Kingphilip's Posts
Nairaland Forum › Kingphilip's Profile › Kingphilip's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 581 582 583 584 585 586 587 588 589 (of 603 pages)
eyezik3: Miss rock i wan send u to ur husband oga pata-pata mr rock say wetin him dey upload too dey small dz days we are is fans sha, we go still dey by him.must i always correct una everytime? BTW for the very last tym na him pikin be dat no be him wife |
Emmm Miss Rock yemi2+ de suspension till probably jan or so patiently waiting for Mrs Philip jare rock de think say him don get wife him no knw say na im pikin be dat shey Miss Rock and Mrs Rock mean the same tin |
^^^chai the only thing weY swit me for there be dat my name wey de there abeg nxt tym add hisxcellency for the front make e complete BTW Rock shey na all this small small update u go de post every night?beta stop am jare or else...... |
Enough twists and turns jst finished the 4th page na wow na dis kind tory person no fit predict o because u go lost for road... i de come make i read am finish make i knw weda na daniel papa be michael uncle jare |
SheY na legedinz benz u de use type?beta come update jare BTW where's miz~xpensive |
ritababe: all the season and each episodes are tough, i cant wait for season 9so u no wan send 1 to 8 for me ba |
Eze Promoe: [color=crimson]Happy birthday Damex333[/color]shey na the story wey u suppose complete be this? BTW happy birthday Damex wishing u the very best of the years ahead |
Sotey the thread don turn where people de advertise their language... Smh for una |
Daniel2802: To all the new members i give una popcorn and zobo.guy wen dat one start shey u no knw say cac don give me copyright? Nobody de serve food for this thread except me shey another update stil de by 11.59pm ba rock |
U de blame am?na u i go blame because u no tell am the nature of the p wey de involved and imagine 2 to beat 1 and u de fear? If na match now wey people miss the goal like dat na u go curse pass o |
Gr8 piece i must say even tho i started out late...off to the blog to get others |
ritababe: i just slap one boy becus of that one na, and i dey one kind trouble for skul hereso na so u de fan arsenal reach sotey u de slap person?even the players for there dem go stil shake hands chop together self na im u de here de slap person...beta go tell am sorry b4 him arrange guys for u BTW uduak where art thou as foxy talk wetin u de do this days no fair o |
^^^^every team?there are exceptions u knw.....like liverpool,chelsea,man city,southampton and etc ba |
The rock5555: When i say i would update trust me, i kip my word.you keep ur word wey no take me one minute to read finish if u no ready for 10000 words update no better post am wen u ready we go read am jare |
dridowu: bro can u pls name tecno model dat are android 4.0 and above ,price is less dan 15k ws also support ds 3 features wifi; 3g and bbmcheck out M3 its sold for 13500 and av those features perfectly |
Till now no update?u leave me with no choice than this |
adegwurulez: there is a character in flow's story, his name is 'man wey dey reason'. his slogan is "when we reach there u go knw"amaka dull jare if na me i go reply say na woman wey no de reason i be now |
Sexytessy i de hail o hw ur weekend de go |
ritababe: WHAT GOES AROUND COMES AROUND............THE HUNTER BECAME THE HUNTED, SO HOW DOES IT FELL ROCK...i did Winnie missed u too |
Happy new year everyone golden eaglet congratulations for bringing my trophy back the rock so na so e de be ba nobody even remember me self |
Please can somebody help me to check admission list name: PHILIP SHEDRACH dept: PSYCHOLOGY |
Na dis one dem de call last battle hope colonel team wins |
See where KMJ come hide wey him fans de wait for am over there |
princesa: Next week ain't feasible dear, ASUU is not even helping mattersno worry dem de plan call am off by friday |
princesa:tnx dearie hope u make it to the nxt close up awards wit dis ur white teeth so are u starting the nxt story nxt week? |
princesa: Err... Nodid i jst caused dis? Neva meant to i was only joking ok i'm sorry and av modified it too |
Please help me to check PHILIP SHEDRACH applied for PSYCHOLOGY |
Ur type is very rare in nairaland.... Very few here tend to blend both stories and pass across God's love for mankind along...keep Glowing dear and also radiating the lv of Christ lest i 4get i enjoyed every piece of it and pray God guides us aright in all things |
princesa: Did it inspire you to want to take chances in the future? My hand no dey ohso lemme go for my Daisy search too? |
Na so this thrilling story take end?so wen u go give us another one |
Catch u guys jan 1st |
The Rock no 4get my promise which is if i miss dat awuf, na till jan 1st u go c my nxt comment Winnie1950: This love turn u to mumu owinnie reply my pm now or beta stil text me |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 581 582 583 584 585 586 587 588 589 (of 603 pages)



