Kinggogo's Posts
Nairaland Forum › Kinggogo's Profile › Kinggogo's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 36 37 38 39 40 41 42 43 44 (of 45 pages)
Bla bla bla ![]() We've heard it over a million tyms |
How on earth do u xpect us to know dis ![]() |
Fucckingg milf Dey dere dey show breasttt upandan |
All dis pipu, una no dey tire
|
Well i c momsy everyday so iogo house go c her later, 4 papa we b men e go understand say i dey busy, no b only spiritual fada , screw my boss, we jst close work so y e go dey call me. It now cums down 2 my ex n current, my current myt b calling 4 us to go to d other rum asap. Yeah my current it is, screw my ex |
Na u mk am poor ![]() |
Black man black sense ![]() |
All dis bloggers sef which wan b got every1 talking ![]() As if u go d wedding or u knw wetin dey pipu mind ![]() It's jst anoda wedding no big deal |
Ah swear i no jst understand y dem no wan kill off her character. I dey always skip her part while watching d show. Na barry wey b big ode, she cum accept barry as substitute as her real bf don die buh she no accept am dat tym wey e dey mk move, jst dey bullshit am. Mk dem jst kill her off jst lyk hw dem use kill laurel lance for arrow. Yeah kaithlyn n smtyms sisco cuz of his jokes |
Jane d virgin is back ![]() I knew micheal would survive d shot buh e isn't gonna hit jane's kpekus . Thats d whole essence of d show.Sin rostro aka mother confessor, what a psycho ![]() |
Mehn i dnt knw btwn flash n supergirl, which wan is more childish. I mean flash is a great show buh d way dey r so cheesy n all of dah. Mehn it'll eventually bore me to death. They keep repeating sm storyline to us. They should bring in a damon salvatore character, sadistic n sarcastic. They've brought in anoda flash buh a female, well's daughter. Lyk cn u imagine dat Lyk we avn't seen enuff of barry's whole emotional character. Mk i no evn start on dat mumu joe pikin called wollie or wtf is e calledCriously dey should jst cancel dis two shows if dey cnt spice it up |
Seconded |
Thank goodness ![]() As usual our mmesoma was there to perform his magic. Hw many cl goals has e scored now?? Is e on par with tapnaldo now?? Mathieu aka albino should jstb sold for 100,000 naira cum january, we cules av seen enough abeg. Enough is enough As 4 d penalties, i no jst understand oo. D rate at which we dey use miss penalties really dey shocking. I criously dnt knw who is our designated penalty taker, if it's messi or neymar. It should b settled once n for all All in all it was a great win regardless of bravo's howler who helped in opening d flood gates . Sorry pep, buh u knew dis was coming .Visca Barca Forca Barca Ciao cules
|
If i tell una say dat old man na confirm albino una go tink say i dey lie Mk we jst sell am cum january, evn if na 100,000 naira no problem, we go manage abeg |
Dat bravo save sha |
No far frm it, our record against english opposition is pretty much great. It's jst dat apart 4rm d match against celtic dis season, we've not completely dominated a match which is way below our standard. And we've not met any crious team bar athletico madrid (dat we couldn't evn win). So u c y i'm having sm chills about dis match. Lets jst hope dey get their head straight tonight |
Y am i getting dis uncanny feeling dat a shock is on d cards 4 us tonyt ![]() |
Up I. C Our khaki uni n cardigan no go everly change oo |
We use to hand cms their ass in cricket That our khaki uniform tho, not sure it'll eva b changed It's our symbol |
My alma mata ![]() Dis pipu no go eva change 4rm dis khaki uniform Shout out to all igbobians We rock |
My alma mata ![]() Dis pipu no go eva change 4rm dis khaki uniform |
If dis tin reach fp i go ban lala ![]() |
Na by force to chat with ![]() |
Go to a pawn shop immediately No tym to sulk |
Rip to Mr. Segun Na lyk dat devil go dance round their body wen dem die lyk fowl |
Eshe Baba D tin really disfigured her face Buh speaking outta context make-up dey really help gals sha |
Hian!!! Wetin dey there ![]() |
U too send ur sezzyy piz to dem na ![]() |
Chaai Africans n dis our black senses ![]() Recession don hit dis wan hard oo
|
Blah blah blah Wetin mk we cum do
|
Pls wats d name of dis nollywood movie or wen pt 2 go cum out |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 36 37 38 39 40 41 42 43 44 (of 45 pages)


, screw my boss, we jst close work so y e go dey call me.
.