KelvinGraphics's Posts
Nairaland Forum › KelvinGraphics's Profile › KelvinGraphics's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 67 68 69 70 71 72 73 74 75 (of 133 pages)
ggrin: na regular remain@all @all na it bad pass dear. instead wey i go miss ur birthday ehn i better stand 4 outside self. |
cdamsel:Don't worry hun. Nothing will happen. Its only U i want xo ama do all i kan to secure U kuz U r just lyk my most Cherished Treasure. I fit die on top your matter honey. *Infact singing and dancing Wizkid I fit die ontop your matter track as a dedication to U* |
ggrin: sexuality sectionAbeg shey V.I.P Ticket still remain ba? |
Tymax: Honestly, I dey learn work for where you dey o. See lyrics.Lolz... Ma G. xup? |
MizMyColi:Shey if U like my own ugly pix ur phone go contact Virus abi ![]() ![]() |
cdamsel: which 1 be WWR?No mind xtarxhyne jare. Na jelousy be her problem. |
cdamsel: hmmmm,u better no leave me o,i don't want to be lonely in this big house oI wont leave U hun, wetin i want go find 4 Club wey U no get na?? I wil always be with U Omalicham |
ggrin: so na whr e dy oMaybe yabaleft o ![]() ![]() ![]() Dis ur siggy na die, u mean xay dem frequent am pass Google? ![]() ![]() Where d party at tmrw self?? |
Jbluv55: HahahahaPlease i wouldnt mind U offer her Frankbenn's head. That guy is a wahala to me. Ah swear ![]() Thanks bro. *thumbs up* Why market they move small small na, dont u think we need to do some Jinglez or probably up our package, what do U think? |
cdamsel:Let him get mad na. Last i checked, yabaleft still got some empty roomz jare. |
cdamsel: club ke?I was just giving the guy hope ni. Who go go yeye club when U dey with am. Its me and U all d way bae ![]() |
cdamsel: tah,my boy is faithfulDont mind dos 2 Frankies joor. Why should i be looking at Snow whem i got a Damsel lyk U with me?? Its just lyk choosing a Peugeot 404 over Range Rover Sport ![]() |
hungryboy: hey kelvin xup with u?Iam just hungry bro |
JayKayMaybachz: Thanks ma ghuy.... yhu gbasky.... Oya me geh Oris and One bottle of McDowells brandy.... How yhu see am?Correct guy... Dats a gud combo mehn. Unto TGIF tinz. Afta here na Club 10 o |
softsparkyy: Woman wrapper why you dey greet me.Lolz. So to greet my rival wife don turn to woman wrappering abi?? It is well |
Kachisbarbie: Lol...if you see your aunty, you won't knowLolz ![]() Owk Babe Xup? ![]() Dat ur post above just reminded me of Onitsha women, Them no dey ever agree say them don old. U will see a woman in her late 60's If u come call her aunty she go begin halla for U, weda na she senior ur mama. ![]() |
SoftSparkyy Xup ![]() |
Xtarxhyne:Ohhh Cry me a river. Which yeye investment are U talking about, U think i havnt heard that U are e-pregnanat for Chibwike ![]() Please kurumbe joor |
Lolz ![]() GGRIN, ur weyrey no be here o ![]() |
Abeg i I dey come make i go piss .Ma'am Priscaoge, please look after this space for me. Biko **This space is not for sale, please beware of 419ers and my son KiddaBlingzz *Eheen... Oga Yungchop, xo when is Oga Seu.n adding us to his paylist?? ![]() |
JayKayMaybachz: Chai!! i come late shaaaa... seats don almost full.... ermmmmm naijaboiy ahbeg make una find me seat naaa.....Kelvingraphics find me seat ahbeg.... mek i co buy oris and mcdowells.... ah dhey comeOya come make we manage this my seat. U know say U be my Niggah |
Xtarxhyne: lemme Jo...kelvingraphics will get me anodaWhich KelvinGraphics ![]() U better collect that one in that straw that Naijaboiy is offering U and consume now o kuz i aint getting U nada. (@all @all na it bad pass o )The only lady i spend my money on now is my wife Cdamsel |
Xtarxhyne: hian! ayaf repent oYinmu... Na today?? Story for the gods |
JeffreyJamez: KELVINGRAPHICS who appointed you head of the house?Is it that ur old Mack4 gun that cannot even injure a bird?? ![]() |
runzlord: u know ive not been around.....Ooooohh. I thought as much, Xo how are U doing and where have U been?? |
frankben: hahaha. My funny enemyHwfa as regards the parolz na?? I am serious about it o. Whatsapp me na |
cdamsel: them dey find words 4 my mouth oWetin dem want come use am do na?? Chaii To be Celeberity no easy oooo |
Jbluv55: BuhahahahaOga U no well ooo. As per that package, I am cooking up some stuffs, definitely i might be rounding up tomorrow, so the stuff will be ready lets say on Sunday. How Market today na?? |
cdamsel: frankben kwa?Pls preach it to them bae. I dont know if this guys have Ear or eye problem o. ![]() |
dre11: What u wrote shows that ur still a stranger here and not part of the family....Owk... I didnt say there were true na. If a hear say U talk abt Amebo without mentioning XTARXHYNE |
charijee: Lmao......the naughtiest fellow ever......you didn't include the rules of the house.......Thanks bae for helping me include the rules. I actually forgot. |
naijaboiy: Kelviiiiiinn.....all these for introductionYes oooo. I even forget to include mah Niggahz Noble4d and snowprince to ma list. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 67 68 69 70 71 72 73 74 75 (of 133 pages)



)


.