Kindy86's Posts
Nairaland Forum › Kindy86's Profile › Kindy86's Posts
nawao for guys coments here,wen it come to gals mata they wil be comentin as if noby woman born them or they no get sista's,for una information it can happen to anybody,xcept u no get nyash. |
u sure say u ve visitd huspital,dis is nt a jokn mata oo anyway try gyneamed cream and tablet, dats d 1 they gav 1tim at d clinik,maybe it may help.sowi |
how do i block som1 abeg, with tcno fone |
ibu onye aara |
born_to_be_gr8t: this is a peculiar case of wholistic flirting being propagated my ur potential wife,if you condone this shenaniganian charade,it could result in catastrophic palpitation of ur cardio-vascular organ..my advice is ,discontinue this caricature of a relationship,if you want to enhance ur longitivitybros na u and osuofia uwajimgba ihemere madu,graduate togeda? i stil dey look dictionary for 30mins now stil am cofuse |
use ur 1st mornin pee,hot 1 wash ur face, everymornin, |
Lol,them be dey xpect salaries, aftr they no gre work |
The names they gave to their movies tire me self, u see a name like azonto,kukere,lipopo,ukwusarambara, gobe .2go babes,facebook babes,twiter babes,bbm babes,brazilian hair babes, stil waitin for caro.and if u try to watch u wil be disapointed. Abegii i dey wait for nepa make i de watch my Amaya |
Isnt your mom around u? Ask her then. |
Hmmm,i know that someone else wil stil translate this topic,bt come what may tecno save my money |
Gat 1 question 4 guys chose betwen d folown a) heaven b)sex |
Keke drop me here |
give me 1 reason why God nogo punish pastors |
his bare head |
and she made u her mouth piece |
dinin with devil, thank God she neva giv u dog meat |
i go kil am troway d head |
na rita be dat? abi na mama bidemi |
na so them dey take strt their dirty busness, animal |
my hubby |
okeee........ i for say |
wot God has join 2geda onlukers shuld nt put asunda, thogh am nt sharin my bathroom wit anybody,bt even if i do...okotorigba!,if i hear say i nogo enjoy my love to d full, wot abt indecence movies dat their parents expose dem to?eh! som1 shuldnt take dat joke wit me oo,cause i get hot tempa. |
my people said'wetin an eldaly man saw wen he sitdown,youth nogo eva see am even if him stand up,na every parent wish make theirchild marry,bt if they com say no 2 ur wish,den thnk 3x xpecially men,because women fit get luck aftr everythn marry & enjoy,bt men' no,i get 4 examples of men wey do strong head marry,1 even bet him mama comot 4 road,now if i begin 2 tell u their stories,2moro go meet us here,inshort na their wife de marry them now,na their mama be their source of hapiness aftr heavy fight & so much insult,so dem de advice odas now with d '''theme''''i'm talkn with xperience... so be wis,make ur choice & allow den 2 shine light,4 ur future betament, ..peace out.. |
Endtim business strategies |
[quote author=xynerise]Who cares ? ![]() The day she cries is the day I will break-up with her. Got no dough to replace those shiits[ ur mom is a lady, ''''waitin for ur slap''' |
must i coment on every post?? |
No is a pleaure ''enjoy'' |
