Kroos205's Posts
Nairaland Forum › Kroos205's Profile › Kroos205's Posts
Samsung 900x Came back from school and met it in this condition, how much will it cost to fix the screen, TIA
|
50 bay |
Whatsapp vendor palaba. Guys please beware of this vendor, she scammed my friend of 52k, he placed an order of Shoe but he never never got the shoe nor the money. She blocked him after receiving payment, we could have reported to the bank but it's just that she received payment with Palmplay. Details Diva Shoe and Wears Mobile/Whatsapp :09167458784 Palmplay: 9167458784 Opeyemi Ayo Ayinde
|
fixitbyjal:I don come ikeja yesterday omo i no see shishi buy, screen kan be like diamond, even Gionee care center sef wan rip me, dem say i go spend reach 30k untop wetin. |
Bodmum:Wetin sup |
minosky:Lagos, Ojo. I couldn't find the screen at Alaba and i was even thinking of going to Ikeja but as i don't have any plug there, i decided to post here maybe i fit see. |
Hi, please i need complete screen for Gionee A1 lite. Lmk if you have, thanks. |
[quote author=Kroos205 post=117860503][/quote]E no even reply me again, he just dey put my messages for read. Omo |
Kroos205: |
I am a graphic designer and i do ticket resale. I got into ticket resale from one of my America client that i do designs for. I use pickup info to receive funds whenever i sell tickets or do design, unfortunately this day my main vendor didn't have the required info so i used another vendor in my contacts. Money was confirmed but he never remitted the money. It's new story every week from acct being locked to craps stories. Since oct 7 we don drag the matter. When i realized he's just a middleman and not the direct vendor i knew my money is gone. Shit happens and i am not after recovering the money, i just want his number reported on whatsapp. +2349153209361 Above is his whatsapp number.. He goes by DC Exchange. Attached is proof of when the buyer made payment and i delivered what he paid for. Others are chats between me and the vendor.
|
I was scammed by a vendor. It's on whatsapp tho, i am just asking if i can post his number here, i want his number mass reported on whatsapp. |
Congrats. Na wetin dey log book and technical report i pour for ground i dey defend my own, i happy say na some minutes after my row finished na im one madam switch method say make dem begin dey write code for board. But sm ppl na werey sha, how will go and learn web design and still can't write d basic syntax for html document. Tor, na A pop out for my semester result, i still dey pray 4 my supervisor. |
Omo this chapter hit me hard, e too funny. Cruise(shayo) no dey disappoint although cruise na bastard. |
Therock5555:Who wan throw agba overboard? Happy you're fine, ya doing well oinn. |
Why this thread kan silent like this, am i missing anything? |
Therock5555, wetin dey sup na...
Everywhere no stew o, update wa nah. |
Ladymissile:Who on radio? Btw, you're bn aired nitty. |
Nje e fura si op pe skoinskoin n ba ja? Toh, ise olorun ma lagbara o, oba to da iru op mo akoso awon eyan olopolo, abi e ri pe opolo ti op nfin soro ko ya to si opolo odo aguntan? Well, gbogbo aise dede ara op, jesu amu kuro to ri pe ko gbadun rara ati rara. Subtitle not available. |
Finally, goodnight tori don land. Buh ur tori dey make virgin lyk me mad in silence. |
Caseywilliams:Na rpg dey o |
Suspense mode, make una bomb thread with comments nah. |
I find laugh i no see am. Wetin i go call dix one nw, shey na shayo or what? Mj ti gbe e trabaye, i sure say u pass cloud 9 dat day |
Omo, rip 4 her. I was an inch away from being hit by a car at full speed today, till now i can't process how i escaped it. The death was too close but i thank jah for saving me o. |
Baba left a stamp on her pussy, ur nigga could clearly identify it was ur signature... U bad o |
Another banger to gbemi trabaye |
becky don turn sharp bad guy to dundee, oga o |
