Kenexcel's Posts
Nairaland Forum › Kenexcel's Profile › Kenexcel's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 36 37 38 39 40 41 42 43 44 (of 61 pages)
sylviagoldie: Its likely u having symptoms of malaria.........Haba..no be u give me malaria ![]() |
Affrey: ur not sewious.people wen over serious na psychatric hospital na dem dy o |
Mehlena: hmm gud boy, pastor pikin... If i hear.Hahahaha....mehlena even u no trust me..i don suffer |
chaarly: hmmmmmm.. and by kinky.. u mean.. her underwear abihahahahahaha...abeg make richies come ban dis pikin o. If she come hear na u sabi ooo |
[quote author=sylviagoldie]Thats absolutely true... Nights these days seems very short... Anyways, i had a gud one.[/quote Hmmmm...me dy fear una.d one wenb say una nite too short wen i dy complain say mine to long..na three tyms i dy dream a nite. I commet my reserve |
sylviagoldie: Ken, yes,its a natural phenomenon and an involuntary action.hahahahahaha...so na dis one u quote me for? Anyway in d case of dat sneezin guess her own case is nt to be followed by catarrh bcox she woke dis mornin and started reactin to stimuli which is d sneezin...on a normal case ukinda rite bt catarrh is as a result of dusty particles and i guess dere is no dust in her home.so am nt sure dat d sneezin is as a result of d fact dat she is to xperience a catarrh.... . . ..abeg were d biologist in d house? |
Affrey: gud morning to u too chaarly and my nite was gud ken thanks,have u guys seen karen?No i av nt seen karen..just kinky only |
chaarly: hahahahahahahahahahahahahahahah......lwkmd abeg oooo...me na pastor pikin oo..i no be bad boy cox i undastand were u dy go |
sylviagoldie: Ken, was that all u wanted to sayhahahaha...which oda tin do u want me to say ??Wonderful dear and u? |
Oga chaarly me don sight u today....Affrey don comot for road.. |
[quote author=Sir-Tunechi]broz ken afar.... wich tym u turn biology student[/quote hahaha..haba. Me na biology student rite frm tym ooo |
Affrey: gud morning to u too and sylviagoldieyap...hw u doin and hw was ur nyt? |
[quote author=Sir-Tunechi]no bro read well it waz sermwell i had a p wit nd d frustrated dude as usual stick z sowi a$$ 2 make wavez buh i didnt give him any harsh reply..... Rememba i dnt beef idi0ts[/quote]Haba...dis ish cwious like dis? Do abeg oga henry he don do o |
Fabulousuzo: How the salah they go?na as he dy come na so he dy go o. |
Mornin guys....hw we doin? And hw was our nyt? |
Jennybeely: sorry but av u taken any medicationo boi.....do dy take medication for sneezin again? Haba...guess it use to be a natural phenomena..and dere is an hormone responsible for dat. |
Droga dray: nt everyone slept nd wakeAMEN |
odizeey: dem say dem don sell Nepa,for hw many months now,yst den gv use bill of 6k,n na small house we dey stay o,nawa o. Nw no lite n fuel money no dey,person wen no gt money go die 4 dis country?Hahahah...na for evrywere oo.....na corruption na cuz am,he b like as dem even sell am na d all ish come worst..bcox nw na person hand he come dy no be govt and d dude go like to make he own xtra profit @ d xpense of una.cox no b nija me dy o |
odizeey: Which kind country b dis,na wenti happen again o? |
Jennybeely: Ghana's win really qualify as an END TIME TINZHahaha......bt seriously i knw Ghana is very good wen it comes to football....u are gettin a wrng picture of dem |
Dericinh: *****u got no.1 but failed number 3?was it tafawa balewa? |
[quote author=Riley_Freeman] lol.. I con tire ooo. All of una know book! E don do oooooooo! Oghenebiko o! [/quote]. Hahahahahh...u dy make my laff dy laff. Me stil dy undergo learnin process oo nt yet a finished product |
Didi 5: PM is prime minister.But you also tried.You typed what you could remember,same with me.Google can help sometimes you know,i have not touched my govt and history lately.yap u rite....d day i saw my books last was july 13th..just tryin to remember some past tins |
Didi 5: Nnamdi Azikiwe-Presidentyap..u rite i skipped aguiyi ironsi...bt u are wrng conernin dat of tafawa balewa..he was a prime minister and nt a head of state.. |
Dericinh: Hey palz my ba3 is too low..dunno wen it wld go off.....i'm leaving sum questions...plz try answering dem!!No1...ephriam akpata was succeeded by Abel Guobadia. No3...was Obafemi Awolowo. Dats all i can say for nw.. |
Faith93: u tried bt u dint say all!is it ur name dats missin dere? Dats nt d hall of fame so i cant put ur name dere...u must wrk hard to earn it..... . . . . Lik seriously wats missin? |
[quote author=mhizz_bernie]wow!av 4gtn evrytn bout benin history it stil pains me dat i misplaced my jotter wer i wrote down evrytn dat has 2 do wit history durin putme[/quote]Eyah...i did nt read it all dat o.cox i heard dat as a social science student dy wont set such for us...just read frm chapter 1-6 |
Faith93: Ok, last one....who can state our past/present leaders frm 1960-till date?. . . Nnamdi azikwe yakubu Gowon Gen murtala mohammed obansanjo olusengu shehu shagari muhammed buhari Ibrahim babangida ernest shonekan sanni Abacha Abdusalam Abubakar olusegun obj umaru musa Yar'adua jonathan Ebele Goodluck Azikiwe prof Ken...incumbent |
odizeey: ipu was for parliamentarians holy alliance was for mornarchsafta league of nations was uno...bt nt quite sure of d one b4 league of nations.. |
Adex097: ...However, before leaving Benin, Oranmiyan hadGbammm....noted sir |
Affrey: no1 Erewas ogiso owodo..... Which of d constitution provided for d post of d premier? |
Affrey: *shakes his hand and gives him a slap of victory*correcthahahaha...na slap dem take dy tell person congrats? Ok..answer mine nw.. Which of d ogiso brought about d royal throne and d sword of authority and also who was d last ogiso? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 36 37 38 39 40 41 42 43 44 (of 61 pages)

