Politics › Re: Pictures Of Overweight Policemen From Different Parts Of The World by kinglekan: 12:14am On May 05, 2015 |
Orijin101: [size=15pt]i said shut up!
if e sure for you, remove that cap on you head @ur DP if we won't see where i hit the bottles on your head. . .
cc: king lekan kingtom sinaj [/size] Heehehehehe |
Romance › Re: Nairaland! Please Tell Me Why Girls Do This! by kinglekan: 12:11am On May 05, 2015 |
Mhizkel: Muahhhhhhhses  Cutieee how come u stay up so late most times? U dey go meeting?  |
Politics › Re: Pictures Of Overweight Policemen From Different Parts Of The World by kinglekan: 12:10am On May 05, 2015 |
Orijin101: [size=15pt] make kingtom helep us castrate amu [/size] Correct!! Over to u doci!! Abeg comot that tin wey be like lizard egg for him kini. Infact do transgender tins for am. Make him kuku turn woman. Make ggrin con dey fire am. |
Politics › Re: Pictures Of Overweight Policemen From Different Parts Of The World by kinglekan: 12:05am On May 05, 2015 |
sinaj: m xo xori *kiss*
hope he didnt touch ur amu Orijin101 na sharp guy naa!! Na one bottle him forget for d guy head.
Sinaj dis ur new look make brain ooo.  |
Politics › Re: Pictures Of Overweight Policemen From Different Parts Of The World by kinglekan: 12:03am On May 05, 2015 |
Orijin101: [size=15pt]The weyrey go dey cry ontop bed by now [/size] Na correct Anamu him be  Anywhr wey I quote babe him go dey vex say I nor dey give am attention. Abeg kingTOm how we wan take helep am naa? His case is critical. I wouldn't want to see my guy locked up for 14years. E be like say na He-Goat go sure pass. But those goats too dey make noise wen dem wan do oooo.. Abeg make una suggest oooo  |
Romance › Re: Nairaland! Please Tell Me Why Girls Do This! by kinglekan: 11:58pm On May 04, 2015 |
Mhizkel: Yeah! And dahz why i lurf you   Muahhhhhhhhhh!!!! |
Politics › Re: Pictures Of Overweight Policemen From Different Parts Of The World by kinglekan: 11:56pm On May 04, 2015 |
stephenqueen: Bring your sister for me I go Fùck the hell out of her...Na only mumu like you dey turn gay unto say una neva see pu§sy Bleep before.I Bleep pus§y,i don't masturbate like you, gay oshi OGA u be GAYYYYYYYYYYY!!!! Nor dey find cover up story. Ur story nor dey sell again. Hehehehehehehe!!! |
Politics › Re: Pictures Of Overweight Policemen From Different Parts Of The World by kinglekan: 11:54pm On May 04, 2015 |
Orijin101: [size=15pt]shut up! so, you wan deny am abi?? chai!, where alberto2k sef make him come testify [/size] Chaiiii!! Dem don open Stephenqueen yansh oooo!! Make una dey careful around am ooo CC: Jacksparrow1207 Prettythicksme Ipledge KingTOM |
Politics › Re: Pictures Of Overweight Policemen From Different Parts Of The World by kinglekan: 11:52pm On May 04, 2015 |
Orijin101: [size=15pt] Dat waz how the chicken tried to rape me few days ago thank God i jez finished some bottles of orijin dat day i had to hit him several bottles on his head before he freed me  una no notice say the guy no come online for some days? na kingtom dey treat as at that time. . .
Beware of stephenqueen![/size] [size=20pt] SAY NO TO GAY SAY NO TO STEPHENQUEEN [/size] |
Romance › Re: Nairaland! Please Tell Me Why Girls Do This! by kinglekan: 11:50pm On May 04, 2015 |
Mhizkel: Lol...Buh i'm just tryna be sincere na  I knw dear, its cool. U can't blame a broda for trying harder.  |
Romance › Re: Guys, Do Y'all Agree With This Opinion? by kinglekan: 11:49pm On May 04, 2015 |
tosyne2much: make we bet
Make we see who she go date between you and I  Hehehe!! I don talk say I nor go kill person again but since u wan bring me back from retirement no wahale.  Cc:Beamborla |
Celebrities › Re: Olamide’s Son Is Just Too Cute (see Photo) by kinglekan: 11:48pm On May 04, 2015 |
|
Politics › Re: Pictures Of Overweight Policemen From Different Parts Of The World by kinglekan: 11:42pm On May 04, 2015 |
|
Politics › Re: Pictures Of Overweight Policemen From Different Parts Of The World by kinglekan: 11:41pm On May 04, 2015 |
stephenqueen: You must be insane if you think say I be gay mumu you no pùssy no be ma problem.So keep calm and Fùck, no dey masturbate again.Too much of sperms for person body dey cause problem o   GAYYYYYYYYYY!!! 14 YEARS!!!! Oniranu jati jati!!! Man yansh be ur pussy. Sango lo ma pa eeeee!! |
Politics › Re: Pictures Of Overweight Policemen From Different Parts Of The World by kinglekan: 11:39pm On May 04, 2015 |
Orijin101: [size=15pt] You better protect ur ass well before stephenqueen E-lash ur ass 
The dude is a fatherfvcker [/size] ChinekeeE!!! Osanobua!!!! Abeg make una come see ooo! We don expose am today oo Cc: Jacksparrow1207 Prettythicksme Ipledge 2dice Alberto2k Sinaj KingTom Lordhugo |
Romance › Re: Guys, Do Y'all Agree With This Opinion? by kinglekan: 11:36pm On May 04, 2015 |
Beamborla: Assistant bae na  Assistant for external matters  |
Romance › Re: Guys, Do Y'all Agree With This Opinion? by kinglekan: 11:35pm On May 04, 2015 |
|
Romance › Re: Nairaland! Please Tell Me Why Girls Do This! by kinglekan: 11:34pm On May 04, 2015 |
Mhizkel: Lol...
Forget dat tin jor..It's of no use anymur! Lol!! Kai!! Person wey go decode u go work hard I swear |
Romance › Re: Nairaland! Please Tell Me Why Girls Do This! by kinglekan: 11:29pm On May 04, 2015 |
Mhizkel:
How? Dat ur thread wey u promise to teach me practical naaa
Mk I resend dt tin? Do well add am naaaa  |
Politics › Re: Pictures Of Overweight Policemen From Different Parts Of The World by kinglekan: 11:27pm On May 04, 2015 |
stephenqueen: Free this babe na Na this kin tin dey sweet this mumu kinglekan  KingTOM wetin we go do dis gay? Him just dey follow me up and down. I tire ooo. Shey we nor go find one beta HE-Goat wey go dey sama stephenqueen? D guy mata don tire me oooo |
Romance › Re: Guys, Do Y'all Agree With This Opinion? by kinglekan: 11:25pm On May 04, 2015 |
tosyne2much: Egbon no be so ooooo
You sef suppose know say I never chop liver to dey follow you drag babe   hehehe! Dis babe na special babe ooo. |
Romance › Re: Guys, Do Y'all Agree With This Opinion? by kinglekan: 11:23pm On May 04, 2015 |
Beamborla: Tell me first o jare It feelss like ahhhhhh ahhhh ohhhhhh!!!!  |
Romance › Re: Guys, Do Y'all Agree With This Opinion? by kinglekan: 11:22pm On May 04, 2015 |
tosyne2much: I just felt I should quote you  Why u dey quote am ehnn!! U wan helep me on top my baby bah? Cc: Beamborla |
Romance › Re: Nairaland! Please Tell Me Why Girls Do This! by kinglekan: 11:12pm On May 04, 2015 |
Mhizkel: Kikikikikikiki....
Choi! This boi yaf spoil o! But na u spoil me naaa  |
Politics › Re: Pictures Of Overweight Policemen From Different Parts Of The World by kinglekan: 10:44pm On May 04, 2015 |
ggrin:
 KingTOM I go break this girl boy abi thing head oooo
She go dey edit ya post |
Romance › Re: Just Because You Are Having Sex With Your Bf Alone Does Not by kinglekan: 10:43pm On May 04, 2015 |
sinaj: yea I did 
got works to do. gud nite *kiss* Gd nyt dear.  |
Politics › Re: Pictures Of Overweight Policemen From Different Parts Of The World by kinglekan: 10:37pm On May 04, 2015 |
ggrin: hehehehe  I be sango oko oya, I be oya aya sango  E remain smalll I for swear for u. But my swear dey potent for nite. So I go just free u. Werey buruku.  |
Romance › Re: Nairaland! Please Tell Me Why Girls Do This! by kinglekan: 10:36pm On May 04, 2015 |
Mhizkel: Lol..So if i tell u to unhook won't u?  I dey mad?? I go rip d damn tin off b4 u change ur mind.  |
Politics › Re: Pictures Of Overweight Policemen From Different Parts Of The World by kinglekan: 10:23pm On May 04, 2015 |
ggrin: u dy vex I dey vex naaa!! I nor even knw wetin u be sef?  |
Politics › Re: Pictures Of Overweight Policemen From Different Parts Of The World by kinglekan: 10:16pm On May 04, 2015 |
|
Romance › Re: Nairaland! Please Tell Me Why Girls Do This! by kinglekan: 10:15pm On May 04, 2015 |
Mhizkel:
So u wanna deny right?  Deny wetin I neva do? Abeg stop dt tin oooo. I pray say make I even near u, talkless of unhooking sumfn |
Romance › Re: Guys, Do Y'all Agree With This Opinion? by kinglekan: 10:13pm On May 04, 2015 |
Beamborla: Lol... Sweerie, I'm yet to comprehend the joy you guys derive from it o  U wee knw wen we are done dearie.  |