Business › Re: COVID-19: Withdraw Old Naira Notes From Circulation, Group Tells CBN by Koko1119: 4:16pm On May 02, 2020 |
Who no d meaning of naira= neva allow igbo rule again dat is d meaning of naira & it is from england all dis tin is coming from. |
Health › Re: Breaking;Madagascar's Covid Organics Herbal Syrup Cures 92 More Patients(Photos) by Koko1119: 9:46am On May 01, 2020 |
see wetin na don cause for dis country una go run go join line for 2k to vote demons na chaina dey force us to kolect vaccine from dem & we most buy it d 15chainse make come 9ja come make d vairus increase bf na 1or2 but na una leader no go madagascar go make order dey want give everybody vaccine by force. |
|
Romance › Re: No Man Can Handle Me, Nigerian Lady As She Share Hot Pictures. PHOTOS by Koko1119: 7:50pm On Apr 30, 2020 |
U don Bleep all d men in dis world even mad man dat is y u @ saying dat. |
Foreign Affairs › Re: Iran Reopens For Business As No End In Sight To Coronavirus Pandemic by Koko1119: 7:30pm On Apr 29, 2020 |
Dere is no case in madagascar & dey hale bcoz dere is no 5g network in d country if usa off d 5g network d virus we b no more. |
Politics › Re: N500b COVID-19 Fund: Senate Bars Journalists From Nat. Assembly(Photos) by Koko1119: 8:30pm On Apr 28, 2020 |
Dis senate & rep have no used pls lets stop dem from exiting in nigeria. |
|
Celebrities › Re: "My Mum Told Me She Tried To Abort Me" Emotional Bbnaija Mercy Reveals by Koko1119: 6:35pm On Apr 27, 2020 |
Is there any differnce from dat. |
|
Health › Re: Senegal $1 COVID-19 Test Kit And $60 Ventilator (Video) by Koko1119: 5:22pm On Apr 27, 2020 |
If una like time reach una run go join line bcoz of 2k u sell ur enjoyment to anoder person u mumu oo. |
Health › Re: See The Only Country That Is Winning The Fight Against Covid-19 Pandemic. by Koko1119: 10:32am On Apr 27, 2020 |
our leaders and devil na 5&6 bcoz dey want me say dan no ear d news dem no go go take oder abi dem dey wait for bill gate vaccine. |
Foreign Affairs › Re: Putin And Trump Vs The New World Order: The Final Battle by Koko1119: 8:30am On Apr 27, 2020 |
u want to tell me dat trump and putin have no what is going on so dey want stop dem befor dey get out of power dat dey @ d ones making africa to suffer for noting. |
Health › Re: Cure For The Corona Virus Pandemic Found By Madagascar - Would WHO Approve It? by Koko1119: 7:17am On Apr 27, 2020 |
bill gate and is pple we b very angry wit d country and snd dere master to kill d pple. |
Romance › Re: okay by Koko1119: 1:28pm On Apr 26, 2020 |
She go swt to f*ck |
Health › Re: 12 Prominent Persons In Kano Die In 10 Hours by Koko1119: 7:36am On Apr 26, 2020 |
Dey say it is important to die dis time according to dere religions believe. |
Politics › Re: Who Has Received The Money That FG Said It Will Give Through BVN? by Koko1119: 11:13am On Apr 25, 2020 |
But ppl no dey try oo dey for go senator house, rep, etc go steal dey come dey here dey complain nonsense. |
Celebrities › Re: Kanye West Becomes A Billionaire In Dollars (photos) by Koko1119: 11:04am On Apr 25, 2020 |
But wait ooo who is buying shoe na dat everybdy is thinking of is life to b safe first in dis coronavirus time. u shld have say he sold out medical stuff. |
Politics › Re: Over My Dead Body, Biafra Will NEVER Come To Pass — Kemi Olunloyo by Koko1119: 10:52am On Apr 25, 2020 |
Dis man b dey Bleep d woman na bcoz say d man don stop na make d woman dey vex. |
Education › Re: Covid-19: Microbiology And Biochemistry Lecturers And Students Are Useless by Koko1119: 8:07pm On Apr 22, 2020 |
Is ok pls if u like tmoro go and vote him bcoz of 2 or 3k try give am juju make him if him no do anytin him go dey. |
Foreign Affairs › Re: Trump Instructs US Navy To Shoot Down Iranian Gunboats If They Harass US Ships by Koko1119: 3:48pm On Apr 22, 2020 |
Sorry sir e neva reach like dat na. |
Crime › Re: #JusticeForSeyiAkinade: Seyi Akinade Commits Suicide Over SARS Ill-Treatment by Koko1119: 3:44pm On Apr 22, 2020 |
Na so una go talk still go kollect 2k u go even say guy i don kolect u go kolect make vote na. |
Politics › Re: Femi Fani-Kayode: Abubakar Shekau Should Be Killed, Not Imprisoned by Koko1119: 1:37pm On Apr 22, 2020 |
Pls pls dey shld kill him i dont want shoting pls pls dey shld cut d meat small small pls dis idoit kill two of my friends dem dey take nonsense because no food & money of dey enter ur sponsor hand again. |
Foreign Affairs › Re: US Files-lawsuit Against China Over Coronavirus by Koko1119: 7:19am On Apr 22, 2020 |
By doing dis to china d cure is going to come out next week. |
Health › Re: Breaking News Madagascar Discovered Covic-19 Treatment by Koko1119: 6:32pm On Apr 21, 2020 |
And who told u dat have not see d cure dey dont want to bring it out dey want dis virus to kill pple like HIV to reduce d world population dat is why dey are rejecting any country dat come out to say dey have seen cure symtons of some fever we have b having since so what is difft from dis. |
Politics › Re: Pictures Of Owerri: 100days Of Gov Hope Uzodimma by Koko1119: 6:22pm On Apr 21, 2020 |
D man is working hard. |
Crime › Re: Many Kano Residents Spotted At A Mini Stadium,as Kano Record New 23 Covid Cases by Koko1119: 7:35am On Apr 21, 2020 |
Now na u no say dem mumu d few ones may dey educated dey used d ones may no dey educated dey playball. |
Politics › Re: PRESS RELEASE: Gov. Uzodinma To Rename IMSU To Abba Kyari Varsity- BreakingTimes by Koko1119: 3:28pm On Apr 20, 2020 |
Una neva see anytin even emma udom b don tell abba to hlp am put him nxt succesesor but GOD dey. |
Politics › Re: Nigerian Army Defeats Boko Haram And Their Leader Shekau At Buni Gari Yobe by Koko1119: 7:09am On Apr 20, 2020 |
Na lie who video dem has dem dey fight. |
Health › Re: Bill Gate Unhappy About Israel Coming Out First With Covid-19 Vaccine by Koko1119: 6:17pm On Apr 19, 2020 |
Y bill gate want give africa vaccine by force dis get plane. |
Politics › Re: Deltans Wake Up To Governor Okowa's Food At Their Door Step. by Koko1119: 5:55pm On Apr 19, 2020 |
Dat serve u rite if u like go vote am again bcoz of 3k. |
Politics › Re: Pmb Appoints Babagana Kingibe As The New Chief Of Staff To The President by Koko1119: 10:41am On Apr 19, 2020 |
So dis man no get state no get age no get family him comw from na from sky fall from. |
Politics › Re: What A Popular Buhari Supporter Said About Abba Kyari's Burial (pics) by Koko1119: 7:23pm On Apr 18, 2020 |
Make una no vex na tm dey d man mau make am dey feel say him dey write beta tin. |