Kslib's Posts
Nairaland Forum › Kslib's Profile › Kslib's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 122 123 124 125 126 127 128 129 130 (of 376 pages)
Jekyll & Hyde:Me sef tire ooooo.. .. All izz still well sha! |
Patiently Waiting for those who didnt understand what the pope said/meant to start calling him THE ANTICHRIST.. .. All izz well! |
Jekyll & Hyde:Ok!!! .. Airtel don start their rubbish sef again.. Na manage i take dey post so sef.. .. All izz well! |
Jekyll & Hyde:Thanks BUT you don start your witchy winchy dis early MOR mor shey? Why you dey quote those posts na.. Ur plan no go work.... Lol ... All izz well! |
C'est moi:***widens eyes like segun arinze*** Yes!! Cos i no get crush here.. Shebi i don talk am before na...lol .. All izz well! |
C'est moi:**does the sign of cross** Seems like today is gonna be a very long day.. .. All izz well! |
ella.b:See me wetin? ![]() .. All izz well! |
C'est moi:Hiann!!! Lmao!! You wan start another one today? ![]() .. All izz well oo! |
ItsModella: ochon <--> ostrichah, @watabambam.. .. All izz still well sha! |
ella.b:If i vex for you ehn,you go collect kiss ooo.. ![]() ... **straight face** All izz well! |
Agbgift: Haba! Na wa o. Wy u dey harsh like this na?Lol.. I no harsh na.. All izz well oo! |
Agbgift: Kslib and c'est moi, shey am permitted to say congrat?Nope!! Wetin you dey congratulate for? All izz well! |
Kingsley Jay: Ukwu ya na'eri egoTranslation pls.. All izz well! |
Jekyll & Hyde:I take God beg you,na early morning be dis oooo... ![]() Crase person don bite you b4... All izz well! |
@hiteelong,i see you and i miss you.. U don turn ghost shey.. All izz well! |
Stunning!!! It surely deserved FP.. All izz well! |
tunshe: If he has a Muslim name,this thread would have accounted for 20,000 views and over 50,000 comments.They said his letters cited religious references BUT they didnt state his religion, OR are concluding based on his name? No xtian will ever cause damage to people Like terrorists do in the name of Religion.. Probably by evening or later in the day,we will know more about the guy and his religion will be revealed.. I guess we all know the religion that promotes such acts,so dont be surprised if he ends up being from your religious circle which i strongly suspect... All izz well! |
Adm. Yamamoto:Deport wetin? Come where? Abeg oooo!!! They should keep him there and deal with him untill he gets normal.... We are struggling with boko-haram already,we dont want any additional mad man roaming our streets.. All izz well! |
Nice one >>> Waiting . All izz well! |
Good morning ooo.. Na sleep get me.. Una well done.. Make i catch any person dey mention any strange combination for this thread tomorrow first,there shall be war.. All izz well! |
ItsModella: But you know how to lie to people and bully them into unwanted unions, ba? Iro nla, you better start warming up to the idea of K'EST MOIMe? When? Who? You are mistaking me for @ochon..lol All izz well! |
People wey go wake tomorrow go swear for una wey make this thread travel past many pages ..lol They have some serious catching-up to do.. All izz well! |
Mariarocks:Hahahahah!!!! yeye All izz well! |
@Maria,edit that post back to normal or modify it na... I've told you to change it back na.. In case of next time,dont do it again,pls... All izz well! |
ItsModella: K'EST MOI??I refuse to be lied upon.. I will never be bullied into a union.. All izz well! |
Mariarocks: THERE WE HAVE IT LADIES AND GENTLEMEN!!!What da ffuck!!!! Abeg stop that.. I dont joke with editing of posts,pls stop am..lol I wrote sleep there and not what you put there.. You of all people should know i dont like my post being edited na.. All izz well! |
carujmonella: I won't deviate again . LooooolGood morning!! All izz well! |
Once 3'ooclock knack,i dey sleep.. 5mins more... All izz well! |
Mariarocks:lmao!!! You don kolo.. All izz well!! |
Ok!!!! I have been hiding it since.. I have been suppressing it all this while.. Its making me weak... I cant hold it anymore.... It's a beautiful thing,its a wonderful thing,it does magic to a person.. I think its high time i admit it once and for all,afterall we all do feel it from time to time.. I am not the first,and wont be the last.. Guys,i think i am beginning to fall deep deep deep into sleep.... lol ![]() All izz well! |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 122 123 124 125 126 127 128 129 130 (of 376 pages)


