Kingphilip's Posts
Nairaland Forum › Kingphilip's Profile › Kingphilip's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 580 581 582 583 584 585 586 587 588 (of 603 pages)
Obinnau: noEm where me wan start frm self abeg oga Obinnau help me carry this tory to front page e make sense die na the link be dis https://www.nairaland.com/1501086/teenage-love-naivety-part-1 |
ritababe: For the love of God please let this story hit frontpage again plis..bikoits already on frontpage now abi na 10times u want make e de |
Winnie1950: Well i will not insult u back but seriously u need to work on ur manners (just an advice). I have never insulted anyone on NL and u won't be the first.Winnie i de feel u jare i think he should meet the twins i heard dey do sell some manners so dat him go get some wisdom it aren't fair she was jst asking playfully na im u jst wake ur come de take am personal |
3solid keypoints?bros na so u dull reach?too much play no good o see me wey no too play i make my waec and neco in one sitting i de even contemplate which one to even use self shey even u wey be preacher's pikin de look for my bible?sorry i be hide am dat day sha |
Em where me wan start frm self abeg anty Cuddlemii help me cuddle this tory to front page e make sense die na the link be dis https://www.nairaland.com/1501086/teenage-love-naivety-part-1 |
Em where me wan start frm self abeg anty Cuddlemii help me move this tory to front page e make sense die na the link be dis https://www.nairaland.com/1501086/teenage-love-naivety-part-1 |
texaco1: no we are counting the votes alreadylols shey u no go kill person so? Verification starts around 8 and ends by 12pm while voting starts by 12.30pm and ends by 4pm so which votes u don begin de count |
But seriously na wetin most parents been de do be dat but me sha i no write jamb same year rather na polyjamb i write |
texaco1: dont worry just relax , pdp is winningvoting neva start u don de give pdp the win ba?na u de rig the election? |
Ormorlehwah: Dnt try to argue to 5yt ha o,i no dey use ha play o @kingpk jumi i de xorry o |
The rock5555: MODIFYING PREVIOUS UPDATE....4get abt modifying come type the nxt one down hw u expect us to de scroll go up go start the update all over now |
Jumizie13: if she add u, i go kollect her phone nd delete u.shey na threat be dis abi na wetin na me be bouncer for here o |
Ormorlehwah: God of mercy! W8n b ur wahala? Perherbs,d thread is meant 4 everybody. See U a big guy wey dey jelux abt im felow gal. Jealousy guy. @kingpi be want make u notice me n finally i succeed.... Oya i don send u request for 2go come go accept am |
Ormorlehwah: U're welcome. Still following.......shey na all d torY wey me de follow u too de follow? Common park well jor |
Clemzy16:John and samuel are for the accidents while henry is for the bar stuff |
[quote author=Larry-Sun]I'm very, very sorry, KP. I'll continue it soon. I apologise.[/quote]k we'll be waiting sha |
I kindly endorse https://www.nairaland.com/1501086/teenage-love-naivety-part-1 teenage love naivety for front page |
[quote author=Larry-Sun] |
Another abandoned story in literature section hw can a story be left for solid 8months without a word frm the op smh |
Na update abi na dateup be dis?under 1 minutes me don read am finish na wow o |
Thank goodness Ruby is back cant wait for da continuation of singe lady |
Always keeps to his words without failing except any emergencies the good always overcomes the bad waiting for wen the ghost corporation will go down |
Clemzy16: glo made it worth as i also did not receive mb 2dae.seriously glo don mess up big tym me na since yesterday dem no give me my mb o |
The rock5555: Make una make Jumizie and her sisters to be cooks na, since kingphilip have been bombarded by bokoharam.automatically accepted since na only my post no get ugly babes inside jare |
Ade so na so u take abandon this thread wey juju don de happen beta come continue o |
Jumizie13: Hey, just because u both ave a mutual name doesn't make u 1 of his e-concubines. So pack well. Abi he propose to umust i always repeat myself? Na the pikin of rock be dat no be him concubine |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 580 581 582 583 584 585 586 587 588 (of 603 pages)
