₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,327,612 members, 8,431,770 topics. Date: Monday, 22 June 2026 at 06:57 PM

Toggle theme

Koko1119's Posts

Nairaland ForumKoko1119's ProfileKoko1119's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 13 pages)

BusinessRe: FG Suspends Ban On Cryptocurrencies by Koko1119: 6:44pm On Feb 17, 2021
na because dey son give naija woman WTO dat is y federal govt suspend ban.
RomanceRe: Free N800+ N80/day... No Capital Required. by Koko1119: 3:12pm On Feb 12, 2021
nonsense I dey fn money u want come redraw d one I don try make
PoliticsRe: Crypto Ban: Northern Senators Support CBN, Southern Senators Oppose by Koko1119: 8:27pm On Feb 11, 2021
na because nobody dey change dollar again from aboki hand.
CelebritiesRe: Davido's Bodyguard, Teejay Dies At The Age Of 36 by Koko1119: 9:46am On Dec 09, 2020
Dis guy dey used dem for blood money.
Science/TechnologyRe: China Becomes Second Nation To Plant Flag On The Moon After U.S by Koko1119: 8:50pm On Dec 05, 2020
What is nigeria waiting for,
PoliticsRe: Domkat Bali Dies At 80. Buhari, Atiku Mourn by Koko1119: 8:45pm On Dec 04, 2020
He is dead but is manhood is still living.
Foreign AffairsRe: Israeli Plane Flies Over Mecca & Kaaba by Koko1119: 5:00pm On Dec 04, 2020
Na bcoz of dis tin dey want remove trump from seat.
TravelRe: Abuja - City Of Peace And Beauty by Koko1119: 11:34am On Dec 03, 2020
Small time una go say govt develop dis country.
CelebritiesRe: Fans Reacts To Videos Of Regina Daniels Drinking And Driving In A Very High Spee by Koko1119: 8:09pm On Dec 02, 2020
U no fit Bleep anoder dick dat is bad.
Jobs/VacanciesRe: NIS And NSCDC Updates. .. by Koko1119: 7:25pm On Dec 01, 2020
Dey sad anytin abt nscdc is next year so dont wast ur time doing anytin.
PoliticsRe: For Those Familiar With Abuja, Can You Tell Us Which Expressway Is This: Photo by Koko1119: 9:56am On Nov 24, 2020
Na abuja d road along d house assembly.
CelebritiesRe: Erica, Earned N500M From The ’legend Extra Stout And Red Radler’ Deal. by Koko1119: 7:52pm On Nov 14, 2020
U dey mad na amuch dem dey pay manager.
PoliticsRe: 428 Federal Agencies Will Find It Difficult To Pay Salary By The End Of November by Koko1119: 7:47am On Nov 11, 2020
Buhari get badluck dat is y oil price fall. GOODLUCK u no dey ear d name hw fa dat is y oil price high.
PoliticsRe: Religious Leaders Welcome Joe Biden As Second Chatholic To Win Presidency . by Koko1119: 4:49pm On Nov 09, 2020
Dis pope bad pass wizard. GOD forgive me na joke oo.
CelebritiesRe: Uti: Jesus Will Be Disappointed On Nigerian Christians Supporting Trump by Koko1119: 12:51pm On Nov 09, 2020
Dis guy na gay dat is y him dey suport joe biden.
PoliticsRe: Liver Cancer: Babatunde Lawal Is Dead Babatunde Lawal (Permanent Secretary) by Koko1119: 12:41pm On Nov 09, 2020
Na d dead body pic b dat.
PoliticsRe: Kamala Harris Has Nigerian DNA, Obasanjo Tells Biden by Koko1119: 2:56pm On Nov 08, 2020
Bcoz we no hw evil 9ja b if it come to power & money so d man no wetin him dey talk.
Foreign AffairsRe: Joe Biden Supporters Dance On The Streets To Mock Trump Supporters by Koko1119: 9:05pm On Nov 06, 2020
Just bcoz of same sex dat is y dey want remove trump dem no think of isis attack & d rest country no go obey usa again.
PoliticsRe: Ayade Presents N277 Bn Budget Of ‘blush And Bliss’ To State Assembly by Koko1119: 7:06pm On Nov 05, 2020
Ayede open road for ur state & increase time bfor u dey put wetin ur state no fit rise.
PoliticsRe: Obasanjo Reveals Why Atiku’s And Ekwueme Alliance In 2003 collapsed by Koko1119: 7:00pm On Nov 05, 2020
Obj u still remeber all dis tin & u no fit remeber where u keep $16b .
PoliticsRe: Reuben Abati Reveals What Happened In The Villa Immediately GEJ Made The "Call" by Koko1119: 6:36pm On Nov 05, 2020
I think say una come dey pass weed make him b role for each oder.
Foreign AffairsRe: JESUS Could Not Save America by Koko1119: 6:16pm On Nov 04, 2020
Even biden win he can do anytin bcoz is not yet time. Biden cant even do more dan obama so forget talk.
PoliticsRe: Governor Ayade Hides Behind His Security Men To Address Residents by Koko1119: 3:53pm On Oct 28, 2020
Ayede or what ever ur name is pls jts open road so dat dey can bring my goods for me.
CultureRe: Return Oba Of Lagos’ Staff Of Office Or Face The Consequences, Ruling House by Koko1119: 7:21pm On Oct 23, 2020
Is dere anytin dat is going to happen pass d one dey are facing rit na.
CrimeRe: Pictures Of Heroes Who Were Shot During The Lekki-toll Gate Gunshots by Koko1119: 11:35am On Oct 21, 2020
Bcoz of money
PoliticsRe: #EndSARS: Time to talk with Government - OPAN President, Austyn Ogannah by Koko1119: 8:33pm On Oct 19, 2020
Dem dey steal money keep for dere children but dem no steal money to develop dere village.
PoliticsRe: 9 Prosperous States In Nigeria Vs 12 Highly Miserable States - Bismarck Rewane by Koko1119: 8:41pm On Oct 08, 2020
All dis state mention are blood money state.
PoliticsRe: #revolutionnow Protesters Storm US Embassy, Demand Buhari's Resignation by Koko1119: 4:58pm On Oct 01, 2020
Buhari should pack & go pls buhari go.
PoliticsRe: Nigeria May Breakup – Osinbajo Warns by Koko1119: 7:48pm On Sep 28, 2020
Dat man no dey smoke so him no fit.

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 13 pages)