KingTom's Posts
Nairaland Forum › KingTom's Profile › KingTom's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 519 520 521 522 523 524 525 526 527 (of 1030 pages)
chimerase2:Ori ife na your longtime babe na, Chimerase2 leave this sweet Nayah for me na? When I start work for that mins3, you never look there now like the proverbial tortoise, you wan claim smart ![]() |
McEwen: ![]() |
McEwen:Where we dey enter and what time? ![]() |
scentmarlc:Better do ooo, me na next year I go repent ![]() |
chimerase2:You OTU know I don't play with that mins3, keep off!!!!!!!! ![]() Man of god, after all the babes wey I don give you, you still dey drag Nayah with me? ![]() |
McEwen:We sabi the work jare ![]() |
McEwen:Na so Xeun talk, yet see as I still dey wait am ![]() |
I can't date....... 1. Rokiatu Now I am a man addicted to nyash, but I. jez can't see how it will work out, I mean every day I dey battle guys, crazy fools like Wale Born2fuck, one day some men may kill me on top her matter, It's too early to die 2. Adufetohposh This babe is very attractive, light skin toh badt!!!! See her breast like Jabulani chai!! But the babe dey intimidate me, I wan meet am for date, she drive range rover sport 2014 model come, I jez hide my jalopy for one corner, this kin babe na she go be man of the house chai, I dey fear ooooo. ![]() ![]() ![]() 3.Marieolae Naijaboiy dey worship Ngukukulopopokito, and that thing dey kill, I dey fear to date amu because that I suspect she has been laced with MAGUN, and as a man who has seen the handwork of MAGUN, I no dey play with amu. 4. Farano Farano is a very sexy attractive young woman, but my fear is that she is very cunning, farano dey smile with person dey ban amu, me and am dey restaurant dey enjoy, I wan comment for thread I see You cannot do that right now, please try again in a few hours meanwhile she dey there dey laugh with me. Jez imagine? that means any day wey i offend amu she go jez dey laugh with me dey put otapiapia for my food 5.Ishilove This one sef me I no jez understand, she too dey do like man abeg, person wey dey crack knuckles every time, who know Wether na me she wan knock for head. The babe jez dey provoke dey beat guys anyhow, see as my guys don dey fear am so tey dem no fit call her name again, my friends no go fit come house she go beat anyone wey she no like. Oluwa ehhhhhhhhh why una no warn me say dey this thread? Ban loading.... Buffering...... Servers all active ...... 68% completed ![]() [size=25pt] I be dunce oo, dem say list 3 ladies, me sef go list 5[/size] ![]() ![]() ![]() |
McEwen:All shapes and sizes, different prizes ![]() |
McEwen:Guy I go slap you o, you wan drag ireneony with me? You no sabi say na my crotch ![]() |
McEwen:No be me oooo ![]() |
naija1stpikin:That one no fit be today na . |
Moana:Ok Bonnie ![]() |
ggrin:Shoro niyen ![]() |
ggrin:Dem go roast you o ![]() |
naija1stpikin:Emi ke? ![]() |
McEwen:Wetin you dey find for here ![]() |
scentmarlc:Guy make Ogun strike me dead if I no speak the mind of many guys ![]() |
ggrin:Na Mr. Cork you wan follow play? hmmmm ![]() |
McEwen:I dey background ![]() |
chimerase2:What have I done to you? How have I offended you? |
stephenqueen:Ok o ![]() |
subbieD:But for me e late o, 8pm na my bedtime ![]() |
Moana:I'm there ![]() |
chimerase2:AMU sure it was you who said you were banned in thus sextion, you OTU be careful the way you're talking ![]() |
Moana:Hmmmmmmm ![]() |
Moana:No wahala I dey trek na, make I meet you half way ![]() |
Fuuuuuuuuuuuuucccccccckkk am na ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 519 520 521 522 523 524 525 526 527 (of 1030 pages)





