₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,479 members, 8,422,268 topics. Date: Monday, 08 June 2026 at 12:48 AM

Toggle theme

Kroos205's Posts

Nairaland ForumKroos205's ProfileKroos205's Posts

1 2 3 4 5 6 (of 6 pages)

FamilyWhen Last Did You Hug Your Dad? by Kroos205(op): 3:25pm On May 05, 2021
as for me i don't think i have ever hugged my dad before and God knows i won't hug him even now
Nairaland GeneralRe: What Is The Biggest Lie You Ever Heard But Discovered Later? by Kroos205: 10:12am On Apr 27, 2021
for my house outside campus, e get one of my fellow tenant wey i check im phone kan see one fine girl for im wallpaper. i ask am who be dix fyn gal, im say na im gf.. i dey surprised cos my guy no too fyn to get dat kain gf(no be insult sha).
my guy begin dey tell me about the girl, say she be funaab student, she too like sex,all those time wey im no dey sleep house..na d gal side im dey go... i sha believe am.
long after, my guy begin dey complain say im gf dey give am attitude.. i just tell am to handover d phone make i whine am.
as baba gv me phone, i nor knw wetin push me| i just go check their chat history. na so i discover say d girl no gree for baba, she talk say she no fit date am say im be lyk brother to her infact na brother wale she dey call my guy. d worst be say d gal still await admission for ibadan poly. aiye oniro omani da o.
omo i tell d whole d matter, till now we still dey use im matter dey catch cruise.
anyways na mapoly we dey
Nairaland GeneralRe: Female Money Ritual by Kroos205(op): 10:57am On Apr 24, 2021
waseun007:
you wan do
shey i be female ni
FamilyRe: Share Your Funniest Experience While Growing Up by Kroos205: 1:13pm On Apr 21, 2021
e plenty sha,lemme just pick one.
during ramadan nah.. my mom woke me up 4rm sleep nd gave me a plate of soup that i should goan sit down,she will bring d semo.. omo na so i carry soup enter bathroom go shit untop.
d kain slap wey my papa gv me make my eye clear once.
my siblings laff me die.
till nw my mom is still fond of wake nd eat direct, sometime i will ask her i did nt eat lastnight nd she will be like is that nt d plate i used to serve u, abi on sun ni.
mehn mom(s) are d best
Nairaland GeneralFemale Money Ritual by Kroos205(op): 12:46pm On Apr 21, 2021
Ever heard of a female do money ritual b4? pls share ur experience
AdvertsRe: I Buy Any Used Or Faulty Laptop at a very good Price (photo) by Kroos205: 6:14pm On Apr 18, 2021
maduka87:
Let's talk on WhatsApp 07033483734
no whatsapp for now, how about email?
RomanceRe: I Said She Will Be Heartbroken At 35. by Kroos205: 1:16pm On Apr 18, 2021
bella shmudar- cashapp now playing
back to sender, back to sender...u wish me bad,back to sender dia papa dia mama ayii ;Dbella shmudar- cashapp now playing
back to sender, back to sender...u wish me bad,back to sender dia papa dia mama ayii
AdvertsRe: I Buy Any Used Or Faulty Laptop at a very good Price (photo) by Kroos205: 11:05am On Apr 18, 2021
dell xps m1330 , faulty graphics card. hw much for buy nd hw much for repair. nb:already resold d graphics card but e still no work
RomanceRe: Please Judge If Am Being Wicked. by Kroos205: 5:32am On Apr 18, 2021
emaopel:
You haven't done the right thing... 2 wrong cannot make a right.
-x-=+
so what are u saying?
Christianity EtcRe: How Many Muslims Will Be Saved? by Kroos205: 1:15pm On Apr 17, 2021
the last thing i will do is to argue over religious matter.
ya nt going to paradise by ur religion just get dat.
i would have loved it if this was posted in an atheist group... dem no kukuma dey support anybody.. by d way op nje e fura si pe skoinskoin bayin ja
InvestmentRe: Plz Someone Should Guide Me On Money Ritual (I'm Ready To Sacrifice) by Kroos205: 9:55am On Apr 16, 2021
very funny nd serious
PhonesRe: Gbwhatapp, Aero Whatapp by Kroos205: 5:26am On Apr 16, 2021
just go to andriod, locate gbwhatsapp copy nd paste
Jobs/VacanciesRe: How Do You Deal With Job Rejection? by Kroos205: 12:58pm On Apr 15, 2021
happened to me today, i was embarrassed sha. I vow never to talk to d person that invited me..favour ah swr thunder go fire u
EducationRe: I Never Knew That Lion's Also Eat Grass Till I Saw It With My Eyes. See Why by Kroos205: 12:08pm On Apr 14, 2021
fowl sef dey eat grass sha

1 2 3 4 5 6 (of 6 pages)