|
Romance › Re: See what is currently trending on Twitter (18+) by KingMack(m): 9:21am On Aug 04, 2022 |
Na to use that mug jam the person face in a way e go die before the poison go begin affect me
|
Food › Re: See The Plate Of Food I Got For 1500 In An Eatery. The Fish Alone Is 1k by KingMack(m): 9:25am On Aug 03, 2022 |
And some gullible people want to vote for me....UNA NEVER CHI CHONTIN
|
Nairaland General › Re: Baby Snake Found Inside A Chair At A Relaxation Center by KingMack(m): 9:40am On Jul 28, 2022 |
The snake no reach wettin Lala fit use cook Indomie for I'm children sef...Na to give mynd44 strict warning make e no let the post hit FP 
|
Romance › Re: Why Do Ladies Love Doing This? by KingMack(m): 9:34am On Jul 28, 2022 |
Dem dey do am jus to adjust the pant wey run enter their wide kpekus 
|
Celebrities › Re: Dj Cuppy Took Her Sidekick To Italy For A Luxury Ferrari Show by KingMack(m): 9:30am On Jul 28, 2022 |
Make she dey knak uppandan...Age no dey her side, even her papa go dey use her kid sis give her example for house..but wettin him go do? She jus a rich spoilt kid from the block 
|
Crime › Re: Armed Robbers Attack Bullion Van In Abia State, Kill Bank Staff, Cart Away Cash by KingMack(m): 9:14am On Jul 28, 2022 |
Aurielfinizu: LMAO.. I wan ask same question why'd guy wear boxers lol Them dey use stripper bullets 
|
Crime › Re: Armed Robbers Attack Bullion Van In Abia State, Kill Bank Staff, Cart Away Cash by KingMack(m): 5:20pm On Jul 27, 2022 |
quentin06: O boy na your ancestors be DAT? Yes ooo..e affect your generation  |
Crime › Re: Armed Robbers Attack Bullion Van In Abia State, Kill Bank Staff, Cart Away Cash by KingMack(m): 9:56am On Jul 27, 2022 |
Na only for Nigeria police or soldier go shoot criminal the bullet go naked the criminal #ah_weak 
|
|
Politics › Re: Take a Look At Apc Presidential Candidate (pic) by KingMack(m): 9:59am On Jul 26, 2022 |
See as him bend like Bendel state 
|
Crime › Re: Check Out This Jail In Rwanda Where People Live Worse Than Animals! Video And Pi by KingMack(m): 9:54am On Jul 26, 2022 |
This prison go humble you..I prefer a bullet to my chest than staying in this sheet hole for a year Don't be surprised say Naija people cove like 70% of that population 
|
|
Politics › Re: Kaduna Train Attack: Before And Now Photo In Captivity Of Barr. Usman by KingMack(m): 8:08am On Jul 25, 2022 |
BUHARITOMIC Bomb has bombed this country to kwantree If you like use ur Beni Beni hand vote for APC
|
Celebrities › Re: Comedienne, Emmanuella Celebrates 12th Birthday With Adorable Photos by KingMack(m): 7:59am On Jul 25, 2022 |
Nairaland make una forgive me I know say my namedey una mind 
|
Romance › Re: The Life Is Very Unfair(pics Attached). by KingMack(m): 1:30pm On Jul 23, 2022 |
As the saying goes..DEM DEY FIND FISH FOR SOUP, CRAYFISH CON DEY SHOW BODY 
|
Phones › Re: If U Lik, Be Givin Excuse Wen There's An Option, I Shot Dis Movie Wit Smartphone by KingMack(m): 1:19pm On Jul 23, 2022 |
Most skits are shot with phones..you try bro |
Crime › Re: Police Arrest Cultists Who Beheaded A Man And Used His Head To Play Football by KingMack(m): 11:08am On Jul 23, 2022 |
martinlooter: Please where can I find the video? E don try but jus search Google you fit find am for random blogs |
Crime › Re: Police Arrest Cultists Who Beheaded A Man And Used His Head To Play Football by KingMack(m): 10:34am On Jul 22, 2022 |
That vedio was gory man  |
Crime › Re: Unknown Bloodbath Slaughtered Two Minor Twins In DOSA (very Graphic Photo by KingMack(m): 10:27am On Jul 22, 2022 |
People dey say Satan dey hell..I beg tell me where hell dey if no be earth 
|
Romance › Re: What Would You Do, If You Walked In On Your wife's Mother inLaw Like This? (pic) by KingMack(m): 10:23am On Jul 22, 2022 |
OP what if to say I walk in jam your mama like this! Wettin you reason I go do..give her double dose of woto woto 
|
Fashion › Re: Richard Mille Unveils World's Thinnest Wristwatch, Costs ₦1.1 Billion (Photos) by KingMack(m): 10:19am On Jul 22, 2022 |
God I beg give me 20million dollars..I no go run, my grandmother and grandfather dey heaven I no fit run 
|
Romance › Re: This Is How I Prepare Before Going To A Nigerian Guy's House (photo) by KingMack(m): 10:12am On Jul 22, 2022 |
How can I get that pepper spray?? |
Politics › Re: Rare Picture Of Bola Ahmed Tinubu ( Viewers Discretion Is Advised) by KingMack(m): 8:43pm On Jul 18, 2022 |
The only strengths this man got in him is to puff weed with his mouth and nose to sniff crack 
|
Education › Re: How Do I Improve My Son's Academic Performance??? by KingMack(m): 9:10am On Jul 09, 2022 |
ExplorerReturns: Use Cutlass to open his head. Put the school curriculum inside and seal the head with thread and needle E fit be you...no be everything Dem take dey catch cruise |
Romance › Re: Emmanuella’s Family Shun Ned Nwoko’s Marriage List, Claims Emmanuella Is Not... by KingMack(m): 8:56am On Jul 09, 2022 |
how Regina dey even kiss this man and even dey give am Bee Jay
|
Celebrities › Re: Mr Spellz Takes Kenneth Aguba To Shopping (Pictures) by KingMack(m): 12:46am On Jul 09, 2022 |
So sad another set of individuals wan cash out from their head |
Phones › Re: Refurbished Iphone 13 Pro Max N95k by KingMack(m): 12:07pm On Jul 08, 2022 |
This kind wan you go jus On am see say Google Playstore dey inside
|
Music/Radio › Re: Name One Nigerian Song You Dislike But Find Yourself Singing Always by KingMack(m): 11:56am On Jul 08, 2022 |
Any Naira Marley song |
Food › Re: See The ₦2,500 Tuber Of Yam I Bought In Port Harcourt (Photos) by KingMack(m): 5:27pm On Jul 05, 2022 |
My dvck big pass that yam 
|
Education › Re: A Nairalander Celebrating His "SIWES Defense" At Auchi Poly Today (pix) by KingMack(m): 10:32am On Jul 05, 2022 |
Currentblog:
 "SIWES Defense Done and Dusted"
A Nairalander of Auchi poly Edo State,
Is Extremely Grateful for seeing the Grace to did and Celebrate his
"SIWES defense" at Auchi Poly Today at Edo State. I remembered when I did mine in Auchi too way back then.. congrats bro. |
Education › Re: Animal Private Parts Fun Facts by KingMack(m): 10:23am On Jul 05, 2022 |
Naija gals toto are Supa wide 
|