising me. God bless u. Pchax na iwe oo nice sop sha I go like see more so will be able to write mine well. I ddnt include sop in my last app. God willing sha I go lick trv dis year... Chukwu di mrnilobrawn: |
Double08 bro I loved reading ur last post. Kai dis ppl sha hw beer go be 14dolls for Detroit and 40bucks wia u at... Me wey come like soap water na to find wia to buy am cheap de stack up Abeg which school u de bro? Wish u success in ur studies.. Make ur family proud oh... Bless |
Bro I sent u an email abeg copy me if dem send u d sops as well thanks bro bpatient: |
Halimaah na so God favor u too dear |
Fabuloustee omo skool mi... Glad u r settling in well dear. Eh ya... Dats nice.. I de ooo refiring soon wan lick admission 1st....say me hi to iya Linda Hales and gbogbo Awon admissions lol |
Refiring noni wanna apply in the next 1 week to Conestoga and Caledonia hopefully.. It is well. Halimaah: |
Nice one. Pls hw long did it take from application to get admission? And hw much tuition deposit were u asked to pay? Also did u scan and send ur docs or u sent via courier? And what docs did u send for admission. Sorry for my many questions no vex kaluj2: |
Thanks boss we go all smile.. Canadally mrnilobrawn: |
Mrnilobraun success awaits u broda. U r always willing to help others na ur kind God de bless.. Wish u well as u wait bro... All d best |
Morning guys... Please who has applied to College of Caledonia here oh or who is a student here. Anugoson abeg I go like Pvt u about Conestoga. Need some tips from u. Thanks |
Please if u have applied to College of Caledonia in BC or u are a student there I have questions pls. Quote this biko... Thank u |
Halimaah amen oo abi nau let's try one more time again.. God pass devil.... Where is fabuloustee? U shd have settled in Niagara by now how r u dear.. Pls gist me abeg omo skool mi Co. E out o |
Me keh lol bros I de naija o... Toronto keh... I think Don Siga resides dia he can help out... Baba Siga come to a fellow NLanders aid biko Babahor: |
Glad u arrived safely abeg cover up well o I hear d cold de ice fish asap lol Babahor: |
Halimaa sorry for ur delay.... Delay isn't final denial. I know hw u feel and if u must take time to reflect, do so... Cos d tin de pain reach bone.. My own don pain me pass dis 2015 na trv year for we all... NGU.... Never give up.... It is well smile jare God pass VO dem... Dust ur kpali and refire ur awka made dane gun trv will come forth this year... Put God in all... Bless |
Lol nice one pchax thanks for the prayers amen ooo soon and very soon bro. Glad uv settled in well.. Maximise every all d best with ur acada bro. I go need help with drafting sop when am ready abeg. Thanks in advance. Bless bro pchax: |
Lol no be me.. U wan make Nairaland block me abi... Ur plan wee nt worketh lol Bellniki1: |
Bellniki1 u de ask again....oya use ya tongue and count ya teeth and ask me again I see u wanna laugh off d wait... No worry God pass CIC ehn Bellniki1: |
Crate kan wee do... I neva marry oh I still wan born Pikin fa.. Lol tnuola: |
Loooool u got me there. Pls don't oh na sure 14years b dat.. But in Canada it's allowed lol. All d best with ur studies nne jaylinaaa: |
). 

lol. All d best with ur studies nne