Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,156,161 members, 7,829,145 topics. Date: Wednesday, 15 May 2024 at 08:21 PM |
Nairaland Forum / Kingofdzanga's Profile / Kingofdzanga's Posts
(1) (of 1 pages)
Religion / Re: How You Can Discover Your Purpose On Earth by kingofdzanga(m): 10:19pm On Oct 06, 2015 |
This is the kind of post dat should be making FP on nairaland. No b when cossy go do breast show 4 Germany una go come dey disturb us hia 1 Like |
Sports / Re: 'Oliseh Shuts Enyeama Up, Kicks Him Out Of Camp Today' - Muyiwa Lawal by kingofdzanga(m): 9:03pm On Oct 06, 2015 |
Chaii!! E b like say dem fight karate sef n oliseh don kick enyeama teeth komot |
Politics / Re: Nigerian Army Nabs Fake General Alleged To Be Boko Haram Sponsor (Photo) by kingofdzanga(m): 4:49pm On Oct 06, 2015 |
Forget!!! This man na Nigerian army officer 4 real |
Sports / Re: The Super Eagles Training For The Friendly Match Against Belgium (Photos) by kingofdzanga(m): 3:26pm On Oct 06, 2015 |
Odenwingie go collect him pension 4 NFF secateriat |
Politics / Re: How Ex-president Arranged Arrest of Diezani - Silverbirdtv.com by kingofdzanga(m): 4:04pm On Oct 04, 2015 |
These our politievecians dem never hear say na 4 London dem trap dey. Make dem no dey go dia if dem thief finish. 4 OBJ mind him b James Bond abi?? Make him no worry...... Hand must touch am. 1 Like |
Culture / Re: Some Nigerian Ethnic Groups And Their Dressing Styles (pictures) by kingofdzanga(m): 8:30pm On Oct 03, 2015 |
Make dem Kuma divide dis country. We are too many entirely different corrupt minded people. 1 Like |
Politics / Re: PHOTO: Ambode Welcomes Comedian Performing At Basketmouth's Show by kingofdzanga(m): 7:55pm On Oct 03, 2015 |
Dis guy doesn't have a working plan in motion 4 Lagos state!! |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Chelsea Vs Southampton (1 - 3) On 3rd October 2015 by kingofdzanga(m): 7:46pm On Oct 03, 2015 |
Murinho ur grandmama! ;DMurinho ur grandmama! 1 Like |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Chelsea Vs Southampton (1 - 3) On 3rd October 2015 by kingofdzanga(m): 7:43pm On Oct 03, 2015 |
Murinho ur grandmama |
Celebrities / Re: There Is Nothing Wrong With Lesbianism – Actress, Juliet Ibrahim by kingofdzanga(m): 12:12pm On Oct 03, 2015 |
As e dey sweet u make u continue!! Abi?? But remember dat Jesus is coming very soon |
Celebrities / Re: 'if You Don't Like My Nose Ring, Report To God!'- Eniola Badmus by kingofdzanga(m): 11:56am On Oct 03, 2015 |
If u like put nose tyre!! No be ur nose we never see better people finish na to dey look bag of garri seeking 4 attention |
Politics / Re: Reps Recommend Oteh’s Sack, Say Her Appointment Is Illegal by kingofdzanga(m): 2:03pm On Jul 20, 2012 |
WHERE UNA DEY WHEN DEM EMPLOY HER? UNA NO KNOW SAY SHE NO QUALIFY B4? ABI UNA NO SEE SAY SHE NO GET 15 YEARS EXPERIENCE B4 UNA APPROVE HER EMPLOYMENT OR LEAVE JONA TO EMPLOY HER? BECAUSE SHE'S NOT DANCING TO UR TUNE NOW U WANT HER SACKED BY ALL MEANS.REPS INDEED, NO B ONLY REPS NA TIGERS IN AGBADA CLOTHING.NONSENSE!!!! 2 Likes |
Education / Re: National Open University Of Nigeria (NOUN) Students by kingofdzanga(m): 6:36pm On Jul 05, 2012 |
guys please i need info about when admission and registration for 2012/2013 session postgraduate studies will commence ASAP |
(1) (of 1 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 10 |