Kenexcel's Posts
Nairaland Forum › Kenexcel's Profile › Kenexcel's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 40 41 42 43 44 45 46 47 48 (of 61 pages)
Affrey: haha lmao boys and food, i can trap my couzin with beans.okayHahahahahah...u can say dat again..dats our logo.. Beans gives us inspiration |
Faith93: mmh!....I want u to send me airtym...since dat d onli tin I can tink of...ow abt dathahahahahah..u na ASUU? Infact dis one pass ASUU and fg mata o..and besides u no xpect me to come begin type recharge pin for here na,nt wen odizee has nt bee banned...he will load b4 u..so tink of anoda tin oo |
odizeey: u don change mouth sharp sharpLolz na dat one i be mean ooo..maybe na u no get dpost wella. |
Affrey: wow u dont like indomie! Am appalled.indomie yummy yummy yum yum.where do u resideLolz...it was like i knew it wen i said it was produce for ppl like u..d food is too soft and even d hngry man's size wont satisfy me. I reside in a place were dy dnt sell d kind of biscuit i like. |
odizeey: tlk true mk devil shame,naija don dey wunjor ppl o,no assess ehahahaha...na u sabi oo...bt wenti i mean na in terms of say dem dy always d miss chances in front of goal..na dose tinx me no like @ all o |
Affrey: sowie go and make indomie it will help or chew biscuitwattttt..like seriously i dnt like indomie..it does nt help mata,dy were produce for ppl like u...for d biscuit,i dont chew biscuit..d ones i like are nt found in d place were i resides.. |
Faith93: go Jo!Eyah...sowi dear.. Ok promise to do for u anyfin u want for d nxt 24hrs.....so wat do u want? |
I-am-Winner:like seriously bro i didnt watch it....nt bcox dere was no lite or i could nt get access to it just dat dy always keep people in suspense. |
Affrey: it was nyc and urzwow tank God...kinda hungry.. |
I-am-Winner:wat was d score? |
Faith93: I ask ushuuuu Lmao we dy fite?....maybe was bcox i was carin..sori if dat got u infernal |
Affrey: service was great,i wish u d sametnx dear...hw was ur day? |
Faith93: mmmmmmmmmmhhhhh!...tell me sumtnwow..faith dear u back..tank God.. Dnt worry i will update u will all dat av been happenin so far |
Metaphycist: Happ ywow..i like dis post bro |
odizeey: comot d Karen for d post joor,na affrey u dey find e.Lwkmd....bt crious dere is some iota of truth in wat u just said.. Lets interrogate dis guy well o |
[quote author=Adex097] Abeg, who help me see karen and affrey [/quoteI.....dy are doin gud.. |
odizeey: she dey dere cos den fite ova am.Haba na so? By d way na who fite over her? If na xo make i bride some gals make dem fite over me so my name go appear dere on a platter of gold. |
odizeey: Den don ban explicit ohahahahah....d guy don go xperience v.i.p cell.....eyah... |
I_am_Sylva: bro i mean its a big course oowow..feelin fly bro.. Happy sundat peepz..hw was service? Mine was awesome |
Metaphycist: u'l c it @ 2go.ok sir....will talk to u more on 2go on some confidential ish. |
Sir-Tunechi:na which site be dat? |
Adex097: *now playing wizparty by wizkid *he clear well say una two dy jobless....all una mate dy prepare deir soul and spirit for 2mao service una dy xchange music... |
Adex097: lol... Beg her for what??. |
Adex097: lol... Beg her for what??.Lolz...Adex u tire for dem? |
I_am_Sylva: 4 ecostat?Hahaha...come make i ask..na wenti do d course? |
IKJ1000000: @odizee ken na benin boy@ affrey,adex z nt really reciprocating ur luv 4him,better port o,@all gud eveningcome na u born me? Abi i don ever give u my biography b4? |
I_am_Sylva: what r u still doing awake?hahahahaha......na same fin i be wan just tell u so o... U no go suck mummyzls breast tonite..so go and sleep o |
miss mharrow: if you say so...going to bed anyways goodnytok dear....make sure u go to church 2mao o |
miss mharrow:wat u called me liar? Infact were is dat boi..come and xplain yaself.. |
miss mharrow: if I hearMe am serious o |
Affrey: lol.. Now adex dnt tell me u don't knw what she wants..Like seriously if affrey provoke en...i no go forgive una o..i just dy watch all wenti una dy talk |
Affrey: lol.. Now adex dnt tell me u don't knw what she wants..Like seriously if affrey provoke en...i no go forgive una o |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 40 41 42 43 44 45 46 47 48 (of 61 pages)
?
?...I tell u sumtn, nd u go telln d world..
..aniway tnx Dr!