KingTom's Posts
Nairaland Forum › KingTom's Profile › KingTom's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 1001 1002 1003 1004 1005 1006 1007 1008 1009 (of 1030 pages)
frankben: no respect at all... Chai!!!Mtcheeeew na you dey cause dis fuvk up, you for use wheel barrow first, then after hmmmmm then you drop am with Ferrari! ![]() |
harlos: love is unconditional ![]() |
frankben: you wan take her.... No dey talk like that.... I know wetin dey your mindMy mind pure o ![]() |
Xtarxhyne: come carry meOya Frankben carry wheelbarrow come! ![]() |
frankben: advice her wella na....Hmmmm I dey try na ![]() |
harlos:Oh harlos why na ![]() |
Xtarxhyne: olosho plenty.... m awtAh Olosho ko? Abeg go Frankben bed, make I test my drugs ![]() |
frankben: which kind advice cum be dis na? Pack well o....Guy calm down na ![]() |
lanicky: What!I'm on strike! ![]() |
frankben: please not i will..... Talk to her now.... I don apply vaseline wey i go use tonight alreadyI don deliver na ![]() |
Xtarxhyne:Abeg no vex for my bros Frankben head, I don prepare correct Igbo soup mixed with Alomo and "Blood tonic" his Frankben go pass one min dis night. Make hin write Carryover exams abeg! ![]() |
frankben: my brother.... Help me talk to her naI will |
Xtarxhyne: mtcheewwww...story for d gods**Grabs Alomo and bushmeat** ![]() |
lanicky: Lol ![]() |
Xtarxhyne: Frankben...its high time I told u ma mind..... m no longer interested...UV turn me 2 a sex slave...ts not as if m enjoying t self..u cnt last for a min.. .....m fed up o.Chai Frankben don suffer! [size=38pt]J I Z O S[/size] |
lanicky: lmao.....urs still bettered.....my mama send me bt me rich gate run back....I no like d colourful of d schkul uriformYour case bad o ![]() |
lanicky: Okays oo.....I is feli fain tuuuNa my papa no gree send me profishun na e I come commoted from skool ![]() |
lanicky: Hey! Sweerie KingTomI is feli feli fine. ![]() |
***Observing*** ![]() |
SMH for OP, you dey feel like Obasanjo abi! "I'm here to school not date" mtcheeew Oponu! Why are you on Nairaland You put things lyk sexy gal on ur DP, does that connote you as serious? Chai SMH SMH SMH ![]() |
uche92: Hahaha @ op I clicked on your profile with high hopes but was thoroughly disappointed!! Segsy my foot ![]() |
uche92: Hahaha @ op I clicked on your profile with high hopes but was thoroughly disappointed!! Segsy my foot ![]() |
farano: kingtom Wetin naNa fyn boi sha ![]() |
papiforreal: Iam also Handsome and i know it. I take God beg make you check ma dp ang Give me like, even if na single one pls.Guy you over fine! ![]() |
Famouspecky: GIRLS GO CRAZY IN THE NAME OF TRYING TO BE SEXY, BUH THEN WHAT IS THE DEFINITION OFGuys look at body! Wow Guys look at body! Wow Guys look at body! Wow She's Sexy and she knows it! ![]() |
farano: Lwkmd! chai nairalanders una too funny o ![]() |
Teespice: Ask him naHmmmmmm okay o. Errrr [size=4pt]Can I replace him[/size] ![]() |
Cheriepet: Enjoy it dear... life no easyWhere is Lanicky my sweet... ![]() |
Teespice: Dim nke ole.E mean eh a? ![]() |
MissYuzedo: *Twerks into thread, spreading my odolondolo lips*JIZOS |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 1001 1002 1003 1004 1005 1006 1007 1008 1009 (of 1030 pages)
then you drop am with Ferrari!


You put things lyk sexy gal on ur DP, does that connote you as serious? Chai SMH SMH SMH
