KelvinGraphics's Posts
Nairaland Forum › KelvinGraphics's Profile › KelvinGraphics's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 69 70 71 72 73 74 75 76 77 (of 133 pages)
Missmossy: Go to bed!Aint feeling sleepy |
Missmossy: Same here tooEven here too |
AfricanApple: laye laye, u must telli me by yaselfOwk wait lemme do d translation by next year |
Sycluxxx:Oga make we do d waka tmrw na. Abeg |
Sycluxxx: notin ![]() ![]() Ur left nyash there ![]() ![]() I dey o. How u dey na? |
zicoraads: ![]() Frankysnow weldone o ![]() |
Sycluxxx: |
Sarimah: ayaf disowned d both of u...yesterday was my b.d no special .........from my kids Lyk seriously?? U didnt tell us ystday was ur birthday na. We are sorry ma. HappyBIRTHDAY 2 d best e-moma in d Whole wide world hope U had fun ystday ba? Mine is next week o, hope U havnt 4gotten ba? |
zicoraads:Hmmmmm I no talk o |
zicoraads: KelvinGraphics...why are you denying ur kingship? We are all witnesses to your election to the sit you are presently occupying, an election u won by a landslide.Oga why are U transfering ur kingship over to me na? |
Leetunechi: that dead clubNo the living one ![]() |
Leetunechi: i greet you bossSure i be man, thats why i dey support Man Utd ![]() |
JayKayMaybachz: Naso bro.... Na why i dey always show here "Nairaland" ... Especially if dem provoke me..... ![]() I grab bro. |
Sarimah: meaning?It was just to draw ur attention na. And it seemz it did work ![]() ![]() Na xo U take forget ur son and daughter Elantracey ba? Xup mami Hope U r good? |
Olutola88: May Mama's soul rest in peace. The last time you visited heaven? By road, rail or air?Amen. Thanks. Lolz. D last time i visited Spiritually ![]() |
MizMyColi: I see you two have met.Dat him Juju strong o ![]() I need to consult him xo he kan link me to his babalawo. ![]() |
JayKayMaybachz:Lolz. Being funny makes me forget i have problems bro ![]() ![]() |
AfricanApple: now I know where u belongLolz... ![]() D guy so na group ndi nwelu isi mbaka ![]() No ask Priscaoge 4 d meaning o. |
JoeCutie: Kachis-Kachis!Joe na U be this?? Xo Sarimah don finally realize U ![]() |
Leetunechi: i don see am ![]() ![]() ![]() Kolo dey 4 ya head. ![]() ![]() Dey mata fit wait till tmrw jare. Thanks man. |
Leetunechi:Sure e go bring ![]() ![]() My digitz dey my Signboard na ![]() Check my signature. |
Kachisbarbie: Keep lolzing o @Kelvingraphics. I wonder if you shouldn't be a Commissioner of Woman-wrappering, but then...lets wait till after the next election.Lolz...dis ur post got me Lolzing again o. U never hear xay Woman Wrappering na good business? E sell pass even *CRACK* bizness. ![]() |
priscaoge:Pours her Cold Holy water before she faint kum from there waka go d other side ![]() |
priscaoge: U came late,it's been soldHow much did d buyer pay ![]() |
Dayjhihannon01: hehehehhe.... I go PM you for that and let's get talking.... Just dat its only d design d guy wan show ni o... ![]() Ayt na No wahala bro |
JayKayMaybachz: ![]() ![]() Oga na joke o |
MizMyColi:U mean Guapo my rival ![]() ![]() ![]() |
Leetunechi: which wan dey suitable for u naWhatsapp gan ![]() ![]() Na better biz i get 4 U o. Abeg no dull me ![]() |
JayKayMaybachz: Ah ghuud die.... Na hustle wan kee your ghuy... Ah sabi sey e go well.... How ya syde kwanu?My side tight like V bro. Na hustle sure pass o. A niggah without money is as good as a dead man. Kuz if U greet girls good morning self ma dem no go answer U. |
Leetunechi: oga bossIf na PM dey suitable to U then no wahala baba. |
Dayjhihannon01: I see... You want to show ur graphic design skills.. Well nor be me go rate you...... KelvinGraphics, call other designers come rate dis guy...Bro abeg me no dey run dis kind parolz again, na when i been be newbie 4 NL i dey endulge in all dat stuff.... Now its all abt d money and NOT the rating bro. Some people fit get 5star on dia Design but person wey get 1 or no star go dey make money 4rm same graphics work pass am. Graphic Design to me na game, know ur game, play it well and U are good to go man. Let them other guys who love to rate come and rate d op. Me no dey dat kind game. |
JayKayMaybachz: KelvinGraphics ma nigga.... Whad up? Ah sight uuuBoss of life. I see U too bro. Its been a while o. Hope U r good bro? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 69 70 71 72 73 74 75 76 77 (of 133 pages)


Jealosi 



