Kslib's Posts
Nairaland Forum › Kslib's Profile › Kslib's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 121 122 123 124 125 126 127 128 129 (of 376 pages)
Kingsley Jay: Hahahahahahahahaha!Lol.. Na you dey always start.. ![]() Inshort na the first time be this wey i don do this thing.. Na you dey always come here con look for typos for my posts.. ..... By the way,if you really want do this,then you should start completing your words.. Abbreviations won't be accepted in this game.. .. All izz well! |
Kingsley Jay: Hahahahahahahahaha!Hian!!! **opens mouth*** I hope this guy aint into me oooooooo!!!! Abeg oo.. ...... All izz well! |
Kingsley Jay: @ d boldedLmao!!! I don die..... No wahala sha... 1-1.. Better leave me oo.. All izz well! |
Ginger78: .lol,u are crazyIf admitting the fact that your impeccable aura has captivated @dramah's being, and that your gingerliciously gingerlicious self has held his heart hostage is Termed as being crazy,then yes i'm crazy.... ![]() .. All izz well! |
Kingsley Jay: Hmmmm!I though nairaland was Already a Forum on its own na.. i..e the whole nairaland.. How can the mod move this to another forum again..? oh,oh,he meant section.. .. @jay what happened?..(no be so you sef take dey scan my post for error) ![]() .. All izz well! |
Ginger78: .lol.u are a teaser.but i like it,its niceI'm not a teaser oo. lol I just deemed it fit to acknowledge the crucial role you play as being ginger.. Ginger does wonders to the body,little wonder,@dramah started getting more fresher since the day he drank from your gingerlicious elixir.. ![]() .. All izz well! |
Ginger78: Gudmorning all.hope y"all slept well.my normal shoutout to my sweethearts and darlings.@dramah,@ochon,@mariarocks,@SOM,@ninnanny,@itsmodella,@jekyll/hyde,@amaka,@sexytabhi,@eskbabe,@c"est moi,my one and only @klisb,@yinkade.i miss u @drahmah and u @amaka.abeg come online.i love y"all though not equally.lol.have a nice day and God bless y"all.meanwhile @klisb no wan talk to me again.wetin i do u?abeg no dey ignore me again for dis thread.lol.dnt worry,i will talk to c"est moi to accept u cos i know u like/love her.no vex ooo.abeg @drahmah come online.i miss u here.lol@bolded,not at all ooo. Why will i ignore you nah? I have no reason to atall atall.. Anyone that ignores ginger certainly doesnt know what good health means.. ![]() .. As for your second bolded,all i have to say is "I don suffer"... Lol .. All izz well! |
Kaye,nice and wonderful as usual.. Colonel na real bad guy ooo... Lol All izz well! |
OluomoChampion: Why are you negative minded and always looking for bad side of anything? You mean you can't see first the good side of the stuff except otherwise! I advice you change your mind set about the way you see things!Have you seen me before? Do you know me? Did you miss where i praised the pics and the op.. .......... So the fact that i suggested what i thought to the op now means i have become a negative person? How do some people reason sef? Just look at who is telling someone to change his mindset he stinks of hypocrisy of the highest echelon.... ... Next time,pls endeavor to read,understand and digest a post before blurting out what ends up exposing how low your mental strength is... I am sure you belong to those class of Nigerians who see a humble suggestion as being bad belle.. .. I spat after typing this reply cos your hypocrisy stinks to high heavens.. ... All izz well! |
ninnyanny: lol...tryina update u na....or don't u like to be updated? See pix joor.I like it.. I was just pulling ya Keep up the good work.. .. All izz well! |
StateOfMind: ..Ok, these are the pics I wanted to upload d oda dayWhere the pic .. .. All izz well! |
C'est moi:Correct!!! Where @dmalam,na im go butcher the nama... .. All izz well! |
ninnyanny: Bev and mel in Calabar....lol.. Na wa oooo.. You get shares for twitter? ![]() .. All izz well! |
ochongonoko: I pray it gets "that serious". I don't mind being the BEST MAN, ella.b, c'est moi, som, iyawotm, feminine A and ginger can do ashebi for freeShut-up!!!! You are secretly praying it doesnt work out,so you can have her to yourself.. You think say na today i know you.. ![]() .. All izz well! |
ItsModella: Ah, is it about what happened yesterday? I was only giving you a dose of your own medicine. E no sweet, abi?Big lie!!! Na me go share rice for una wedding.. ![]() .. All izz well! |
ochongonoko: No mind Mrs bambam.. She dey enjoy am, dey rub her belle as maria loves her slowlyYou dey mind bambam?.. .. Al izz well! |
ochongonoko: Mariabambam and shosom and dagrin are hella fuckin funnylol... Mariabambam sounds to funny.. I don laff tire.. ![]() .. All izz well! |
styresse: Pls people remind me of the song dat played during Beverlys evictionE DON RED by flekta man.. .. You are welcome.. All izz well! |
ItsModella: As Mariarocks clearly stated earlier on, there is nothing going on between us. Quit the bf/in-law talk already.He wont quit anything.. ![]() For your mind,you dey chop bottle shey.. lol Shey wen you dey do me,e dey sweet..***shines teeth*** Singing ***our inlaw**** ![]() .. All izz well! |
ochongonoko: A quick recount of BBA couples' list**falls inside gutter** .. All izz well! |
ochongonoko: Even if it's against rule 100, I'm ready to smoke weed just make sure you get your dreamgirl(s)Lol.. So in other words,you are calling me slacker,a wuss,,, lol ... I dey laff with my neighbors teeth.. .. All izz well! |
ochongonoko: No wonder..I thought posting under the influence of weed was against rule 21?.. ![]() .. All izz well! |
ochongonoko: *drum rolls*.. And c'est moi's NL love/crush whom she's been hiding from us has finally been revealed. It took me long but I've finally cracked itGeeeez!!! Stop making me look like a fool already.. I dunno why you are hell bent on making me look like an idiot who lost... lol Pls stop using me to test your match-making skills cos i'm the one who ends up receiving the heat.. ![]() .. This was thesame thing you guys did with adaberry.. You guys made it look like i was dumped when we were just friends.. lol Haba,pity me na.... @ostrich,i go bite you ooo... Abeg,i don suffer reach na.. .. See una false theories so far>> First na Adaberry.. She con dump me.. Secondna @ella.b.. Then jekyll come carry her go.. Now na another one...... She don declare her love for another person.. ........ Oh!! jesus!! I don suffer.. lol .. All izz well! |
ochongonoko: Bia this confused character called Jetli&seek, you don dey yarn opata shey?***pours hot water on him*** **peels the ostrich's feathers** **** brings out frying pan with hot groundnut oil*** .. All izz well! |
booqee: even boring dan before. UrgghhHiannn !!! See me see wahala o.. lol .. All izz well! ![]() |
booqee: abeg dis ur all is well dey always vex me. Its getting boring and overused.Eyaaah!!! Too bad that i dont give a ffuck... .. lmao!!!.. All izz well! |
Awww!! Blood is thicker than cassava bread.. ... Person wey see these lions dey do this good thing so, go think say dem no wicked... .. All izz well! |
spade: Funny enough, I came across this post made a long time agoLmao!!!! The last bolded killed me.... Lwkmd!!! .. I no follow ooooo.... All izz well! |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 121 122 123 124 125 126 127 128 129 (of 376 pages)



