KingTom's Posts
Nairaland Forum › KingTom's Profile › KingTom's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 1004 1005 1006 1007 1008 1009 1010 1011 1012 (of 1030 pages)
fredoooooo: Doctor !!!!!!!!!!! better mouth closed o , otherwise strike go continue till eternityHmmmm ![]() |
IrishKez: Are we all not?You are my missing rib ![]() |
Idowuogbo: Hehehe.... no cause for alarm na...i still dey hin payroll but na Adaobi dey perform dutiesJesu! Fredooooo na so e be! ![]() |
Cecediva: Nooo ![]() |
IrishKez: Go back to your gf abeg ![]() |
IrishKez: Including youYou have you heard, She said backoff ![]() |
Idowuogbo: Iyawo who? Don kobalise me ooo...Adaobi is viewingAdaobi ko? Abeg my mouth don close ![]() |
IrishKez: Sir am not lieingTell them to back off ![]() |
Teespice: What of those ones that come for consultation?They consult me and go ![]() |
Idowuogbo: I'm back! Kilon bo?Ah! Iyawo fredoooooo uhm, Ef'okan bale,Ile lewa ![]() |
IrishKez: That one follow?Mtcheew na my sister o, no mind mencade5 ![]() |
Cecediva:Your mouth don close abi? ![]() |
khiaa: . Chai Kingtom! Foreign women will kill u o! ![]() |
Ishsoph: Abi u no hear wetin I talk ![]() |
Teespice: Big lieWell from those who flirt with me are Uni girls so pfft ![]() |
fredoooooo: hahahaha so una get oga too , stirke is your oga at the topGuy abeg no kill me with laff ![]() |
Teespice: WowNo, University girls(you) flirt pass us ![]() |
khiaa: Well, Like the old saying goes *when I'm good I'm good, but when I'm bad I'm better*. ![]() |
Cecediva: Lol..u don start abi?Hmmmmm, this one I've not been around, I hope nobody has ![]() |
IrishKez: Like them naaNo no no! You are more than them ![]() |
obayaya: I like thatHapu Ishsoph! O Isi a bo ncha! ![]() |
Teespice: Talk jorNigerian Medical Association(NMA) strike ![]() |
IrishKez: Pls dont put me at a cross road with Khiaa"I'm torn inbetween the two, cos I really wanna be with you" ![]() |
mencade5: kingtom wetin happen? U keep qouting my lady. Go and meet ur lynpetra na.Guy your plan no go work! ![]() |
obayaya: Please don't tell me you are a member of NMAI play by my own rules! [size=2pt]But I be member ooo, no tell them oo![/size] ![]() |
IrishKez: No sirAdmit it joor ![]() |
Teespice: Which strike?Teespice strike ![]() |
IrishKez: Like me thenNo, you are more than a friend ![]() |
IrishKez:Why the tongue ![]() |
khiaa: Well, you know I like your lips, that's why you became my side piece. lol . Naughty gal ![]() |
fredoooooo: you no wellGuy this strike no favor man at all! ![]() |
farano: So u no get gf too?Wetin you be ![]() ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 1004 1005 1006 1007 1008 1009 1010 1011 1012 (of 1030 pages)









