KingTom's Posts
Nairaland Forum › KingTom's Profile › KingTom's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 998 999 1000 1001 1002 1003 1004 1005 1006 (of 1030 pages)
See as una don take style confess say una old. ![]() |
Joromi jomi joro ![]() |
farano: Hian! Yes na. Common saliva... The other one nko?Jesu!! |
Make una stop to call my name o! I no fit shout ![]() |
MzMariah: 3310You no well ![]() |
MzMariah: Which phone? layeWetin you dey use chat sisi ![]() |
daveP: where ave u beenOba mi ******Prostrates 100 times***** Abeg no vex, na as I use salt baff, my body begin peel so I bin dey Baba esuniyi shrine dey receive treatment since o ![]() |
MzMariah:Odaru joor. Come oh dem no seize your phone for camp? Mtcheeew NYSC don turn playground for una. If na my time.... ![]() |
dem don hide everything for this thread. mtcheew some mods no try oo. anyway sha Adeboye na baba na ![]() |
MzMariah: If I hearYou don deaf before? ![]() |
MzMariah: Obara jesuuuuuuuuuuKilode? ![]() |
MzMariah: I know say you sabi my name in full but easy call the name biko***Tears shirt*** HAhahaha I look like I'm sexy ![]() |
MzMariah: I'm not movedDo you know where Obubra is. Oyomina ngemashange mawo o. ![]() |
MzMariah: That's the best.noble4d carry this your corper o, Assumpta fi mi le oo ![]() |
MzMariah: *holds his trouser * you are going nowhere.fi mi le ooo. You never hear, I no baff with salt today oo ![]() |
charijee: Everybody is scared na. ...are you not?....you kit yourself?I smell like Dettol now because my mother will not let me rest, constant calls of have you washed your hands ![]() |
NickiRoman: ..Wetin dey worry you selfna ebola ooo ![]() |
charijee: How you coping with the Ebola stuff in your clinic?its not easy o, these people are so scared. ![]() |
MzMariah: Kilode?The bolded! Abeg make I no distract my oga noble oo. ****Runs away with legs touching back*** ![]() |
MzMariah: This place is really cold and the drilling is not friendly.[size=38pt]J E S U S[/size] |
charijee: How has work been? ..missed your presence hereGreat dear, missed u guys too oo. ![]() |
charijee: speaking in tongues Doc!!!No just expressing myself ![]() |
banega: Mmm, naughty you • ![]() |
Beremole! Ijo ya ooooo ![]() |
MzOma:That's better ![]() |
NickiRoman: . Use that Num I gave you,Can't communicate through any other means. |
banega: Lool, sleep run comot for my eyes a bit immediately i read the bolded,. smh for you Ugochukwu!! What kinda silly question is this please?Me too I dey fin the answer oo ![]() |
Ishilove: Yes indeed. Why are we the way we are? I remember two years ago during the nationwide strike following the fuel increment, while many Nigerians took to the streets to stage protests, an even greater number sat in their houses, behind computer screens and drew ridiculous pictures with even more ridiculous, albeit hilarious captions. While their counterparts in the Middle East the previous year bled and died during the Arab spring, Nigerians conducted their own 'Naija spring' on the internet, circulating funny pictures and memes as their own contribution to the struggle.wo, a le para wa jor if e pain you, go baff with salt! ![]() |
MzOma:Ah pretty lady, frowning will only give you wrinkles oo . smile for me joor ![]() |
Ise! Batraghabadabehiahia!. Chai Oswoghene! Irubpokolopiehiehie! hmmmmm Orubebe Ebigwai oh oh |
MzOma: 18 views and no comments?Comment ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 998 999 1000 1001 1002 1003 1004 1005 1006 (of 1030 pages)









