Kingphilip's Posts
Nairaland Forum › Kingphilip's Profile › Kingphilip's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 583 584 585 586 587 588 589 590 591 (of 603 pages)
ritababe: guy so never watch 24....send me all of dem now |
I'll really be glad if LIFE OF A UAM BOY is deemed fit to grace the front page |
Make i try follow too so which one u come become now a footballer or a nun? |
ritababe: is he ur best actor in the movie.pass me season 1-8 make i watch now |
[quote author=Mynd_44]Where?[/quote]for tripaternal son serpental now |
Danpersie31: chai y na rock?i was involved in a plank fight,the guy plank my body finish,i jst dey manage 2type nw o.i wanted ur story 2 console me bt r9t nw u 2 ve jst disappointed me too.i beta go and stand sleep oso person de plank u self..hope no be one of those people for city rock sha |
[quote author=Wisdom-Me]Y not start ur own thread com gist us on how ur cousins take dey Bleep shege comot frm ur eyes. Mumu, u tink say 2 type dey easy[/quote]why u de take am personal now even if na rock him no go respond dis way oya apologise to her |
paccuni: Una dey talk lyk say d tin dey easy,@rock,u dey try!shey na we send am make him start the thread abi na we force am make him tell us say him go update by 11pm |
ritababe: i dont make extra cool.....u self de 2go? Pm me ur id or jst add me wit my number wey de my signature d rock shey akwanga neva give u lite to take charge come update |
kayemjay: Frank. Frank. Frank. How many times did I call thee?but KMJ on a serious note i go like see una collabo |
I endorse The life of a Uam boy for front page. |
Danpersie31: am happy wit u nw rock.kingphilip dnt u tink its high time we met each other?bt let me say i ll organise a match wit ur area{kabayi ba?}hw abt dat?match? No no no d meeting make we make am sunday evening den jst hala me wit d number wey de my signature rock hope u mix some shit join the food chop ba where is winnie and miz~xpensive now |
Wow chistar we made it to FP already pop champagne jare |
AnY update at 8? |
The rock5555: maybe i go put my Phone number on my signature for recharge card tins laterabeg do drop am e don tey wey me flash person make i give u 100missed calls me too i'm no joking |
Jumizie13: *clears throat*gives ha tomtom wit vicks blue hope ur throat is ok now hey Ade wher d update now |
Ade any updates today? |
Jumizie u again?seems we should give u am award for the most nairaland's literature reader |
princesa: we still have to keep waiting oh, cos the story is already in my head, but i dont have the time to write it now. Sad hunh?k no p den i'll be waiting sha |
ritababe: ****following right away****sorry dear neva knew u had not known of dis gr8 piece oya come make we share my popcorn |
Jumizie13: I feel like slapping saint *hisses as much as possible*hi jumi seems u are on a reading spree left u on preachers son and now u are here |
The rock5555: Chai, na wetin carry my fingers write 4 updates na. Ok, make i give una four short updatese beta say u no give us update dan giving us 4 short updates btw hope no be tory na im de hidden like dat sha |
princesa: Lol @ collabo, well time shall tellyes cos i started reading d story since day b4 yesterday and due to light and network ish i'm jst finishing so wen are starting ur nxt story since ASUU has decided to keep us waiting |
You really reserved the best for the last as in the last chapter was my best of all...dats wat i would av missed if u had ended it abruptly at chapter 19 you are really good but i'm hoping to read my first female collabo written by u and repogirl |
Eze Promoe: [color=crimson]I'm backk so come and roll out the drums-updates i min |
WTH is wrong with the both of una shey una no see chatroom or both of una collabo open one thread begin de yarn dis rubbish? Bouncer Lekins do me a favor and throw this guys out the rock plz i need the afternoon update asap |
[quote author=frank3.16]thanks, think i have corrected it. pls confirm[/quote]yes it corrected i like this part too....but hope the norm of the good always prevailing against the bad wont fail here |
ritababe: no mind them jare......na true them talk sha, i just wan hear wetin those guys wey i mention go talkabeg do babe me cant fit wait jare |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 583 584 585 586 587 588 589 590 591 (of 603 pages)



