₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,813 members, 8,513,815 topics. Date: Thursday, 05 November 2026 at 03:00 PM

Toggle theme

KingTom's Posts

Nairaland Forum › KingTom's Profile › KingTom's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 456 457 458 459 460 461 462 463 464 (of 1030 pages)

Romance › Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by KingTom(m): 3:03pm On Jun 20, 2015
AgapeCharis:
cheesy grin [color=#27408B]Why nau? grin[/color]
I no want make dem place 10 years bedroom ban on top my head grin grin grin
Crime › Re: We Deceived Victims By Roaring Like Lions – Robbery Kingpin(Picture) by KingTom(m): 2:44pm On Jun 20, 2015
subbieD:
Na person moniker be Dat o cheesy
I know na even my Silver wristwatch sef na person moniker grin grin grin
Romance › Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by KingTom(m): 2:44pm On Jun 20, 2015
AgapeCharis:
[color=#27408B]Ishi name for fit am o cheesy[/color]
God forbid grin
Romance › Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by KingTom(m): 2:43pm On Jun 20, 2015
kinglekan:
cheesy cheesy
This is serious. Agape is gradually becoming a legend in womanising.
Cc: KingTom, Ronald4lif
It has been confirmed grin
Romance › Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by KingTom(m): 2:05pm On Jun 20, 2015
DrAify:
Aify,run!!!!!!
But she can't hide grin
Romance › Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by KingTom(m): 1:59pm On Jun 20, 2015
DrAify:
You must be from North Korea ...Wicked smiley
The chief Executioner in fact grin cool
Romance › Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by KingTom(m): 1:58pm On Jun 20, 2015
DrAify:
I can see Ipledge is been lipsrsealed cry cheesy
Unfortunately grin
Romance › Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by KingTom(m): 1:56pm On Jun 20, 2015
DrAify:
Oh! You part of the kardashians grin
No, I'm Korean grin
Romance › Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by KingTom(m): 1:52pm On Jun 20, 2015
DrAify:
"massacres" on NL cheesy
All over grin
Romance › Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by KingTom(m): 1:51pm On Jun 20, 2015
pbs4real:
chai! Dis one nah set upcheesy
No, na boost grin
Romance › Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by KingTom(m): 1:50pm On Jun 20, 2015
DrAify:
grin Why did you modify?
My name grin
Celebrities › Re: Ruggedman 'transitions' Into Woman...and He's Stunning! Lol (photo) by KingTom(m): 1:48pm On Jun 20, 2015
McEwen:
Kingtom,come and see grin
Chai grin
Romance › Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by KingTom(m): 1:47pm On Jun 20, 2015
pbs4real:
doc u safe. . .jez tryna let king tom knw u TAKENcheesy
lipsrsealed
Romance › Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by KingTom(m): 1:46pm On Jun 20, 2015
DrAify:
Hope am safe?

I need to know so I can run for cover with the rate of massacres in the USA
Massacres everywhere, fools are running lose grin
Romance › Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by KingTom(m): 1:45pm On Jun 20, 2015
DrAify:
Someone who wants your relationship with Kim to burgeon wink
huh
Romance › Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by KingTom(m): 1:38pm On Jun 20, 2015
pbs4real:
chai! Ow many of us dey ontop dr mtrhuh
Na you dey front, the rest of them dey follow up for back grin
Romance › Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by KingTom(m): 1:35pm On Jun 20, 2015
Tomfrench:
loading.....grin
grin
Romance › Re: I Really Can't Find A Topic For This by KingTom(m): 1:33pm On Jun 20, 2015
McEwen:
u know this!!! cool
cool
Business › Re: Sterling Bank Gives Customer Smart Phone For Opening Sterling Plus Account: Pics by KingTom(m): 1:33pm On Jun 20, 2015
McEwen:
correct grin grin
Yes grin
Romance › Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by KingTom(m): 1:32pm On Jun 20, 2015
McEwen:
Maddest of all time!!! cool grin grin grin grin
grin grin grin
Romance › Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by KingTom(m): 1:28pm On Jun 20, 2015
adeh39:
Baaaaaaadht Guy grin grin grin


#TEAM SCENT
I see your handwork o grin
Romance › Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by KingTom(m): 1:27pm On Jun 20, 2015
pbs4real:
shey nah the same draify wey i don go see her parentshuhcheesy
Na she oo grin
Romance › Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by KingTom(m): 1:27pm On Jun 20, 2015
immortalvoices:
Just like you too.... Me I belong to nobody and I'm for everybody grin
Yeah hausa corpers....
You dey enjoy life o grin
Crime › Re: We Deceived Victims By Roaring Like Lions – Robbery Kingpin(Picture) by KingTom(m): 1:25pm On Jun 20, 2015
subbieD:
grin Kingtom, How va na
Adeh ooo grin
Romance › Re: I Really Can't Find A Topic For This by KingTom(m): 1:24pm On Jun 20, 2015
McEwen:
you my e-baby now,i like u no be small grin grin
kingt om can testify to this also grin grin
In any court grin
Business › Re: Sterling Bank Gives Customer Smart Phone For Opening Sterling Plus Account: Pics by KingTom(m): 1:23pm On Jun 20, 2015
McEwen:
kin gtom,its high time u get better phone from sterling bank by opening their savings account grin grin

Go throway that ur Nokia cry
I don troway am since grin
Romance › Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by KingTom(m): 1:22pm On Jun 20, 2015
immortalvoices:
grin grin
Baba wetin man go do na.... Lol
Abi o grin
Romance › Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by KingTom(m): 1:20pm On Jun 20, 2015
Omotayor123:
chai Doc. which one be this na... Lol
Na toasting na grin
Romance › Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by KingTom(m): 1:19pm On Jun 20, 2015
Deejavuu:
shocked

grin cheesy grin grin grin grin you be better werey. .lmao
grin grin grin
Romance › Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by KingTom(m): 1:19pm On Jun 20, 2015
Tomfrench:
GOD!!! THIS GUY , U FUNNY DIE!!!! grin grin
grin grin grin

wey your own lines grin
Romance › Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by KingTom(m): 1:19pm On Jun 20, 2015
wristwatch:
Hahahahahahahahahaha.

Wherey Wherey Wherey.

See as I dey laff here like dem blow taba for my head.

Ki ngtom tears dey comot for my eyes oo grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin
Abeg no cry na grin
Romance › Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by KingTom(m): 1:17pm On Jun 20, 2015
wristwatch:
Hehehe. Midehi. U know as fisherman dey take hook fish. Adeh39 don look me for barbeach oo! E gba mi o! grin grin grin

Whey kingt om! cheesy cheesy
I don finish work for page 2 na grin

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 456 457 458 459 460 461 462 463 464 (of 1030 pages)