KelvinGraphics's Posts
Nairaland Forum › KelvinGraphics's Profile › KelvinGraphics's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 86 87 88 89 90 91 92 93 94 (of 133 pages)
FrankySnow: Jesos, that can't make my aunty melt right kelvinGraphics?Ask Rozzay ![]() E fit make ur aunty dissolve self |
rozzay: Hehehehehehe sebi na only dis year not d world. I will repent next year denIt seems U have 4gotten ur new year resolution abi? Na September we dey so? |
Single kuz all em gals kip turning me down |
rozzay: Instead of me to melt for grandpa absy I'd rada kolo for aki nd paw paw chai ![]() ![]() Repent o, 4 this year is coming to an end ![]() |
olubukato:Otunba general ![]() I hail o. |
AfricanApple: u sef know say ah no be bad girlYinmu. ![]() Story for the God's |
AfricanApple: chisos!!! I won say I go open ya nyash very soon ![]() ![]() Na lie, i know U meant what U typed ![]() ![]() |
naijaboiy: LoL....sleep no gree me,,so wetin man go doLol..... If sleep no gree come,,, U go face your book na ![]() |
RedBenson: No hailings pls. I am on investigative duty. Lol.Lolz.... Oya weldone o |
naijaboiy: This will make front page I guessAnd it has... U did guess right... Oya come and modify ur post. Na as early as 4:00am u don dey nairaland abi? |
Logicalmindy: are you minding that boy.Lolz... I guess he was joking sha |
tosyne2much: it is not against the ethics of NL if you request a guy to follow youShey them go seal my mouth while bashing me abi ![]() ![]() NL na as e dey hot o. Dnt dull. |
AfricanApple: I go open nyash very soon but no be for hereFixed ![]() ![]() U go open wetin 4 who very soon?? ![]() |
tosyne2much: preserve ur self worth bro... You shldnt be woman wrapper-ingI see?? What abt if i request a guy to follow me back will that mean iam holding unto my self worth?? Xo i should start man wrappering abi?? Mbanu!! 14years no be 14mins o. All the ladies i relate with here on NL are unique to me in one way or the other and she Lynpetra is one of my best... Xo if requesting her to follow me means me bringing low my self worth and a woman wrapper, then no wahala, iam. ![]() |
AfricanApple: na becos I know u na. anything 'bed' wey comot for your mouth mean bad tin, ah lie?U lie o ![]() Iam a good boy o, i no sabi any bad thing |
lynpetra: Back to topic.Since its about ladies,I will speak my mind,yes some are dirrty.a dirty lady is a lazy one.I have notices the stench from armpits in clubs as some do not apply deodorant on their armpits.Female hostels are always smelling,unkempt and dirrty.But then,there are clean gurls too. ![]() ![]() This i what i missed most abt U ![]() ![]() |
AfricanApple: abeg, shift go one side. ah tell u say ah don repentSee ur corrupt mind ba? I only said lets go to bed and u don think am go far. AfricanUBE, pls repent o, dis year is almost running out dear. ![]() |
lynpetra: Kelvin,you wey be my paddy!I am yours as u are mine.na me go follow u,no be u go follow me.Awwwww... U just made my day dear... Hope U have been good ba? Abeg make i go sleep, we go meet 4 dreamland dear. |
lynpetra: I liked ur pics already!I will def follow u.I promise.And i have been begging u to follow me since 1902 BC and u still havnt. Dia ris God ooo |
Hi ma'am Lynpetra ![]() |
AfricanApple: na u knowOya lets go to bed bae ![]() |
Mondisweets: lolz u dont have to ask for permission na. Im well and you dearI just have to request 4 ur permision dear, U know its not wise to storm into people's property without their consent.. Iam Good too bae. BTW... when will u be moving to Yam Market na? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 86 87 88 89 90 91 92 93 94 (of 133 pages)






