Kingphilip's Posts
Nairaland Forum › Kingphilip's Profile › Kingphilip's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 582 583 584 585 586 587 588 589 590 (of 603 pages)
The rock5555: BONANZA BONANZA BONANZAif i miss the nxt 100naira na til january 1st u go see my nxt comment |
Ene101: .yea its written on the cartoon and all techno frm l3,m3,p5 and others sha |
Nimen: i gave her permissionk so wen is the grand finale |
Rock any update dis morning? |
https://m.facebook.com/story.php?story_fbid=723857734309677&id=665446520150799&refid=7&_ft_=qid.5942598244523837603%3Amf_story_key.282967654399497007 You post this on facebook or u gave someone permission to do so? If not check this page out on facebook |
Jumizie13: All of una wey dey look 4 me, i no lost omake i call back the patrol team say u don come back |
priceless love: na so, so beat ur papa dey beat u. Try make u repent oooo. Because one day Anna go catch u when ur papa dey beat u.na me knw dis guy 4get all dis Anna talk she don be past tense tey tey |
^^ na must say u go quote all come waste dat big space? Danpersie hw far u now i no c u again |
Winnie1950: @ kingphilip: abeg no vex o. Pls don't be annoyed with me o am very sorry 4 not replying u. Na wetin be ur Facebook handle? @uduak: na wetin be ur own Facebook handle sef?check my signature e de there Rock how far wit the update now |
priceless love: Peter Uduka, aka, The Preacher's Son. Hmmmmm, u are the gooder. Oya come update sharp, sharp as i don hail u so. Or else i go tell Anna make she break ur heart.if na the uduak wey me knw, 4get him don break ha heart tey tey so look for another tin take threaten am |
daughterofzion: Chai uduak I no know say u don fall in love o. Its good shall,I wan see whether u go dey faithful 2 her. Anyway emesiree o and thumbs updid u jst say faithful? the last tym wey faithful de him dictionary, na him tear the faithful part give me so me knw say til now he's not or the Rock prove me wrong |
[quote author=miz~xpensive]E don tay wey i don comment on this story n i cnt hold it anylonger......i must confess this story is full of suspence,fun,captivating nd intresting.....Chistar kip the ball rolling!!![/quote]where have u been miz i've been looking for u |
daughterofzion: Hmmm rock!. Gat natin 2 say na,I prefer d sidon and observation mood owhy u go come occasion wey empty seats plenty u go prefer to stand now...abeg come sit down jare |
The rock5555: Kingphilip go give una enuf Fufu and palmwine.today own na rice wit stew and champagne to match no worry |
Beesqueezy: Abi o. Thanks for being a loyal follower and supporter.. He couldn't have come this far without ppl like you.. Thanks man, God bless you.bless u too jawe av a good nyt rest |
Hope dis ur lng break means 1 or 2weeks ba |
Taiye4Christ: take am easy na. why taking this so personal?i'm sure dat guy is plagiarising dis work if not why take it so personal?his fone is bad and i'm not sure weda he'll jst wake up and lie to us because i can remember vividly well wen he usually tells us dat he has writers block and cant put down anything for us and its same i'm not sure weda he'll come up wits such a flimsy excuse as a fone problem |
adegwurulez: just change ur name to kingsolomon, na every nl babe u dey follow?which one u don see me follow again and BTW na my sitmate and hmmmm i no knw the other mate to call again self |
write2obi: *quickly sat close to ritababe*no try dat rough play na me de sit there o |
Danpersie31: @kingphilip,hw are u doing 2day?i de fyn o i pass ur ous side today but i no get ur number to hala u |
Mynd welcome back jare hope we'll be seeing frequent updates frm now on Vickii Ro: Paranormal division in Nigeria?Vickii come go update ur own jare |
Vickii Ro: A lil bit of both....wen is d nxt update coming up now |
Winnie1950: Oh my God! Chistar u are a darling. This is the best update I've read so far. I felt like i was realy in the court room. I think it's high time u began pursuing your dream of being a lawyer. Take one kiss and a very tight bear hug. Muuuaaahhh!!!hope the bolded is a joke ba.....because they are only made for me |
[quote author=omah!]Am I the only one who cried? The reunion was soo emotional; I could'nt help it. Thanks Frank for dis wonderful piece. Without doubt you are the best. I love ur work.[/quote]seems as if it wasn't only u because i saw some cloud of tears gathering in mine too Frank u too gbasky jare...adjective to take describe u neva de market all the ones wey de now na understatement ride on jare and no 4get God ehen the good must always prevail against the bad come what may |
Which dog uduack chop now the soldiers own or the wan wey him carry frm ous |
profvic3: goal!!!newcastle 1 dry gin 0where u see dat one frm |
[quote author=sкчscrαρεr™]Mehn, see traffic. . . The power of frontpage[/quote]no be small tin o |
Jumizie13: Thumbs upU jst de read am today? |
Jumizie13: Thumbs up. Next update pls?even if Ade no call ur name me i go call am Jumizie for all ur contributions in making our front page dream a reality |
Winnie1950: I caught u chigozie1010. What are u doing here?reply my pm now rock come update now |
Wow we made it to FP tnx to the mods wu made it possible |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 582 583 584 585 586 587 588 589 590 (of 603 pages)
