Travel › Re: Lekki Toll Hike Causes Lock-Down On Lagos Island (Photos) by kazzy4u(m): 7:32am On Feb 02, 2018 |
Mega city a.k.a Lagos nawa |
Celebrities › Re: Speed Darlington Spends $215 On Dominican Lady, Couldn't Have Sex, Rants by kazzy4u(m): 6:30am On Feb 02, 2018 |
ur mumu nah grade one... u don't get skill |
Politics › Re: Court Affirms Senate's Power To Reject Magu by kazzy4u(m): 6:28am On Feb 02, 2018 |
chai Nigeria. herdsmen re deir killing pple writing letters to taraba dat dey re coming to kill dem. una dey here still dey talk abt magu... God go punished all of una. |
Celebrities › Re: Court Bars Tonto Dikeh From Featuring Son, Andre On "King Tonto" Reality Show by kazzy4u(m): 6:26am On Feb 02, 2018 |
I'm not her fans bfor. who u EEp |
Travel › Re: Woman Tries To Board Plane With Her Peacock But Gets Denied (photos/video) by kazzy4u(m): 6:23am On Feb 02, 2018 |
hmmn. u tink dis ordinary peacock.. I smell juju Mayb she turn sum1 to peacock. |
Politics › Re: Fulani Herdsmen Planning To Attack Taraba State - Reps Raise Alarm by kazzy4u(m): 8:53pm On Feb 01, 2018 |
bfor Dem attack u guys attack Dem first to scatter deir plan... kill deir cows kill Dem all. don't wait for politicians or police to rescue u. dey don't value una life.. mak una rescue una self. |
Crime › Re: Nigerian Student Killed By Locals In Turkish Cyprus(photo) by kazzy4u(m): 8:49pm On Feb 01, 2018 |
hop dey wnt put d blame on Buhari dis tym |
TV/Movies › Re: #BBNaija: Nina Apologizes To Her Boyfriend For Kissing Miracle In The Shower by kazzy4u(m): 8:23pm On Feb 01, 2018 |
imagine kip d apologize to urself. ojukokoro. u Rily need hot slap frm ur bf... nonsense |
Celebrities › Re: Davido Buys New Bentley Bentayga In Atlanta. Shows It Off by kazzy4u(m): 9:40am On Feb 01, 2018 |
money speaking |
Politics › Re: Rumble In APC As Governors, Senators Clash Over 2019 Polls by kazzy4u(m): 8:20am On Feb 01, 2018 |
I no gbege go dey for 2019 election. Dem no even understand self again. and for does once who to turn naija to embezzlement God go punished all of una.. |
Business › Re: MTN Returns To Profit As It Overcomes $1billion Nigeria Fine by kazzy4u(m): 8:16am On Feb 01, 2018 |
abeg wch acct dis money enter.. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Tottenham Hotspur Vs Manchester United (2 - 0) On 31st December 2018 by kazzy4u(m): 9:06pm On Jan 31, 2018 |
am smelling Mourinho yansh.. dis match go b draw sha anyway |
Politics › Re: Kano Visit: Senate Summons IG Over Kwankwaso by kazzy4u(m): 8:48pm On Jan 31, 2018 |
nah only God fit help dis country, wen herdsmen dey kill many pple una no summon anybody jst bcoz of kwankwaso una dey summon IGP on top Wetin.. una won die |
Politics › Re: Femi Fani-Kayode Down With Heart Disease, Trial Stalled by kazzy4u(m): 8:42pm On Jan 31, 2018 |
Buhari needs to hear dis |
Politics › Re: Femi Fani-Kayode Down With Heart Disease, Trial Stalled by kazzy4u(m): 3:45pm On Jan 31, 2018 |
wen ur praying for sum1 suld die.. dat back to sender for u. |
Sports › Re: Arsenal Sign Pierre-emerick Aubameyang From Borussia Dortmund by kazzy4u(m): 3:43pm On Jan 31, 2018 |
arsenal fans rty now. sign more players and let sum liv |
Politics › Re: "Saraki And I Have No Plan To Return To PDP" - Governor Ahmed by kazzy4u(m): 3:42pm On Jan 31, 2018 |
the worst governor ever living... wen u turn to puppy dog saraki dey giv bone chop. Ogun kill both of u |
Education › Re: Meet The Biggest Male Student In ESUT (Photos) by kazzy4u(m): 9:01pm On Jan 30, 2018 |
hop say he no book |
TV/Movies › Re: Bitto Touches Princess In Bed, Big Brother Invites Him (Photos) by kazzy4u(m): 4:03pm On Jan 30, 2018 |
this big brother program nah rubbish... I don't even no wat pple dey watch for deir self.. tnk God I've neva watch it bfor |
Christianity Etc › Re: Prophet Samuel Akinbodunse: "Buhari Will Die If Goes For Second Term" (Video) by kazzy4u(m): 3:59pm On Jan 30, 2018 |
rubbish.. wat else d pastor die bfor him nko... ur saying human being like u will die.. do prophecy to urself don't do to sum1 else coz u don't even no ur tmoro |
Christianity Etc › Re: Man's Genotype Changes From SS To AA At Pastor Ibiyeomie's Crusade-Duncan Mighty by kazzy4u(m): 5:59pm On Jan 28, 2018 |
mayo9ice: That idiot @daddyfreeze will not talk about these na tithe issue him papa go dey cry up and down for. Fool wat dis one saying. so u join head bliv dis... I laff at ur head. |
Christianity Etc › Re: Man's Genotype Changes From SS To AA At Pastor Ibiyeomie's Crusade-Duncan Mighty by kazzy4u(m): 5:58pm On Jan 28, 2018 |
see pastor scam. who go bliv dis one. lolz |
Politics › Re: 3000 APC Members Decamp To PDP In Rivers State (Photos) by kazzy4u(m): 1:04pm On Jan 28, 2018 |
this pple & deir politics.. decamp Evrywhr. wen another 5000 APC decamped to PDP in Kano state. we dey watch all of una... it's well |
Christianity Etc › Re: What Does The Bible Call People Who Sleep With Sex Dolls? by kazzy4u(m): 11:16am On Jan 28, 2018 |
if we suld look at d pple dat bring d suggestions of dis sex doll out re d pple dat preaches d Bible. they are Christans. pple we prove me wrong abt dis. |
Christianity Etc › Re: Oyedepo: "We Have Been Flying Jet Before You Went To School, Don't Be Jealous" by kazzy4u(m): 6:59am On Jan 28, 2018 |
see pastor dey brag. I can see d man of God. pastor forming familiarity |
Christianity Etc › Re: Daddy Freeze To Stephanie Otobo: "Tell Us The Politicians That Paid You" by kazzy4u(m): 11:40pm On Jan 27, 2018 |
nah so d matter go take die down since she can name d politicians who paid her. no b naija we dey way ordinary Evans way d kidnapped and killing pple dat still living on earth. naija OOO |
Christianity Etc › Re: Apostle Suleman's Face As Stephanie Otobo Confesses In His Church (Photo) by kazzy4u(m): 10:55pm On Jan 27, 2018 |
I see dis stuff as an acting.. if she wntd to mak confession not in his church. God is watching on plasma TV |
Christianity Etc › Re: Apostle Suleman's Face As Stephanie Otobo Confesses In His Church (Photo) by kazzy4u(m): 10:53pm On Jan 27, 2018 |
I see dis stuff as an acting.. if she wntd to mak confession not in his church. God is watching on plasma TV |
Christianity Etc › Re: Stephanie Otobo’s Lawyer Speaks On Her Confession Video by kazzy4u(m): 9:11pm On Jan 27, 2018 |
I reserve my comments |
Politics › Re: 5000 PDP Members Decamp To APC In Kano (Photos) by kazzy4u(m): 9:09pm On Jan 27, 2018 |
look at Dem. bird from d same feathers |
Travel › Re: Nigerian Man Hospitalized In US After Entering Plane For First Time & Was Tied by kazzy4u(m): 2:49pm On Jan 27, 2018 |
wen man dey think diffrt tins in d plane dat d results |
Celebrities › Re: Davido: 'I Have Phone Numbers Of 13 Presidents' by kazzy4u(m): 2:47pm On Jan 27, 2018 |
I no all d 13 diffrt President nah frm African |