Kr0ne's Posts
Nairaland Forum › Kr0ne's Profile › Kr0ne's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 113 114 115 116 117 118 119 120 121 (of 127 pages)
ELYMAXiimus: no be small one!Guy, seriously, e be say de ban help me concentrate on some stuff self coz I achieved many things within that period. Me no know where Airmark dey o |
yeyenatu: @kr0ne: its cûnt reacting! Sh*t isn't even funny! Well, coog's dry as a frigid old lady anyway. It's expected.Yeah, I'm still tryna imagine how a çunt reacts ![]() |
yeyenatu: Mister Phoenex u too talk! I go bite you oooo!!! Una no get church? Wetin una pastor say today?I don go come back na. You be 70's? Mtcheew! Me I be 50's so u no reach ![]() |
ELYMAXiimus: lol, lagunna is a broadcaster!True! It's not a task for one man, otherwise he'd develope migraines ![]() |
Cu.nt reacting ![]() |
Lollllz! Even people wey dem born 1992 don come here dey claim 80's wonders shall end never. I wish I can invite Monica here ![]() |
Lagunna: lolz.... u dey craze o.. but u no lie..Guy, no be say u no fit mod section o but not this rap battle in particular. U go fit in for anywhere wey dem dey do arts u know all those colourful stuff na |
I can't break this thing down but it's a very d0pe brawl. Coogar came with fire but I think his verse ain't complete to match Bis' arsenal. So my verdict goes to Ibime #peace# |
Mikuz remains the best pick for this section, he's just hot-tempered, that's all. Guykhena is another guy I'd like for him to assist since Ksslib said he can't. Lagunna would turn here to Silverbird Galleria if una make am mod o ![]() Just saying |
Abeg, make una close the thread till tomorrow. I wan vote with my clear eyes. The punchlines plus the drink join hands dey wound me here. Ka chi fo nu ![]() |
Heineken ![]() |
ELYMAXiimus: some of ibime's lines are flying over head and a few of coogar's! Smh.. One has to study both well before concluding! Lmfao at bis ow bis owIbime used his own name to wordplay ![]() |
Ibime: Coogar, behave yourself. . . let's not start controversy. . . both verses were mega. . . I felt your verse die. . .This is what I call maturity! |
iamaromolaeran: .You can find the link under Rap Battles |
Limerick:O boy, no be small thing o I can't tell what's wounjoring my eyes right now: the punchlines or ma Heineken |
Ibime: Mikuz, why you lock the thread na? Abeg open am. You can resign after the battle.He should lock it jhor! All those people from toto threads will invade it soon |
iamaromolaeran: which battle?You're missing! Go check out the best battle ever on NL history!!! |
Limerick: shut up, i bagged jon lamar, jon lamar bagged lunatic. U shuld worship me biter.It's ok. Make una no dey take these things too personal |
Ibime and Coogar just dey make eyes turn me since. There are too many punchlines in that battle. I dey come first, make I finish the last bottle o' ma Heineken! |
Everybody just dey wait like say na bus stop we dey. This is what we've been expecting for years |
yeyenatu:I'm cool, dear. The fool yapping at the corner is the same fool I've favoured many times |
ELYMAXiimus: shhhhhh!!!! you're not the one going in the ring!Lol! |
Na children dey talk for side na. Face me squarely and talk, son |
Mikuz is here |
Lagunna: we can pop another thread for u guys.. i really don't understand why that boy dey lock thread..It's to avoid pandemonium |
Limerick: dat jon lamar iyaf bag lunatic b4E no mean. Make him come whoop me too |
Limerick: Nt only is he a super biter, hes also a pathetic dick rider. My bout with jonlamar, he just came out of nowhere and voted lamar when it was crystal clear i won d dude. Even ola dips and bamor wey d0pe pass lunaprick 10times voted 4 me.Jon Lamar! I have a fight with that dude! I forgot! |
Pandemonium! |
Limerick: am nt an admin dia o. Even me sef, dem don kick my yansh comot 4 r.g just because i said they werent doing tins ryt.He's the same guy that had a cipher with u and U3. Una deyy quarrel? |
Geoxpress: Kr0ne u too?No mind dem. They just left me hanging at their door post |
Limerick: LOL - U dan 4get say nl rbs na grammar school?Mikuz don lock gate na. And if it would happen at all it has to be next week. And I'm regretting why I created accounts for those boys. . .they're not representing |
Limerick: U no dey r.g nwHelp me enter RG na? I'm still at the door post waiting! |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 113 114 115 116 117 118 119 120 121 (of 127 pages)


u know all those colourful stuff na
what did I say earlier?