₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,838 members, 8,513,935 topics. Date: Thursday, 05 November 2026 at 07:09 PM

Toggle theme

KingTom's Posts

Nairaland Forum › KingTom's Profile › KingTom's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 457 458 459 460 461 462 463 464 465 (of 1030 pages)

Romance › Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by KingTom(m): 1:16pm On Jun 20, 2015
pinkycute:
This is really funny grin grin grin
OMG!!... Kingto m you're damn funny.... Can't stop laughing angry
So why you dey laugh vex at the same time grin grin grin
Romance › Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by KingTom(m): 1:15pm On Jun 20, 2015
kinglekan:
Hahahahah cheesy
E b like say Charity don FAP babe from Naijaboiy hand before.
Cc: Ronald4lif Come see as them fall your guy hand ooo. cheesy cheesy cheesy
Chai grin
Romance › Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by KingTom(m): 1:14pm On Jun 20, 2015
immortalvoices:
grin grin
Hehehe... ... Kin gtom to the rescue.... Help naijaboiy decode the one which near middle alphabet name becomes the fourteenth alphabet in the 26 alphabet
grin grin grin
Crime › Re: We Deceived Victims By Roaring Like Lions – Robbery Kingpin(Picture) by KingTom(m): 1:14pm On Jun 20, 2015
wristwatch:
Lol welcome back bro. U start again bah? grin
No mind me o grin
Romance › Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by KingTom(m): 1:12pm On Jun 20, 2015
ggrin:
kingt omangry
Who be draifyhuh
A Doctor named Aify grin
Romance › Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by KingTom(m): 1:07pm On Jun 20, 2015
ggrin:
make I go do surgery againhuh
You wan be Caitlyn? grin
Romance › Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by KingTom(m): 1:07pm On Jun 20, 2015
ggrin:
aunty migrin
Egbon grin
Romance › Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by KingTom(m): 1:06pm On Jun 20, 2015
wordbank:
The babe b like she dey stay for waterside n u know say dia own no good at all at all. Her brothers be like dem dey use ogogoro n monkey tail take brush teeth, igbo na wetin dem dey take warm up n d way things b,if dem catch me dey run package with dia fine small sister... omo mehn na die cos dem go pump my jaw scatter, d other one wey him chest big like two storey building naim I dey fear pass. The babe dey hia sef n I no know weda her brothers dey hia but kingtom resemble one of them naim make to quote am sometimes dey do me one kain.
Babe, I no know how e go b, but if anything do me na ur yansh go hiaram!
If u love me no talk am, no even write am until I give u belle then I fit talk weda I luv u or not.
Weyrey grin grin grin
Romance › Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by KingTom(m): 1:06pm On Jun 20, 2015
immortalvoices:
Lol. grin

Nasoo joor
Minna babes grin
Romance › Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by KingTom(m): 1:05pm On Jun 20, 2015
AgapeCharis:
[color=#27408B]Omo naijaboiy plan me for sleep o. cheesy
Afape! cheesy Very funny grin
Who you don toast? grin
[/color]
I belong to everybody and I belong to nobody grin grin grin I just drop am, anyone wey like fit fill in her name grin
Romance › Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by KingTom(m): 1:05pm On Jun 20, 2015
immortalvoices:
This is it.........


Babe I been wan lie say I be dangote pikin.. But my money no fit buy your love,

Chai Jesus... Babe I been wan tell you say seun and naijaboiy na my paddy but u nor need am


I be farmer pikin.... But nor worry I don dey serve for nysc in Niger state house of assembly....minna. Baby now you see say God don cross me through the border..

But for your sake I go pray, cast and bind for you to love me....... Open your heart my sweet potato, I dey beg you please.... Baby I dey on my knee. No let kingt om take you away from me,

Since wey I see you for nairaland.. Naim my Mind say u too fine pass my mama... Baby your "know know" for nairaland dey burst my brain.....

I just wan tell you say I go love respect and make sure say you dey enjoy your life for ever ... Abeg say yes......



Dedicated to the girl on nairaland whose middle alphabet is the fourteenth alphabet.....

Cc......

Na ijaboiy
That babe? shocked
Romance › Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by KingTom(m): 1:02pm On Jun 20, 2015
naijaboiy:
[color=#1980BC]HaHaHaHa grin
Nawa o!
I don confuse for that guy/girl matter sef huh[/color]
Just take am as you see am grin
Romance › Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by KingTom(m): 12:07pm On Jun 20, 2015
naijaboiy:
[color=#1980BC]Oga na error grin[/color]
I don hear grin
Romance › Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by KingTom(m): 12:06pm On Jun 20, 2015
naijaboiy:
[color=#1980BC]Sorry I forget cheesy

Kingtom don drop wooing lines for you. Oya do your own. grin[/color]
Guy you blind ni? you no see say Ggrin na man? grin
Romance › Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by KingTom(m): 11:57am On Jun 20, 2015
ggrin:
oya go modify *insert name* put ma name thrcry
Jay kelly, I don't date men! grin I'm not gay grin
Romance › Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by KingTom(m): 11:49am On Jun 20, 2015
francizy:
R. Kelly daughter? shocked shocked shocked
Jay kelly! grin grin grin
Romance › Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by KingTom(m): 11:47am On Jun 20, 2015
naijaboiy:
[color=#1980BC]Kingtom
Alberto2k
Orijin101
Jacksparrow0100
Tosyne2much
Stephenqueen
Misssclassy tongue
Ladyboss1
Twaci
Tomfrench
Adeh39
Deejavuu
Truckpusher
[size=28pt]Afapecharis[/size]
Ronald4lif

E.t.c... e.t.c...e.t.c[/color]
AgapeCharis don suffer, na him you dey call Afapecharis?

grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin
Romance › Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by KingTom(m): 11:45am On Jun 20, 2015
immortalvoices:
Chai baba hausa babe set and fine ooogrin
Chaaaaaaaaaai grin grin grin
Romance › Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by KingTom(m): 11:45am On Jun 20, 2015
ggrin:
herundecided
Sorry sir, let me modify it to him grin
Romance › Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by KingTom(m): 11:44am On Jun 20, 2015
prettythicksme:
Put ori-ife naa cheesy
I say anybody wey like am go put the name na grin
Romance › Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by KingTom(m): 11:36am On Jun 20, 2015
Trypa:
LolZ.

Dis najiaboiy eh, kingtom

U guys r really funny I swear
Oya keep wooing
grin grin grin
Romance › Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by KingTom(m): 11:35am On Jun 20, 2015
prettythicksme:
who u come woo now,u no put name cheesy #Truckpusher wherr are u??food don ready cheesy
Anybody wey like am fit fix Her name there grin grin grin
Music/Radio › Re: Listen To One Of My Songs Guys by KingTom(m): 11:33am On Jun 20, 2015
Romance › Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by KingTom(m): 11:33am On Jun 20, 2015
immortalvoices:
AND I HEARD VOICES.... SAYING "though art the avatar, the last kpekus bender"

Chai master.. U be original grin
Oga How that side na grin
Romance › Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by KingTom(m): 11:32am On Jun 20, 2015
francizy:
Muhehehe, ggrin, didn't know you did surgery oh! shocked shocked shocked

Guess you were tired of being a man (Kim K's dad).. cry
The reverse is the case in her condition grin
Romance › Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by KingTom(m): 11:31am On Jun 20, 2015
Midehi:
maddest man
grin grin grin
Romance › Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by KingTom(m): 11:30am On Jun 20, 2015
naijaboiy:
[color=#1980BC]Everybody come o!
She don answer!
She say she like am.
Kingt om come see o grin
I don hammer!! grin
cheesycheesycheesycheesycheesycheesycheesycheesycheesycheesy[/color]
Oya carry go grin
Romance › Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by KingTom(m): 11:28am On Jun 20, 2015
prettythicksme:
see a whole king life cheesy cheesy cheesy btw where is Truckpusher ur friend,two of una good in dis aspect cheesy
Hin go soon come grin.
Romance › Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by KingTom(m): 11:09am On Jun 20, 2015
francizy:
Hehehehe, ashewo free of charge.. grin
That one is a man na, insert a woman's name grin
Romance › Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by KingTom(m): 11:07am On Jun 20, 2015
Shamstiel:
Baba, whisssh levels na? This one don turn mojo o! grin
Na so o grin
Romance › Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by KingTom(m): 11:05am On Jun 20, 2015
naijaboiy:
[color=#1980BC]HaHaHaHa!!! gringringrin

This guy no well grin

Which name I go insert there now? cheesy[/color]
Anyone wey you like grin
Romance › Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by KingTom(m): 11:01am On Jun 20, 2015
ronald4lif:
You no dey ever slack for this kind show. grin
I dey give una free entertainment na grin grin

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 457 458 459 460 461 462 463 464 465 (of 1030 pages)