Politics › Re: COVID-19: Nigerians Blast NCDC And FG For Releasing Abba Kyari's Body (photo) by Koko1119: 7:08pm On Apr 18, 2020 |
I used GOD take una dis have shown dat we shld not vote any old man again plssss atlist from 50yrs can think of d younth dan all dis mumu old man. |
Crime › Re: Lady Kicked Out Of Chinese Restaurant While Chinese Family Eat Inside by Koko1119: 11:27am On Apr 18, 2020 |
Y den no go kick her out wetin she go eat chinnes get food abi she want bring anoder virus. |
Politics › Re: Abba Kyari: How FG Spent Millions Of Naira In Trying To Save Buhari's COS - SR by Koko1119: 10:53am On Apr 18, 2020 |
Dis show dat north are not eating good food & also d 15 chines dat came to nigeria is for abba but dey not save him. |
Politics › Re: Chief Of Staff Didn't Die Last Night by Koko1119: 10:42am On Apr 18, 2020 |
It is remaining two more pple bcoz she say 3death in aso rock. |
Health › Re: Breaking : America Dumps Bill Gates Vaccine by Koko1119: 9:44am On Apr 16, 2020 |
Pple have die and dey are use to dat let dan allow pple to go out because dey have now undst d hole tin abt d coronavirus. |
Romance › Re: Video: When I Tell People My ASS Claps They Don't Believe Watch My Ass Clapping by Koko1119: 8:01pm On Apr 15, 2020 |
Tramado, weed, rochi, c&c all dey work she don pack put for head. |
Celebrities › Re: Romangoddes Shares Sultry Pictures by Koko1119: 12:14pm On Apr 14, 2020 |
Wetin i rush come see. |
Celebrities › Re: Tory Lanez Tells IK Ogbonna To Stop Posting Nigerian Flag by Koko1119: 11:59am On Apr 14, 2020 |
I no undst no b 9ja ik b abi na biafria him for post. |
Health › Re: Alert: Vaccination Will Be Mandatory - Bill Gates!!! by Koko1119: 7:21am On Apr 14, 2020 |
Bill gate is d front man because of d money dey give to him what about d man dat is richer dan him y is d man not talking of dis. if u dont have virus u can not take vaccine. |
Health › Re: China Imposes Restrictions On Research Into Origins Of Coronavirus by Koko1119: 6:49pm On Apr 13, 2020 |
Bitter kola can cure dis tin i dont y our govt dey wast time. |
Crime › Re: Italian Billionaire Jumps From A 20 Storey Building After Loosing Whole Family by Koko1119: 6:09pm On Apr 13, 2020 |
Is ok no problem. |
Politics › Re: President Buhari To Address The Country At 7pm by Koko1119: 2:52pm On Apr 13, 2020 |
Cant dey remove him from office has president of north. |
Celebrities › Re: Being Naked And Masturbating Has Helped Me During Self-isolation- Playboy Model by Koko1119: 2:46pm On Apr 13, 2020 |
Una notice say pple no dey fit commit again because money no dey again to dey buy card to recharge. |
Politics › Re: I Will Not Submits The Arms And Ammunition Recovered From Boko Haram To Nigeria by Koko1119: 1:09pm On Apr 13, 2020 |
B is one of dem shakur have report dat dont arms again & dat chad have taking it. |
Politics › Re: El Rufia's Wife Supports Son Who Threaten To Gang Rape Someone's Mother by Koko1119: 8:44am On Apr 13, 2020 |
Start wit ur mother na abi na man she b. |
Health › Re: Itchy penis(thread closed) Solved. by Koko1119: 8:37am On Apr 13, 2020 |
Dont mind dis pple what u have is internal hit if u go for test dey we not see it my advice is for u to stop eating protein because any u eat it it starter itching u am i rite so stop eating protien & also stop highness infact dont eat or do anytin dat we make ur body worm. |
Politics › Re: Must Watch:bokoharam Members Celebrating Easter Dancing Tesumole By Naira Marley by Koko1119: 6:07pm On Apr 12, 2020 |
Wich one chad army go kill abi dis one na for lagos dem dey. |
Health › Re: Coronavirus: I See Dead Bodies In The Streets Of Africa — Bill Gates’ Wife by Koko1119: 11:46am On Apr 12, 2020 |
Hahaha is d chip she is talking abt pple we die & is d chip wich is d vaccine u pple have to undstand dat dis antichrist can jts come it have to start somewhere. |
Politics › Re: 90% Of Covid - 19 Patients Recover Without Intervention Says Ncdc- Dg, Ihekweazu by Koko1119: 1:48pm On Apr 10, 2020 |
What of pple dat have interna hit so dey have coronavirus. |
Politics › Re: Chad Soldiers Kill Shekau Boko Haram Leader pics by Koko1119: 1:10pm On Apr 10, 2020 |
Hahaha tins is happening dey dont money to fund dis nonsense pple dey na use niger army to cover very tin up. |
Politics › Re: Buhari, Task Force Meet Today Over Nationwide Lockdown by Koko1119: 12:56pm On Apr 10, 2020 |
Dey what all off us to go inside so dat dey can on d 5g network to kill pple. |
Politics › Re: Bode George Donates N160 Million Over COVID-19 by Koko1119: 10:50am On Apr 04, 2020 |
Even if oil na $10 na still money e b to nigeria. |
Health › Re: I Have Been Having Itchy Penis For Over Six Months by Koko1119: 8:39pm On Apr 03, 2020 |
U have internal hit is had doctor to no stop anytin high and stop eating protine eat only friut and odas food dat do not contain protine drink alot of water ok. |
|
|
Health › Re: Bill Gates Wants To Use Microchip Implants To Fight Coronavirus by Koko1119: 7:22pm On Mar 28, 2020 |
For him to bcome d most richhest even he have to do dis for him to b because dey have pass him and he want to take over by doing dis chip to rule and bcome d richest even. |
|
|
Politics › Re: Buhari Receives Briefing From Osagie Ehanire And Chikwe Ihekweazu by Koko1119: 2:29pm On Mar 28, 2020 |
Why r dey trying to tell us dat dis man is in aso villa why? |
Politics › Re: World Power Tussle - A Game Well Played By China by Koko1119: 10:09am On Mar 28, 2020 |
If u do not have money hw can take care of ur family it is and attack on d G7 countries dat have b controling economy for long to bring dem down because d G7 countrie is seriously hit by dis virus to collaps dere economy and take over. |
TV/Movies › Re: NBC Directs Gotv, DSTV, Others To Allow Local Stations Run Without Subscription by Koko1119: 8:25pm On Mar 27, 2020 |
So common pay has u used dem no fit do dat means wahala dey dis country oo. |
Politics › Re: Images From Kaduna Lockdown. Share Pictures From Your State. by Koko1119: 3:32pm On Mar 27, 2020 |
In akwa ibom pple r still going up and down anyhw dey like. |