Khk01's Posts
Nairaland Forum › Khk01's Profile › Khk01's Posts
1 (of 1 pages)
Buhari.. The worst mistake Nigerians ever made |
They've seen her |
Kaduna1stson:Oloriburuku nie |
Even Ur English is Banned.. Szkpytqgdcvx925: |
Bro.. I am Interested... Do you also have Zelle.. Your number? ymbappe: |
I have a 2007 Camry for Sale. Accident free. I will sell it for you 1,850,000.You can contact me 09063501268
|
It was in my presence yesterday in Ado Ekiti...The flood happened opposite LA Club and Lounge .I was also inside the FLood, he was warned not to move ahead but he went inside with his Motor Bike thinking he was going to go through but the flood pushed off his bike and swept him away.It was a terrible incident |
Stubborn girlfriend ke...abeg make person make money first, some of dis gurls are frustrating.Make dem still dey there papa house joor.ABEG HELP A BRODA HERE OOOOOO.PLEASE I NEED PROJECT MATERIALS FOR BANKING AND FINANCE STUDENT...FREEEE OO ABEG,I MUST SUBMIT BEFORE ENDING..GOD BLESS |
why she no go cry.. atleast she cry wen dem dey lash her.. Wetin she won make we do nah.I won shit abeg help me share am... mumu things |
Guyz.. dis guy is real, he told me d next fixed match was coming from Conference-National and after they finished d match, i checked Conference-National, d fixed ones really came from d league.Im now 100% sure of his fixed matches.Kudos bro |
Nah true ooooo.Cos Wednesday match come as he talk bt i no play am.Bro abeg send me next fixed match.. 08062855441 |
Hmmm....thank God no Outing that day..Olorun seun |
Ejo ni owo ninu.(Snake has hand inside)Lol |
Hmmm...shey una dey sure.I no get anywhere wey I won go b4 bt dis one wey I hear,I go like 2 go ibadan 4 no reason and hope say nah 1500..Make sense |
Nawa ooo..very soon Cossy go come out say she be virgin self.Maybe nah pple dey quote her wrong,she may be virgin from d back(ANUS)...Dat one no concern me sha |
Dat he uses range doesn't mean he's d richest,make he comot 4 unilag come see one guy wey dey use 3 range rover sport 4 Unilorin... |
Nice job..Nah dis one we dey talk,no be those one wey covenant univeristy go buy car for outside come they use am form for outside...God dey,keep up the good work guys. |
Chai.....What a waste..Rest In Shit |
Na wa oooo...Well I no go talk anything.Incase U don't know,me self just write song for Nicki minaj when I meet her for One studio 4 surulere.God dey |
Na so dem dey behave...Most especially d lucky friend...wen hunger dey fire u,dem no go dey bt na wen u don cook finish dem go dey carry their bad luck come....I tire 4 dis kind of student..Okay nah wetin happen be dis...DEM no tell their pple 4 house say dem get admission. |
Forming guys n babes 4 UNAD,some go dey live 4 self contain woth 100k 4 here,pay 4 laundry but 4 their parent house,na face me I face u dem dey live....there fada,dey come dey form porshe 4 sch.Some pple brain needs flushing!!!
|
Pls kindly drop any(pin or phone number) I can contact to have a quick knowledge about this. |
Please David or anyone..can u pls enlighten me on this google adsense..Na money sure pass |
Bikers were present in Ado since Friday...Think the event took place at Prosperous Hotel in Ado-Ekiti.....Doz guys were off d hook#2gbaski |
Abi Princepan,where u dey..shey na only dis Teacher waka come ![]() |
Eeeeeya...Na only God go reward u.D principal dey sleep abi d school board travel wey dem no see say d classroom no dey okay...Any ways all d money dat dey re sharing giv schools wey una no allow reach dem...Chai!Chai!!Chai!....There is God ooooo. |
I don't know the amount they are being paid but all I knw is dat a police sergeant don dey get money pass their lieutenant cos of ...u knw as it dey go nah(Egunje) ;DI don't know the amount they are being paid but all I knw is dat a police sergeant don dey get money pass their lieutenant cos of ...u knw as it dey go nah(Egunje) |
Cramming helps sometimes as nigeria students read to pass not to understand...Dat one nah naija 4 u ooo,after exam come ask me again,wetin I won use am do |
1 (of 1 pages)
Nawa ooo..very soon Cossy go come out say she be virgin self.Maybe nah pple dey quote her wrong,she may be virgin from d back(ANUS)...Dat one no concern me sha
