|
Nairaland General › Re: Girl Swallows Her Phone To Keep Her Boyfriend From Reading Her Texts by kindy86: 10:37pm On Sep 01, 2013 |
4 naija na cheat notes nw na fone one day person go thief money swalo am wonders nogo finish |
|
NYSC › Re: Photo: What Kind Of Female Corpers Are These? by kindy86: 9:57am On Aug 31, 2013 |
choi!...i don laf sotee tears de comot 4 my eye,y dey com cary cap put on top head? ''fake thngs'' |
|
Celebrities › Re: Tonto Dikeh Shares No Makeup Photo by kindy86: 1:04pm On Aug 30, 2013 |
if u no say u no lik am no coment,as for me & my fone we dare nt try it |
|
Romance › Re: Letter To My To-be Husband; From My Heart by kindy86: 5:39pm On Aug 29, 2013 |
desperate serchin, gud husband swet na |
Fashion › Re: Ever Wore Your Slippers Wrongly As A Kid? by kindy86: 8:02am On Aug 29, 2013 |
mine na wit ova size ma sef,if i wear am finish i go de waka lik broiler |
Politics › Re: Blind Man Sues Blind Man For Enticing Wife. by kindy86: 12:45pm On Aug 28, 2013 |
|
Celebrities › Re: BBA Contestants Beverly Osu And Melvin Odua Return To Nigeria by kindy86: 12:41pm On Aug 28, 2013 |
ndi ije nnoo. |
Celebrities › Re: Funke Akindele Shed Tears On Her Birthday by kindy86: 11:13pm On Aug 27, 2013 |
where is she? |
Romance › Re: Can You Share Your Toothbrush Or Sponge With Your Partner. by kindy86: 10:57pm On Aug 27, 2013 |
married 4 2yrs now, since den til now baa, even if na 2 toothbrush he buy com house, we go 1st use 1 finish b4 d oda,as i de talk so na only 1 toothbrush dey 4 house walahi. sponge baa? dat 1 na small case |
Crime › Re: A Commercial Driver And His Conductor Strip Unclad To Avoid Arrest In Lagos by kindy86: 9:29pm On Aug 27, 2013 |
eko oni ba je |
Celebrities › Re: An Open Memo To Wizkid. by kindy86: 11:18pm On Aug 26, 2013 |
wizi badi muzician.......sexy mama..... |
Entertainment › Re: Men See Why You Shouldn't Ask Out Women With Make-up by kindy86: 11:10pm On Aug 26, 2013 |
make i hear |
Politics › Re: Graduates Take-over Washing Cars In Kaduna by kindy86: 6:35pm On Aug 23, 2013 |
& i dey here dey roast |
Politics › Re: How President Jonathan Puts Money In Your Pocket! by kindy86: 6:25pm On Aug 23, 2013 |
walahi wen i saw d headlin i tnk say na fisika mony,maybe them dey pay students busry mak i go pack mine. |
Celebrities › Re: Man Climbs Electric Pole In Search Of GSM Network (pics) by kindy86: 2:23pm On Aug 23, 2013 |
onye a onapu ara? |
Jokes Etc › Re: I Know Am Handsome But Is That Why They Have To Fight Over Me? by kindy86: 12:44pm On Aug 23, 2013 |
na ur wish na, nobi u toast amara finish come carry ada obi folo body. if they die finish u go carry ekaite. useles people in a useles condition, |
Celebrities › Re: Fans Stone Wizkid And Damage His Expensive Porsche For Ignoring Them by kindy86: 8:34am On Aug 23, 2013 |
nawao,so dat boy is nt friendly, |
Romance › Re: Mother's Advice To Her Daughter by kindy86: 8:34pm On Aug 17, 2013 |
insha Allah |
Celebrities › Re: Pictures From Tonto Dikeh & Ik Ogbonna's Charity Mission In Obalende, Lagos by kindy86: 8:29pm On Aug 17, 2013 |
u see! is it nt beta as u de do charity mission dan u do sucid mission? u wil be useful to d orgnisation 1day, em' em' em'hw r u enjoyn ur ipod? |
|
Jokes Etc › Re: Describe In One Word!! by kindy86: 8:12pm On Aug 17, 2013 |
medical anari |
Celebrities › Re: Tonto Dikeh & Ik Ogbonna At 'Fight Diabetes For Free' Event In Lagos by kindy86: 6:39pm On Aug 17, 2013 |
u see,had it be u comit dat sucid,u for no hlp peple lik dis u don finish dat ur pizza gift? |
Celebrities › Re: Actress Ini Edo Announced As Judge Of Miss Africa UK Pageant by kindy86: 6:30pm On Aug 17, 2013 |
i can only se peson wey bend lik tree, she no fin pass ma coursemat herienta |
|
Jobs/Vacancies › Re: Hello House... What's Your View About This Post By Roseline? by kindy86: 9:43pm On Aug 16, 2013 |
Agbara nze! na huby i dey fine |
TV/Movies › Re: Meet Nollywood Veteran Actor, Kenneth Okonkwo And Wife Ifeoma Looking Cute Toget by kindy86: 9:11pm On Aug 16, 2013 |
i thnk say na mercy or tonto him ...... :Di thnk say na mercy or tonto him ...... |
Celebrities › Re: OK! Who 'hips' Most: Mercy Johnson Vs. Juliet Ibrahim by kindy86: 9:00pm On Aug 16, 2013 |
okada abeg hw much frm here to anoda tread |
|