KelvinGraphics's Posts
Nairaland Forum › KelvinGraphics's Profile › KelvinGraphics's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 65 66 67 68 69 70 71 72 73 (of 133 pages)
ggrin: I can truly say how blessed I am to have suchHappy birthday ma'am Many happy returnz. |
Xtarxhyne: war against kelvingraphicsWaris happening here ![]() Ahh, dis people are fighting against my ministry abi?? |
Leetunachi hwfa? I never still see ur breaklight o |
Isokay |
Jbluv55: No wahala sireArsenal and Liverpool no be Club na ![]() Weekend the go o. How ur side na? |
Matthewbriggs: What's up?Iam good boss, and U? Its been a while o. Hope d money is pilling up swiftly ba? |
cdamsel: abeg leave am,he fit faintLolz. ![]() ![]() ![]() Kikikikikikiki ![]() ![]() |
dre11: Abeg who is talking here selfU are a hypocrite mehn. Aint it obvious dat U care. ![]() ![]() Oga parkwell o...no dey droll around me and my baby U dey slow my parolz and na speed lane i dey. If i jam U ehn Make i no talk. |
Xtarxhyne:No pics? Then U are just a badubelle ![]() |
Jbluv55: Morning sir Kelvo. I sure slept wellThanks 4 d fixture bro. No better match dey today self. All na till tmrw |
cdamsel: wetin,say I dey adjust myself? I am a girl who likes to look flyIts obvious dre needs an E-slap and i go give am to him very soon. |
dre11: Dey adjust ur self because hin market sure pass that guy.....Oga wetin be ur own na? Can't u see that ur badubelle is becoming xo obvious. Hian! Go meet ur own babe make una begin form una own e-love na. Free me and my own Cdamsel o. Dnt tell me U r taking dis e-stuff 4real o. |
FrankySnow: Great.Why did U modify na ![]() Wia ris d wedding at?? ![]() |
dre11: She never wreck the guy finish.....Hian! Why e come dey tear ur boxer na. Bia go carry broom and mop sweep and clean up dis place b4 u come dey put eye 4 your Oga matter. If she don chop enuf of ma money and wants to leave she kan... Owo yapa mehn, na poor people galz dey wreck, big men lyk me and dem Dangote and Adenuga girl no fit wreck us jare. |
cdamsel: wat time is our picnicLet it be around 4pm boo. Or What ya say? |
cdamsel: it is an ebola hug,dont worry there was no body contact ![]() ![]() ![]() ![]() I trust U my shuga |
cdamsel: dre11 we don brushOya receive it walahi, U are d best hun. But do U have any idea why dre11 is xo bitter about dis our relationship?? |
dre11: Make them dey decieve them selves oooo ![]() ![]() Cdamsel come and see o. Some badubelle people are now coming outta dia closet.. But wetin us jare. *Double wahala 4 deady body* |
cdamsel:How U dey obi'm My asanawa My Elelebe ejeghi Olu My Treasure My heart beat My Tomatoe jos Akwa ugo mu My Onu gbajie boyz NL ![]() Hope U had a lovely nyt hun?? |
cdamsel: kisses him#frenchstyleReciprocates the kiss. Oya na, leggo there. |
Xtarxhyne: I'll kill u f u double dare meXtarx. All dis lies U are sharing ehn. Oya show us pix of me breaking girls heart or U just e-home breaker ![]() |
Matthewbriggs |
Xtarxhyne: kelvingraphics matter don taya me |
FrankySnow: If you are a catholic then look for the meaning naAyt i will. Thank God 4 Google translator, atleast it will ease and facilitate d research. ![]() Yup i did and how was urs? Thnks 4 asking |
priscaoge: Lol, my headlight no de work well naa so u no fit see d "breaklight' Abeg go repair ur headlight oYup i did slept well and iam sure U did too. Thanks and may urs be blissful too. |
FrankySnow: Nna park well before I dash you E slap.Abeg o. U want slap person husby?? Hian! I just dey look U. Btw... Whats the meaning of dt ur siggy. I guess thats Latin Lingue. *Iam a Catholic too o* |
3Dimension: First she saidLolz.. Oga u no well ![]() ![]() Marriage is 4 better 4 worse. Xo me and Cdamsel will be 4eva ![]() Hwfa bro. We no dey see U 4 d oda side again o. Hope all is well? |
FrankySnow: KelvinGraphics hope no problem Xo to ask after my Presido wife now na bad thing abi?? See insalt na Wia ris my Range ROVER SPORT (CDAMSEL)?? Pls come and hear what dis PEUGEOT 404(FRANKYSNOW) is yarning o. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 65 66 67 68 69 70 71 72 73 (of 133 pages)


. Although Arsenal should have their own match today. Same goes for Liverpool 

.
