₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,327,612 members, 8,431,770 topics. Date: Monday, 22 June 2026 at 06:58 PM

Toggle theme

Koko1119's Posts

Nairaland ForumKoko1119's ProfileKoko1119's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 (of 13 pages)

RomanceRe: At 41, Am I Getting Married Too Late? by Koko1119: 10:29am On May 13, 2020
go ask don jazzy.
PoliticsRe: Names Of The 42 Ambassadors Nominated By President Buhari (Full List) by Koko1119: 6:31pm On May 12, 2020
Abeg who don check NCDC livescore today.
CrimeRe: EFCC Arrests Two Chinese Men For Offering N100 Million Bribe In Cash [PHOTOS] by Koko1119: 6:03pm On May 12, 2020
inside 50b na 10b me go collect bfor d mater go die.
PoliticsRe: Nigerian Cities With 10 Lanes Superhighways- Pictures by Koko1119: 4:39pm On May 09, 2020
Port harcourt was found by and igbo man pls not lord lugard pls dat is why ur govt refuse our history & teach us nonsene.
HealthRe: COVID-19: Osagie Ehanire Says FG's Mission To Kogi Failed by Koko1119: 7:20am On May 09, 2020
If dem enter ur state u go start to see pple wit d virus dis ncdc bad imagine wetin health mini tolk na tin all d state gate so dat dem go say total lockdown & do dere evil work.
CrimeRe: Lady Narrates On Twitter How An 18-year-old Girl Was Ganged Raped By 5 Guys by Koko1119: 8:00pm On May 08, 2020
Ok & she dey dere dey look has dem dey rape d girl & she no call pple or police na big lie.
CrimeRe: White Father&Son Arrested For Shooting Dead Black Man While Jogging In U.S(Pics) by Koko1119: 7:55pm On May 08, 2020
Na wich film b dis
PoliticsRe: Viral Video - Kogi State Governor Vs Ncdc - Who Is Right? by Koko1119: 2:33pm On May 08, 2020
Kogi state is rite bcoz any dat do not report cases to ncdc & by d time dey come to d state bfor u no d state is go to start having d cases of coronavirus.
PoliticsRe: Nnamdi Kanu Dead, Buried – Coalition by Koko1119: 2:27pm On May 08, 2020
But dey sad he is working wit buhari na he make igbo not to vote in election for buhari to win so mayb dey do not pay him complant money dat is y.
RomanceRe: Trending!!! Man Caught Banging Girl Inside Trailer [ Watch Video] by Koko1119: 2:01pm On May 08, 2020
Man banging girl abi na cow?
PoliticsRe: Abandoned Oil Well Found In Enugu by Koko1119: 7:18am On May 08, 2020
Na u dey tell dey if dem begin to sell d oil no give u go go form group to come destroy d oil abeg jts leave d oil for were him dey.
PoliticsRe: Dr. Okonjo Iweala Secret Message To Igbos "Umu Chineke" During The Covid-19 by Koko1119: 7:11pm On May 07, 2020
Even doo she speak igbo or not she don get money no b she go come fine u na u go go fine her & na u go try to speak english if u like go do mistake d tin u want ask for no go out.
HealthRe: 195 New COVID-19 Cases, 5 Deaths, & 53 Discharged On May 6 by Koko1119: 7:13am On May 07, 2020
Na lie i say na big big lie na look at d last time dey say 2kplus & na dey 3kplus cases den 543 dicharge & 105 die na why are dis cases still increasing if 543 have dechrg & 105 have dat means if u remove 6hplus it shld remain 2k plus why 3kplus.
HealthRe: Forget Covid19 See New Insects That Appeared In America by Koko1119: 10:29am On May 06, 2020
U say na from asian & still dey alive dere y na america d insect go come finish.
PoliticsRe: 70-Year-Old Man Who Insulted President Buhari Jailed For 18 Months by Koko1119: 9:30am On May 06, 2020
One world govt no pity.
CrimeRe: Corona Vaccines- We Injected Aids In Africans To Kill Them by Koko1119: 9:39pm On May 05, 2020
Ok how many times have u held white say dey have aids or hiv but dey act porn like normal movie have sex any how. Putin ones say dat all americas, eroupe, wit chinas @ jealous of our land because africa is bless.
CrimeRe: Corona Vaccines- We Injected Aids In Africans To Kill Them by Koko1119: 9:32pm On May 05, 2020
Not we our leaders ur govt pls no is not easy for africa to grow bcoz i av b saying dis for long d white used dis religions to tire us to d wall & colect our magic & uesd it to gain all dis tin & ideals since we cant used it imagine tins like aroeplane & wizard dey both fly i dont no if u undts.
HealthRe: Nigeria Using Remdesivir To Treat COVID-19 Patients - Ehanire by Koko1119: 8:07pm On May 05, 2020
Na lie na so dem go talk come go used bill gate own atleast b like say una neva undets una govt & leaders.
HealthRe: Mysterious Deaths Hit Hadejia LG In Jigawa, Over 100 Dead by Koko1119: 6:46am On May 05, 2020
I go see how dem go take 2m vote for d pple make don die dere.
PoliticsRe: Infectious Disease Act: Read The Full NCDC Bill Sponsored By Speaker Of Reps by Koko1119: 7:50am On May 04, 2020
I no d ncdc dg is up to sometin bfor i give dis type power to do all dis tin u most over power d country dis dg of ncdc is a demon dat man is evil dey shld remove him from dat position is d one making d virus to increase in d country.
HealthRe: President Orders Probe On COVID-19 Kits After Goat & Pawpaw test positive by Koko1119: 8:53pm On May 03, 2020
And dere sometin abt dis ncdc dg is nt happy wit nigeria he neva say anytin positive abt dis virus he always say sad tins i dnt undst check it out urslfe.
HealthRe: Convid-19: Check Out Madagascar's Status As At 3rd Of May by Koko1119: 1:57pm On May 03, 2020
y ur own still dey increase for dere ppl dey go out to dat is y.
EducationRe: Author Of Secondary School Physics P.N Okeke Turns 78 by Koko1119: 7:33am On May 03, 2020
Dis man for don get money pass like dis if na america him dey write is book & even govt for don used am solve probl for d country.
PoliticsRe: Kemi Olunloyo Is Back On Social Media After A "Mysterious" Deactivation by Koko1119: 7:29am On May 03, 2020
She is jts making money from it.
PoliticsRe: Nigeria & Nigerians Will Come Out Of Covid-19 Pandemic Stronger – Osinbajo by Koko1119: 7:28pm On May 02, 2020
Osinbajo u r not a gud man u no d man is not buhari u refuse to take u @ a bad man.
PoliticsRe: Jubril Al-sudani Exposé, Join Radio Biafra Broadcast Now by Koko1119: 7:25pm On May 02, 2020
Yes sir we no so how @ we going to start d movement na
PoliticsRe: What State Of Origin Is The DG Of NCDC, Chikwe Ihekweazu? by Koko1119: 5:25pm On May 02, 2020
D man is from deltan
PoliticsRe: "Buhari Has A Zoo Mentality" - Imam Of Peace Reacts To Mubarak Arrest by Koko1119: 4:55pm On May 02, 2020
Dat is nt buhari england is doing wit us real hardways.
PoliticsRe: Buhari Before And After Illness, Yoruba Muslims Lets Face The Fact (pics) by Koko1119: 4:50pm On May 02, 2020
Buhari is death & gone since 2017 pls forget d truth we come out one day.

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 (of 13 pages)