Politics › Re: Abacha’s CSO, Al-mustapha Exposes How Ex-head Of State, Abdulsalami Stole Monies by Koko1119: 1:10pm On Jun 01, 2020 |
He did not hand over power to civillain he hand over power back to military point of correction. |
Christianity Etc › Re: Primate Ayodele: Aso Rock Might “lose Another Special Aide" by Koko1119: 6:07pm On May 30, 2020 |
Dere is no problem in dat even me i also loss in betting by picking small odd. |
Politics › Re: Nigeria Will Divide If., Lagos Pastor Releases Fresh Revelation On Yemi Osinbajo by Koko1119: 9:44am On May 29, 2020 |
Abeg make we seprate. |
Crime › Re: In Abuja, Man Mourns His Close Girlfriend Who Died From COVID-19. PHOTOS by Koko1119: 7:09pm On May 27, 2020 |
He is not crying bcoz she die of d virus he is crying because of d way d girl dey fuuuck am so if him rember d action tears go drop anytime him rember d action d girl dey give am for bed u no na. |
Politics › Re: It Is Better We Divide Nigeria” – Northern Elder by Koko1119: 7:01pm On May 27, 2020 |
Dis man go school & him dey use him head but odas go school dem dey used dem cow head. |
Politics › Re: The 16 Allegations Raised Against Adesina, AfDB President The US Wants Revisited by Koko1119: 6:37pm On May 27, 2020 |
Abeh who read dis textbook finish. |
Politics › Re: George Floyd Dies After minesota Policemen Choke Him For 8 Minutes by Koko1119: 11:57am On May 27, 2020 |
Is not d white pple fault is d black pple fault. |
Politics › Re: El-Rufai Threatens To Prosecute Parents Who Enroll Children Into Almajirai by Koko1119: 11:51am On May 27, 2020 |
White pple go dey beg our govt & leaders make dem do good tin dem say na bad tin nai dey sweet pass na coronavirus don make dis one open small. |
|
Health › Re: Empty Isolation Centre In Kano: Man Shares Video, Says Reported 800 Cases A Scam by Koko1119: 8:21pm On May 26, 2020 |
Abeg na who don check NCDC livescore. |
Celebrities › Re: “you Killed Your 3 Friends” – Kemi Olunloyo Accuses Davido? by Koko1119: 10:27am On May 26, 2020 |
What is giving davido money to pay big star |
Romance › Re: How I Bleeped My Landlady's Daughter Till She Cum.. by Koko1119: 10:06am On May 26, 2020 |
Any girl dat cum yellow have infection. |
Webmasters › Re: The Good Mark On Facebook by Koko1119: 8:52pm On May 24, 2020 |
Facebook for sell 10yrs now call me if u have interest 08168514020. |
Webmasters › Re: 68k, 10.6k And 6.6k Followers Twitter Account Available For Sale by Koko1119: 8:49pm On May 24, 2020 |
Facebook for sell 10yrs now call me if u have interest 08168514020. |
|
Autos › Re: How Much Should I Pay Someone To Drive My Car From Lagos To Abuja? by Koko1119: 4:17pm On May 24, 2020 |
$1b |
Politics › Re: Joy Emodi Celebrates Her 65th Birthday Today by Koko1119: 9:58am On May 23, 2020 |
I we beg u ppl again pls leave all dis old ppl dey can hlp u to get u dream life pls once again dont vote dem bcoz of 2k pls old ppl can hlp uuuuu. |
|
Politics › Re: Need To Call Government Out On Spending 643 Million For 1200 Computers by Koko1119: 8:07pm On May 20, 2020 |
Why 2023 come far like dis bcoz i no fit wait again i don tire for dis man badluck make come do dey go wetin be dis wich type computer b dat. |
|
Science/Technology › Re: Rare Dinosaur That Roamed Antarctica 110 Million Yrs Ago Found In Australia (Pix by Koko1119: 3:38pm On May 19, 2020 |
Wetin dem want wit dis animal make person no go earword again. |
|
Romance › Re: Why Are Yoruba People So Sexy, intelligent, Elegant And Sophisticated by Koko1119: 6:55pm On May 17, 2020 |
Na weapon |
Politics › Re: Aso Rock: History Of The Presidential Villa (Pictures) by Koko1119: 7:14pm On May 15, 2020 |
nigeria go remain like dis until world end. |
Politics › Re: Channels TV Exposes Rochas Okorocha [Video] by Koko1119: 6:46pm On May 15, 2020 |
dis gay oga. |
Crime › Re: My Daughter And I Are In Love And I Satisfy Her In Bed – Father Confesses by Koko1119: 6:43pm On May 15, 2020 |
see dis fine grl make guy man like me for dey blow na dis vampire dey suck. |
Sports › Re: Eto'o Dismisses Diouf And Drogba Claims To Be Greatest Ever African Player by Koko1119: 6:20pm On May 15, 2020 |
lizard fall from up floor & land on d ground & look left & rite & say is d greatest. |
Romance › Re: Lady Share Her Before Photo As A Muslim And Now Photo As A Christian by Koko1119: 9:39am On May 15, 2020 |
I no no y una dey fup dem go attck dat grl and kill her. |
Business › Re: Jeff Bezos Could Become World’s First Trillionaire By 2026 by Koko1119: 9:31am On May 15, 2020 |
Wat is he selling dat is giving him so much money dat is how keyna west say he is na a billionaire buy selling sancker na dis one again dey have used pple for bloood money give pple to coronavirus dey say dey selling selling what. |
Romance › Re: One Reason Why Ibo Guys Are The Richest In Nigeria by Koko1119: 7:29pm On May 13, 2020 |
bloooooood money. |
Politics › Re: US Vows To Monitor $32.8m COVID-19 Spending In Nigeria by Koko1119: 6:47pm On May 13, 2020 |
dis one na for d new cos own b dis for a start. |
Politics › Re: Gambari Is Not A SW Son But A Fulani Prince And Descendant Of Alimi- FFK by Koko1119: 3:31pm On May 13, 2020 |
na una sirb pass am him dey talk una dey follow talk like say una dey any big govt pose like him wetin dey worry una slf. |