KelvinGraphics's Posts
Nairaland Forum › KelvinGraphics's Profile › KelvinGraphics's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 66 67 68 69 70 71 72 73 74 (of 133 pages)
Good mawning Chimkaire, Tumudo, Victoriousvic and my able M.D Jbluv55. Hope U guys slept well? Wishing U all a blissful day ahead. Pls JB, what does d EPL have 4 us dis weekend. Pls kan i see a preview of all em fixturez?? Thanks. |
Xtarxhyne: I swear I'll kill uAll this galz that kant even kill a fly empty-threatening to kill a guy... I hail o ![]() :oU wanna Bleep me? Iam somebody's husby o. Ejoor don't put assunder in my marriage |
zicoraads: Lol...so, you want break that innocent girl heart abi? No worry, God is watching you.I aint no heart breaker bro. Why watch her while she is sleeping, she has turned U to her security?? *Oga o* Frankysnow, dia ris Godooo. Who knows what will be Frankben's fate.. D Lord wil be dia strenght sha. Hope all was well tho. Yup... Certainly one day e go hapun. I never hear xay dem dey retire 4 beer tinz o. Like me fit stay even 4 3months without tasting any beer, but anyday wey i dey with my hommies, mehn i will gulp as much i can... Its an occasional thing. Xo how dat side?? |
Xtarxhyne: middle fingerLolz ![]() Owk.. I have seen d aboki engagement ring that Chibwike gave to U. Walahi iam happy 4 U but i pray make e no be say him want use ur hand as Ring Holder o ![]() ![]() Xo tell me. Xup? |
zicoraads: Kelvin...see yaself ![]() Oga shey na U gimme dat kind juju abi?? Na wa o |
zicoraads: Good mawning ma'am!Bro dey ur lane o. Who greet U? Abi ur name nw na Kelvin abi?? When i been enter dis thread. Na only U and Priscaoge i meet o. U no greet her since abi? |
zicoraads: Lol...following ur escapades. Mawning Chair! Yea of cos, have been in town for awhile now. How was the night?D nyt wasnt bad. Thinking abt my queen Cdamsel made me slept lyk a baby smiling and i woke up like a King which i am this morning ![]() How was yours bro. Hope FrankySnow made it memorable ba?? Btw.. Xo u just kame to Lag and left lowkeyly witout letting anyone know abi ![]() No wahala, u must still beer awon boizy one day sha, weda 4 Eko or 4 FCT. E must happen. Amen!! ![]() |
priscaoge: Goodmorning OGA KelvinGraphics!Oga ke. Make ah hear. How U dey?? I no see ur breaklight yestday o. Kilonhappen? |
Zicoraads good mawning. U don return back to Abuja?? |
Good Mawning Aunty PriscaOge |
jimmy4x: Lol...mad man, na woman go kee u kevinHian. Oga wetin i do na?? |
PrettySpicey: I listen to News with Devotion to English language not to what's read.Lolz ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
cdamsel: hugs him tightHmmmmm... She still shared another hug here ![]() Dia ris Goduooo ![]() |
cdamsel: KelvinGraphics oya oooo,come & answerIam here. Amebo Xtarxhyne, kilonsele?? |
cdamsel: Blushes,aint I just luckyU are just blessed |
cdamsel: I am right here sweetie #hugs him againHmmmm... All dis hug u r sharing ehn ![]() |
englishmart: nna eh! Na wa for you o. You no know say I dey out of the country?Oooh... U don go Cotonou? |
cdamsel: shhhhh just watch d movieAyt i will watch it kuz of U bae |
cdamsel: blendingLolz... Xo what are they blending? |
cdamsel: Blended,love that movieBlended U said? Ayt, xo Whats d movie about?? |
cdamsel: hahahahahahLolz. ![]() |
cdamsel: shows him my KING & ROYAL MAJESTY KELVINGRAPHICSMY ROYAL QUEEN |
cdamsel: tell them oooo,chei na wa o kelvingraphics shey them no go kidnap me ooooNobody will try it. |
KiddaBlingzz: wetin dey happen here?Space aint 4 sale son ![]() |
Xtarxhyne: Kelvin bn lying since 1908bc....only God can judge yaLolz.. |
JayKayMaybachz: Kpamest..... Chai yhu na gbogbo bad yhu oooo.... Gbosa to yhuLolz ... Dope Niggah |
Kachisbarbie: @kelvingraphics: now you are talking...Lolz... Tell me something I been think say na Onitsha women do am pass o. |
DOWHILE: What is it this time son? who is questioning ur DOB nauIt is ur wife Sarimah o. Xup na. Where U waka go since baba? |
Xtarxhyne: uw* whispers to her...don't go near kelvingraphics oMtcheew. Amebo 50kobo. Pweedyuz xup jare? |
cdamsel:I am telling them hun. and them must hear me o ![]() ![]() |
cdamsel: thanks sweetie,which movie are we gonna watch tonight?Ermmm. U wil be d one to choose d movie dear. I wil be ok with whicheve movie u choose dear |
frankben: LWKMD ![]() Oga whatsapp me na ![]() Kilodey ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 66 67 68 69 70 71 72 73 74 (of 133 pages)






