Kroos205's Posts
Nairaland Forum › Kroos205's Profile › Kroos205's Posts
No be dix one person post am for 20k |
/ |
yh, at some point i will say olorun ori e ti daru o.
kasha ma se astagifirulah |
TruthHurts1:that one concern you, we go meet anywhere we wan meet after death. well, gbogbo aise dede opolo yin, jesu abayin mu kuro. abeg no reply or quote, arguing on religion will be the last thing i wanna do |
abeg who read am finish? biko kon summarize am for me. well i'm a proud muslim and one thing i've learnt so far is not to put on my head. talo raye unnecessary research. islam or not, las las we go meet for heaven |
na my guy i kukuma follow go swap phone, we reach like 5 wey follow am only to find out say na #500 d baba wan use swap phone, as we dey para dey go house na im of of my guy go dey look all card changers, na so mesef go join am dey look. as d man scatter d card finish.. im talk say make anybody choose for free say im go give person wey get am 1k, d man just point me make i choose, me wey get sharp eyes, na so i chose d correct.d man say e patewo fun ogba(subtitle not available), mumu me dey shine teeth. im say make i bring 500 collect 1k, i say turn back say make one of my guys gimme 500, baba don rearrange cards sha, i give baba 500 make i collect 1k, im kan talk say make i point the card wey i choose b4. na so i pick am o, black card don turn red, d man just told me to be going home, walai mi o le sukun ni ojo yen. d second one, i saw one for ground but can't unlock it cos there is pattern, na so i carry myself go alaba say make i go flash, i reach engineer side, d bros no see am flash. tbc.. |
Israel6767:we dey different, we stake on different leagues, well everyday no be christmas |
BetBuilder365:chop knuckle jor |
Salamandar:i Bleep up ni o |
let me stop gambling and start trading.
my 15-16 games, na only one dey cut am.
if i minimize to 3 or 4 with high stake, i go dey boom, na money wey no dey o.
make i go dey save my food money to complete 1k make i start my journey.
i be d last born for here, so if u gat any advice, go on o |
make person help me scan this bet9ja ticket
B943WEERTREQCR-8723765 stockport do me strog thing. but we move sha |
abeg if u get unused system, kindly help a lil bro. i'm on siwes (computer science; learning web development) but i don't system to practice cos my system graphics card got damaged and the amount to change it is cost. i've done reflow but e no work |
i sha get one free fb |
jaszplus12:amen and thanks |
op just narrated my story exactly.
mine happened at lagos, igando was the interview venue.
you could have seen the way i budget my salary only to meet one nonsense scam |
ecomalchemist:ur popsy na nigaar |
seeing my mom taking lapo loan and others sadden me. my family is just complicated, my dad is rich but he does'nt take care of home. My mom was once rich i remember vividly even tho i was young then. she own a very popular amala restaurant then but the death of my elder sister and younger bro crashed it all. the memory of my mom using most of her sales money to deliver my baby bro through operation nd yet he still died a year later weakens me. no matter what, i will strive hard to take of mom since dad no send us. gat many stories but pain won't let me write |
