Kslib's Posts
Nairaland Forum › Kslib's Profile › Kslib's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 123 124 125 126 127 128 129 130 131 (of 376 pages)
ItsModella: Where did you and who stop? Guy abeg, as you can see, we're fighting for equitable distribution of C'est moi among kslib and dannyxy.No go sleep!!! You sef don join...smh All izz well! |
ItsModella: Cool story.You see squeeze breast or rough handle nyash for there? lol All izz well! |
Dannyxy: u sure say na me u wan quote?i b like say u make mistakeIf i selaaaap you.. All izz well! |
C'est moi:I just dey help am na.. Abi no be he open im mouth declare feeling for you... I dont like to see my friends get hurt, thats why i dey assist am..lol All izz well oo! |
ItsModella: This thread has now turned to some sort of matchmaking thread.Who woo anybody here.. Abi you you been wan tweet the above to person for twitter but mistakenly put am here..lol Woo ko,taboo ni.. All izz well! |
I take God beg una,make this thing stop.. Make e no enter tomorrow.. I am serious.. ***keeps straight face** All izz well! |
C'est moi:Why the attack na? I was talking to danny and not you! Na wa ooo.. All izz well! |
carujmonella: She's enjoying the love shown to her by danny and kslibWhicch love? All izz well! |
carujmonella: The power ofNa only me dey awake? ![]() All izz well! |
ToyinDipo: And may the sleeplessness not be in vain, Amen!hmmn All izz well! |
Danny,you be mumu ni? She dey online and you dey slack.. Na ur type dey declare love for woman after father say"u may now kiss the bride".. Better go Go meet her(c'est),pull her closer to you,raise her head to meet yours,use ur nose to brush hers,look deep into her eyes and say "you are all that matters to me" and plant a soft kiss on her lips.. Na everything i go teach you... All izz well!! |
I cant believe i havent slept still... All izz well!! |
ToyinDipo: Leave me out of this, you know I've just been watching from sidelineHahaha!!! All izz well oo!!! |
Dannyxy: :oi don't know what you are talking about,i'm innocentSee this one? If i give you better knock ehn,your dada go turn low cut.. All izz well! |
Mariarocks: No dey call Danny for this matter. I don already start to dey build this K'est Moi foundation since.Bolded sounds more weird than what @tonydipo did to that small boy today.. All izz well! |
Mariarocks: Thank u! Be a man Kslib! Be the man gaddammitNa weed wireless you dey use browse this night..? All izz well! |
carujmonella: Maybe "crushing" is too huge a word to use here, let's go with "LIKE THE MOST"Hiaan!!! I observe everybody around me... All izz well! |
Danny,wetin you dey wait for? Go for the kill.. Jibe her softly just below the navel and she'll tickle,then seal the attack with a soft bite on the side of her neck close to her ear WHILE you run ur hands tru her hair,and trust me,she'll go weak.. "Danny pls take me",will be the next word you'll hear.. ![]() All izz well! |
carujmonella: We know you're not crushing on anyone, but two guys, Kslib and dan are crushing on you, maybe you should "check them out"I aint crushing on anybody here.. All izz well! |
Mariarocks: This guy wetin be ur problemHahahaha!! Na d same thing he do with @sexytabhi today...lol All izz well! |
carujmonella: No need feigning ignorance, if you're the shy, take the PM routeIf i want to declare my e-feeling for someone here,i will do it here cos everyone deserves to know what is going on cos we all made this thread a success collectively... I aint gonna pull a babylon on my fellow threadmates.. All izz well! |
Dannyxy: O: O: O: o: C'EST MOI LIKES KSLIB? Ouch this hurt *runs to lick his wound*Shey i tell @Maria this thing.. You don pursue one potential toaster be dat ooo.. @c'est you dey look dem abi? Dem was pursue all ur admirers..lol All izz well! |
Mariarocks: No dey force her to lie ahn ahn.You sure say we no dey spam this thread this night with countless posts soooo.. Who be the new mod? All izz well! |
carujmonella: LoooolI thought it was illegal to smoke marijuana by this time? All izz well! |
carujmonella: The post sound funny and revealing to me. it's not a bad idea though, you guys being the latest couple sounds niceeee. The vibe is there, too bad mariarocks is the one revealing itWTF!! @c'est,you no go warn them to stop dragging you into mud? All izz well! |
carujmonella: No escape route for kslib tonightHmmn,na wa ooo... All izz well! |
carujmonella:You dey shine teeth shey? All izz well! |
You don sleep? All izz well! |
Mariarocks: In lovelmao!! You are crazy walahi... Geeeezzzz!!!! Wait ooo.. What didnt she deny sef? Tell me.. All izz well! |
@maria I wan sleep ooo.. All izz well! |
huh!!! lmao!!!!! 3guests by this time of the night? strange... I dey hail una oooo.. Una wise welll welll.. All izz well! |
Mariarocks: Looool. Make tomorrow come first, na only Jekyll u go see as moniker. Make I see anybody here for night. I go bite that person to pieces. Woh, Hyde will cease to exist if he tries any nonsense.Hahaha!!! I don die.. lwkmd!! All izz well! |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 123 124 125 126 127 128 129 130 131 (of 376 pages)





