Kingphilip's Posts
Nairaland Forum › Kingphilip's Profile › Kingphilip's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 587 588 589 590 591 592 593 594 595 (of 603 pages)
WAS the post hidden or is spambot playing pranks wit me tonyt? |
Which kind short update be dis now come add plenty jare |
Chiamaka01: Ewoo! I hope she didn't die.no o i pray not but if na so na 2weeks mourning o |
The rock5555: My next update is dedicated to my memories of ANITA-I MISSED THAT GIRLpass me her contact abeg |
See where fone sellers go de run for their life because of mess and dem go pick any kind fone wey dem want |
U've got my back and shoulder bro ride on |
The rock5555: I wanted completing the story cus it was very interesting but lack of comments weak my bodydrop the link here make we storm there now pump enough comment make u complete am me no wan here say foxy de mentor u o |
Hello Mr. Seun Please can you create a new feature that would enable us send message directly to someone in place of pm? For me, i cant access my email dont know why. Atleast if the message is directly, it will be easily seen and replied immediately because if i cant access it, i cannot be able to reply too. Please reply And thanks for the great work you're putting together here |
Rubyspice sup, wats going on now hope u are alright sha because its really been long u made it online |
kayemjay: Thanks honey. You know I appreciate this dearie.k as for me i'll patiently wait sha |
Wow KMJ i see u de view any update now abi na later |
Dis last update really got me rotf jare... Rock u too gbasky |
Vickie Zion: guy dis one is "typin wif snail's speed" we're waitingme self join de wait o u sure say him neva even leave us go de cruise sleep |
Ehen susan don appear come tel us hw u take do am |
I jst the imagine hw ur head take break wen u say it was a dream na wow for u o...most of my dreams de come to pass sha so beta jst give susan distance o make u differentiate btw now and 28th sha but the difference be say she don tell u d date unlike the dream |
The rock5555: Typing...waiting eagerly with my popcorn and kunu |
Eze Promoe: [color=crimson]Mehn if I see help I'll embrace it with open arms.which kind of help asaba producers de give now |
[quote author=Mynd_44]Good morning everyone[/quote]morning too...finally na only Emeka u see to kill for there ba |
[quote author=lekinz][/quote]wu don become papa now? hackerjay? |
Cathalina: Ebuka self na guy man na im kum dey 4m since, d guy dey undastnd. Bt rock i knw undastnd how d guy wey dem stab kum evn dey run. Bt abeg update afta vigil i go won read am.common bring ur fone come here because i knw say during vigil u go sneak out enter toilet wan see d nxt update |
omo see gbege...dis general self no serious o see him useless plan abeg so are we expecting any blood shed tomorow |
na 3hrs 30min and u neva type finish na so u slow reach The rock5555: Typing... |
Foxy we de wait for u for dat collabo thread now |
why dis place dry like dis now? No update....wher Udeme, uduak and fox de now |
stil laughing guy na wit boxers and singlet u wan use round the whole benue state? Rock i see u come go give us update for the preachers pikin |
na must say u go de but ur tory half half?abeg come continue....em btw the tory funny sha but u wey suppose stay beat people na im wan run? |
Forgiven..... dat was a nyc update but cant wait for 8pm though...ride on bro and get more strenght |
ritababe: must u always bold ur wordsno o i must not..u no like am wen e de bolded |
kayemjay: Would you guys believe me if I said I missed you? I really did.so u chop salah meat to stupor na im me no see even a bone of am for here. BTW get stronger soonest we miss ur update no be u we miss sha Hope na two updates today sha |
Are we stil holdin on to 12noon |
The rock5555: Typing...waiting....... But b4 den everybody sit down and get served with popcorn and kunu to chill down the update |
Cathalina: Gud mornin my dearest frnds. Pls rock i wil need ur help i have a novel i wuld wnt u to narrate it 2 me. Plz.....hey there's a procedure here, u dont go directly to the Rock u have to drop a hint at either the bouncer lekins or with the cook ok... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 587 588 589 590 591 592 593 594 595 (of 603 pages)
