₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,566 members, 8,446,066 topics. Date: Thursday, 16 July 2026 at 03:14 AM

Toggle theme

Kinggogo's Posts

Nairaland ForumKinggogo's ProfileKinggogo's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 33 34 35 36 37 38 39 40 41 (of 45 pages)

RomanceRe: I'm Not Father Christmas Don't Ask Me For Money by kinggogo: 7:47pm On Oct 28, 2016
I tink dis guy luvs d attention e keeps getting 4rm u guys

Quite a pity

RomanceRe: Sex OR Food - Choose One. by kinggogo: 7:40pm On Oct 28, 2016
Ur options r crazy angry

Which wan b only one sez a yr n u r stuck with her

Oga e no dey possible
CelebritiesRe: Davido Causes Commotion On The Street Of Cameroon (pics,video) by kinggogo: 6:10pm On Oct 28, 2016
Other African countries worship our A list artistes buh to us dey r piece of shiitts grin

Nigerians, we no dey ever knw d value of wetin we get grin
RomanceRe: 5 Things Every Nigerian Girl Does After A Breakup by kinggogo: 10:35pm On Oct 27, 2016
Dem dey cry well well 4 inside rum eehh buh forming big gal outside

Gals n pretense

Jokes EtcRe: Where Could These Men Be Coming From? by kinggogo: 8:50pm On Oct 27, 2016
Hian, shocked mk dem no pee again huh
RomanceRe: While I Was Buying Watermelons She Came To Buy Cucumber by kinggogo: 8:48pm On Oct 27, 2016
grin grin u for don confront n ask her wetin she dey use am do

RomanceRe: How Did You Get A First Kiss From Your Current Partner by kinggogo: 8:42pm On Oct 27, 2016
I neva get
RomanceRe: Message To Guys Above 25yrs by kinggogo: 8:39pm On Oct 27, 2016
Oya clap 4 urself, una nko

Wetin una pass huh na to dey do amebo upandan

Mk una no go marry grin
CelebritiesRe: Juliet Ibrahim Wins 'Hero Of The Month' Award (photos) by kinggogo: 8:02pm On Oct 27, 2016
Fyn woman, 3 gbosa 4 u joor

Nairaland GeneralRe: Welcome To Nairaland Romance Section by kinggogo: 7:48pm On Oct 27, 2016
D most viewed section grin and where agbayas post virtually everything about their life
AgricultureRe: AAU Agric Students On IT Kills A Big Snake In The School Farm by kinggogo: 7:36pm On Oct 27, 2016
Lala on seeing dis grin grin

FamilyRe: 'I reach orgasm when I breast feed my baby' - Mother (PHOTO) by kinggogo: 7:28pm On Oct 27, 2016
grin
RomanceRe: Can U Break Up With Ur Gf Or Bf For 5m USD When your are completely broke by kinggogo: 7:20pm On Oct 27, 2016
If i av d moni, y would i

All dis kain question sef
CrimeRe: Woman's Husband Poured Hot Water Into Her Private Parts In Kenya (photos) by kinggogo: 7:18pm On Oct 27, 2016
angry

CrimeRe: New Killer Insect(see Photo) by kinggogo: 7:14pm On Oct 27, 2016
Dis jst gave me chills

DISGUSTING!!!
RomanceRe: My Relationship Is Officially Over by kinggogo: 7:10pm On Oct 27, 2016
4 break ups already dis yr undecided

There'z smthing synonymous bout all ur break ups dah u not telling d gud pipu of nl
CelebritiesRe: Toyin Aimakhu Kisses A Dog. Fans Slam Her (Photos) by kinggogo: 6:55pm On Oct 27, 2016
I really dnt knw why pipu luv dis creepy creature called dog angry undecided

They scare me 2 death, cn neva b around dem. Cum talkless of to dey cuddle n kiss undecided angry
CelebritiesRe: Miss Anambra Leaked Compromizing Video Tops Nigeria's Google Search (photos by kinggogo: 6:54pm On Oct 27, 2016
Na all dis kain tin naija guys dey like grin
CelebritiesRe: What My Friend Wrote About Chidinma Okeke On His Facebook Wall by kinggogo: 6:45pm On Oct 27, 2016
Evrybody wan use dis avenue seek attention undecided
Nairaland GeneralRe: The One Thing You Should Know About Yourself by kinggogo: 6:42pm On Oct 27, 2016
Ok, tot u were
CelebritiesRe: Photos || Davido Rocks Eniola Badmus Fat Bum On Stage by kinggogo: 6:38pm On Oct 27, 2016
Hmm dis blackburry is backburry grin gal don dey spoil sha
RomanceRe: My LOVE For U... by kinggogo: 6:33pm On Oct 27, 2016
Dem knw d strength of ur d!ck grin
FashionRe: Photo Of A Man Who Wore One Trouser With 4 Belts Go Viral by kinggogo: 6:29pm On Oct 27, 2016
U dnt really need to take off ur clothes b4 we knw u crazy
RomanceRe: Just This Question For Our Gals To Help Us Answer by kinggogo: 6:27pm On Oct 27, 2016
Men r not biitchesss grin
RomanceRe: Nl Gilrs Bewere, Meets Mine Gilr by kinggogo: 6:11pm On Oct 27, 2016
All dis kain gals u no go knw weda na food or love dem want
RomanceRe: Another Nigerian Girl Shares After Sex Photo With Boyfriend, Says "I Love Him" by kinggogo: 6:06pm On Oct 27, 2016
Na God go punish any bittchh wey go try dis nonsense with me
RomanceRe: Are Virgins Still Respected? by kinggogo: 6:04pm On Oct 27, 2016
U av got to b kidding

What kinda question is dis huh

Who doesn't respect virgins
Nairaland GeneralRe: The One Thing You Should Know About Yourself by kinggogo: 6:00pm On Oct 27, 2016
R u a councillorhuh
TV/MoviesRe: The Vampire Diaries and The Originals Fan Page by kinggogo: 5:04pm On Oct 27, 2016
I so much luv dis sadistic side of Damon grin cheesy
RomanceRe: Would Life Not Be Better If There Were No Girls? by kinggogo: 4:32pm On Oct 27, 2016
Hell NO!!!

God 4bid abeg undecided
RomanceRe: Why Are Ladies Pursuing Me Everywhere??? Help by kinggogo: 4:17pm On Oct 26, 2016
Oya ladies pls gv dis guy his little 15 mins of attention grin
RomanceRe: See What I Saw As My Gf Dp On Whatsapp (picture Added) by kinggogo: 4:01pm On Oct 26, 2016
She don dey arrange ur mata small small grin

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 33 34 35 36 37 38 39 40 41 (of 45 pages)