Kingphilip's Posts
Nairaland Forum › Kingphilip's Profile › Kingphilip's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 586 587 588 589 590 591 592 593 594 (of 603 pages)
The guy wey give u the title man must wack no really do mistake o... hw na only wacking de come ur head at dat very point in tym after operation |
After many days of coming in here and glancing through, am through with it thumbs up bro, u are the best of ur kind i must say....keep it up and dont quit stories o....sha i'm following the part 2 of dis which is the serpential part of it |
yemi2plus: Nice story flow. But na why e dey family section na?maybe na him decide to take am come here since na him wit him pikin story be dis yemi we missed u sha |
The rock5555: @Dhurmynick-no wanda u get big head and e dey touch sometimes. Eya, hear my own first na b4 we do competition.ehen hw far u de send am ba |
The rock5555: @kingphilip-congrats for nacking 3000 posts.i no go mind if u pay my BIS for next month wit dat cash wey u make today o u neva chop finish abi at this ur old age u neva drop the name man must wack |
U like ur friends na im u no signal dem to tel dem say agbada don hook |
ritababe: According to research 10 percent out of 100 survive appendice operation wen e don burst.na God bin keep am for us so dat him fit share the tori make some people learn |
I'll have to say congratulations to my humble self for me priviledge of been the one to hit the only slot available for the 3000th post here |
Vickie Zion: .k me too i enjoy den because i get all the network i need and no break off |
For me i think it is really wrong since every relationship is meant to be built on trust and blood oath can only surface due to distrust, jst quit the relationship or beta still sort ur trust out among yourselves |
trendii tee: Awww sorry swtie,I've bin in ur shoes b4ehen is dat so?oya come gist us hw ur own waka now |
Yettocome i see you how far wit the link to ur blog now |
happy sunday to everyone here.... abeg find small tym update o which kind work come be dat self |
Fly wey no de hear word go follow dead body go grave..... Foxy abeg hope ur greed no land u into big palava sha....oya come update make i knw |
Rock u no try o you for even try slam the food into ur belle now |
[quote author=Foxy_Flow]**Typing update from toilet**[/quote]abeg o make dat ur bomb-like smell no follow the update come o |
Vickie Zion: ghost mood deactivated#due 2 lack of mb I entered ghost mood..................during Anita's departure I cried,I wish she would come back 4 U.I still feel sad.Vicky i think u'll av some explanation to give me why are u always here at might |
The rock5555: Goodnite y'all.u really Rock my brother |
zika1: true. Make e do finish make we start anoda moviei jst hope say na immediately him finish dis one him go start another classic one wey pass dis one |
zika1: person don die u re sayin u knw he cnt die like dat. Oya go wake am up. Nice1 kay. Really didn't xpect ahmed 2 die @ least nt yet. Waitin 4 ur nxt update.babe the movie don de end now so people gat die in every update now til the movie finish |
Dis got me laughing 'aren't u taking me to dinner again' |
davidmoyes5555: Typing with anger...i wont accept a moyesious update o beta give me a gr8 update |
Thank God dis dint finish today dont hw i'll do after it finishes.... Ahmed gone...scores 2:1 colonel's son+ahmed:general's son ...who dies cant wait to find out |
The rock5555: I don laf and mess tire, no strenght to even type sef.abi na haruna punches cos am beta come tell us why ur face don swell like dis o |
[quote author=kingphilip'sbabe]LOL SO BECOS U DRAW AND WE WIN U COME DEY VERSE, WELL DONT WORRY MAYBE U GUYS CAN STILL QUALIFY FOR EROPA CUP[/quote]congratulations dearie...but why u de give dem hope for europa league hw about make dem end 9th now |
davidmoyes5555: So dat bastard called Moyes has done his worst again abi.abeg take am easy o...if u no wish person well hw u too go take make am now....abeg help me loan moyes to crystal palace now |
Danpersie31: #sobbing#we draw d match.Am xo hrt broken r9t nw.Abeg update 2heal me of d hrt brk.Up unitedsouthampton jst no try see match wey dem for win dem go de draw ordinary man u... anyway congratulations to the London's clubs i.e. Chelsea and Arsenal |
The rock5555: Did i hear u say WE, i go break ur mouth o. Anyway d thing that wey Tina, that my babe from Jos. I search her for Facebook and learnt my lesson.(i go explain am for una if this story finish).e no mean o she fit de even think of hw to connect wit u now...jst try |
ritababe: @kingphilipbabe no kiss for me? |
Check her full names for facebook and see weda she de there make we reunite jare |
[quote author=D.Ella.luv]kingphilip don teach u 'bolded xters',y na[/quote]why u wan cast ha now Rita dear no mind am jare |
Patience is needed babe so that wen it comes u'll really enjoy it to the fullest Omololamide: i tot oga kev promised an update by 12noon and 8pm today.... i have been in and out here and didnt see any post with respect to dat.... whats happening! |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 586 587 588 589 590 591 592 593 594 (of 603 pages)